Politics › Re: Hold Us Responsible, No More Excuses - Peter Obi At Labour Party's Jos Campaign by Illegal1(m): 8:23am On Sep 29, 2022 |
All dis hold us responsible nah scam...
nah so apc talk 4 all their campaign,bt wetin happen las las... |
Romance › Re: Should I Tell Her Step Mum by Illegal1(m): 9:33pm On Sep 28, 2022 |
My own be say my D no go erect 4 were dat kind grl dey slf...
No ass...no breast...not fair,cum still short join....abeg close ur eyes then begin imagine hw dat grl go look lyk.. |
Romance › Re: Do U Still Miss Any Of Ur 2go Frds by Illegal1(op): 9:25pm On Sep 28, 2022 |
Michelle70: maybe i am just lucky to chronologically recall events no be lie... |
Romance › Re: One Word Of Advice For This Young Man by Illegal1(m): 9:24pm On Sep 28, 2022 |
Las las sumtin must kill a man and every guy man must chop kpekus....
truth be told,dis babe set... |
Romance › Re: Do U Still Miss Any Of Ur 2go Frds by Illegal1(op): 9:22pm On Sep 28, 2022 |
Michelle70: no ish.
2007 was the time of "bounce games" 2008-2009 was the time of china phones that uses pen to operate and when 9ice sang Gongo Aso. 2010/2011 was the time of 2go bros...u be legend ooh |
Romance › Re: Do U Still Miss Any Of Ur 2go Frds by Illegal1(op): 9:11pm On Sep 28, 2022 |
dontrulee: I still remember my first account then, Samourano619. I loved 2go so much, I boosted to ultimate. The levels include: Novice Amateur Enthusiast Professional Veteran Legend Master Ultimate.
After some few years, they added some level like Diamond, black diamond etc.
I met a lot of people on 2go especially ladies both physically and online. Those days I could be online 24/7 and I loved putting it on away overnight because it boosts your star progress.  bros u comfam gee.... u try remeber those levels name,i dn 4get almost all of dem |
Romance › Re: Do U Still Miss Any Of Ur 2go Frds by Illegal1(op): 9:06pm On Sep 28, 2022 |
Michelle70: There was no 2go in 2007 o
2go came late 2010 abi 2011 sef. bros abeg 4gv me,u knw say e dn tey...i dn even 4get d yr slf. |
Romance › Re: Do U Still Miss Any Of Ur 2go Frds by Illegal1(op): 9:04pm On Sep 28, 2022 |
Ficient: My friend nai tell me say him don nack tire with 2go. I try my luck, I succeeded but the story get k leg later omoh i use 2go nack lyk grls sha ooh... |
Romance › Re: Shocking: How A Young Man Made N20 Million In 9 Months Doing Nothing by Illegal1(m): 6:24pm On Sep 28, 2022 |
Even my 2months old baby won't fall 4 dis cheap scam... |
Romance › Re: I’m Ashamed !! by Illegal1(m): 6:12pm On Sep 28, 2022 |
5.8 inch and u dey complain...omoh u dey fall hand ooh |
Romance › Do U Still Miss Any Of Ur 2go Frds by Illegal1(op): 3:34pm On Sep 28, 2022 |
flash back....
i could remeber bk in 2007 wen 2go was the hottest chating platform in nigeria,...
even for classroom self,70% of my attention dey 4 2go while 30% dey 4 wetin teacher dey teach,bcause me and my guys dey compete 1st to reach the highest level frm novice till legend..i dn even 4get the rest levels name....
2go was fun bk then,we got alot of online frds to chat with.at times we do call each to cum online...
i still miss sum of my frds dat we hv lost contact...i missed the likes of"divineasy..giftedgift..odinpikin...and so on..
so guys...for those of u dat were on 2go bk then,do u still miss any of ur frd? |
Romance › Re: Is Portharcourt A Horrible Place to live in by Illegal1(m): 3:12pm On Sep 28, 2022 |
Ph nah fine city jst dat u go learn hw to"dey bam or dey well... |
Romance › Re: Going To The River To Get Luck In Life. Is It Advisable? by Illegal1(m): 3:07pm On Sep 28, 2022 |
Wat ur mate are doing follow them do....
las las my guy wn plus up.. |
Romance › Re: Olosho Problems Again........urgent? PLEASE HELP!! by Illegal1(m): 3:02pm On Sep 28, 2022 |
Even if i get money lyk dangote,i no go try am use 50k bleep any nigeria grl..
i rather use dat money buy enough data then begin watch all Victoria cakes...Yum D boss...Gogo Bleep me...cherokee D Ass and Bunz 4 ever, porn videos.... |
Travel › Re: Trailer Breaks In Two In Rivers State.. by Illegal1(m): 12:14pm On Sep 28, 2022 |
We move.... |
Romance › Re: I Don't Understand This Life.. by Illegal1(m): 6:30pm On Sep 27, 2022 |
Na make we say life no balance,... |
Romance › Re: / by Illegal1(m): 9:30am On Sep 27, 2022 |
TinubuThief: Is vawulence in your DNA?  hahahahaha....E Reach to ask... |
Romance › Re: Do I Continue With My Current Job As A Manager For 40k Or Quit To Join The HK. by Illegal1(m): 11:43pm On Sep 26, 2022 |
My only advice 4 u be say"the guy abv me has said it all... |
Crime › Re: Police Parade Notorious Kidnapper, John Ewa, Three Others In Yenagoa by Illegal1(m): 5:21pm On Sep 26, 2022 |
MadamVanessa:

I can't still believe this overfed pig of a kidnapper asked me out once in an event in portharcourt. . I was just smiling all through, when he was done blabbing his nonsense, i asked him, look at Vanessa very well, do I look like your mate, do I look like someone that is desperate for a man? abeg oga go Siddon...little did I know the fool was even a kidnapper. madam the madam |
Celebrities › Re: Nkechi Blessing Shares Dildos As Souvenir At Her Late Mom’s One Year Remembrance by Illegal1(m): 1:57pm On Sep 26, 2022 |
extol1: blow which trumpet, baba abeg stop am. I never enjoy my life so u never repent upon all the preaching righteouness dey preach for here.... |
Romance › Re: I’ll Finish You Tonight” – Bride Tells Groom After He Gifted Her Travel Visa On by Illegal1(m): 11:12am On Sep 26, 2022 |
Boogyman557: .... the boss man himslf...i salama to ur goverment...
boss...dis ur new graphics goes well ooh.. |
Celebrities › Re: Nkechi Blessing Shares Dildos As Souvenir At Her Late Mom’s One Year Remembrance by Illegal1(m): 11:05am On Sep 26, 2022 |
Abeg make person epp me tell pastor righteoness to ask angel michael to blow the trumpet.... |
Romance › Re: My Preek No Dey Give Me Full Current Again. by Illegal1(m): 10:53am On Sep 26, 2022 |
Truvelisback: If him no give u Full Current again, buy Stablizer use. i swear... |
Romance › Re: My Preek No Dey Give Me Full Current Again. by Illegal1(m): 10:52am On Sep 26, 2022 |
Ooh nairaland....sum kind topic person de read 4 dis forum go jst make u bust laff inside public.... |
Celebrities › Re: RMD Finally Meets His Internet Twin, Nebs Jay And Daughter. by Illegal1(m): 10:44am On Sep 26, 2022 |
AFvckingAlpha: The fvck is this!
The fvck are the mods pushing to FP
I said what I said and i support wat u said... |
Romance › Re: One Woman Cannot Satisfy A Man - Says Lady (video) by Illegal1(m): 10:39am On Sep 26, 2022 |
PerfectStranger: Who doesn’t get tired of eating same afang soup every damn time. i wonder ooh... |
Romance › Re: A Father Sleeping With His Daughter. by Illegal1(m): 10:38am On Sep 26, 2022 |
Hw sum men dick take dey erect 4 their relative/blood still dey me... |
Romance › Re: One Woman Cannot Satisfy A Man - Says Lady (video) by Illegal1(m): 10:29am On Sep 26, 2022 |
Even at dat self....Normal normal kpekus sweet,e no easy 4 a man to dey loyal to jst 1 woman |
Romance › Re: Sad Moment As Man Caught His Newly Wedded Wife Cheating. Photos And Video. by Illegal1(m): 10:24am On Sep 26, 2022 |
Isoryt |
Romance › Re: What Just Happened To Me Now Now Cannot Be Explained by Illegal1(m): 10:19am On Sep 26, 2022 |
U own even better slf,atleast she no invite u..
last yr...naso 1 ijaw grl i dn dey toast 4 almost 2months,jst jejely waka cum meet me 4 one bar wen i jst dey chilax...
i was lyk"abi she dn finaly gree?she greet me finish,the next tin i see,she dey gv me her invitation card..
at dis stage,i no knw weda i go vex,abi na to happy.....i jst say"wow congrat...
honestly,the tin pain me sha...say i no enjoy d kpekus 1st... |
Properties › Re: Fire Guts Building Of 8 Rooms, 15 Shops In Kwara by Illegal1(m): 10:06am On Sep 26, 2022 |
Another one...
another bad news.. |
Celebrities › Re: Why I Am Finer Than Nicki Minaj — Anita Joseph (Video) by Illegal1(m): 10:03am On Sep 26, 2022 |
Dis anita jst resemble victoria cakes... |