Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 580 pages)
holluwizzy:Lol I doubt that he has been going to UK since all this days and them no hold him.... The video wey dem interview him on the Nossy something on YouTube na UK dem du d video for him.... |
Lol so like this na to go back to Peckham and resume the old ways.... Omo him retirement quick... |
Lol... Man dey bear Faith.... I think say na Female name... Be like say doz Onoja run people MMM. Abi where dem see 330M... |
Mak dem deport him and that Dog to Calabar.... The State dey all boast Abt building dey hard dem to stay... |
Lol if this one reach Family Meeting nd dem wan talk na diz Tape dem go first play for dem ![]() |
Lol he needs it to fight his way nd enta heaven.... |
Eh eh Rwanda don enta am oh... |
Lol who be the driver.... Shey the driver survive..... This News be like cruise to me... |
Ethiopia no dey.... Or Benin Airways... |
Just Dey play my fans Where APM dem Neva file dere own... |
Lol Calabar people don migrate go Kogi Nigerians with yearly diabolic trend before na Pant dey reign.... |
Me I'm not against all this things.... Buh where I hate hypocrite is when others do something similar to protect derr own nd you start opening thread up nd down complaining bitterly telling us do dey discriminate whenever they want to take tax... |
As I see the price this morning my mind tell me that Petrol rate get subsidy isn't realistic Anymore.. |
I pray so... |
Johnnyessence:Lol Dey play what do you've to say when Supreme Court rule against it in Osun.... I know you will hide your hypocrisy... |
Lol Dey Play.... No be Nigeria nothing go still show... |
Lol... |
Lol wetin Matawalle dey find person don beat u already u wan use back door enter... |
Lol the Unilorin girl that was raped den nd murdered DSS was involved.... Police get compromise easily than DSS...
|
Lol una problem.... Anybody wey wan go strike mak he go.. |
Kizzygentle:Wether ambassador oh no ambassador oh stop looking for excuse like the sane society is so perfect.... Go peckham for UK for night if u come bak home complete.... When you arrest someone for like 120+ time u no suppose jus lock him up nd know this guy is not meant to be released among the sane.... They will deny someone with a genuine reason Citizenship, Visa or deport people anyhow.... Now locking up someone who's constituting nuisancee hard dem..... |
jumper524:Those Video are not evidence enough I know... What I'm saying is every hand that's been pointed to should be invited and let people know who they've invite and who and who they're still waiting... They need to let people know who they've invited so far.. The Parent and the Wife have been invited and they've turn up who are next they should invite them and whoever fails to come put them on wanted list... All this will make noise reduce.... |
Lol person wey UK arrest for 124 times no see hold na him Nigeria wey things no come dey straight forward Justice go come.... Evidence is everywhere invite all the culprit buh we Neva see any invitation.... Maybe las las na street dem go settle the mata... |
Satazaa:Bro go YouTube the link is there.... https://www.youtube.com/watch?v=r7sfYiCLHQY?si=VAV5evaIkzlkFV6n Na even 124... |
When I see people talking about Sane clime,.. If you've issues with Cultist or gang and you think some European country or UK is where you can go and hide lol you're on your own they will find you.... This countries have things they don't dish out to media.,. Naso dem deal with Ruggedman till today UK police don't have any tangible person to hold..... Imagine someone that has been arrested in UK for like 120 times still roaming around in UK any how.... And you come here yapping if is to be saner clime he would have been in jail for long..... Jus dey play I pray you don't step on wrong toes u go know say Sane clime no sane.... |
Kizzygentle:Lol buh his free in UK or is UK not a sane society,... Imagine someone that av been arrested for like 120 times and still going scot free.., What I know's even in the sane clime dere are dangerous people that's getting away na the one we see for news.... It was after this incident everybody starts checking the guy background..... If you've issue with cultist nd gang in Nigeria and you run to UK and some European country dere men will find u oh forget all this sane Clime yarn.... Go see how they deal with Ruggedman in UK and till today the Police in that country haven't say anything.... If u get issue in Nigeria nd you run to doz place you're still not safe.... |
Packing everyday this one don enta list again,., Na permanent solution b Koko alll this packing isn't even working.,. |
Lol Xenophobic Country... |
Lol I doubt this thing Kogi, oh Kwara oh food and housing, transportation still over dey cheap for dere pass Lagos wey everything from house rent to food, transportation na die.... |
Lol Police turn to Boy's scout... |
Lol be like say they're after the girl... First I no believe that theory now again Dem resume.... Make dem run test for her na even if na multiple times abi wetin them want.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 580 pages)