Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 580 pages)
Lol |
Lol we don't even know what to believe again.... |
Another Meme Loading..... |
Lol no go let ego land u for under bridge.... If my wife wants to brag about paying the rent na where we both dey live she should brag wen me dey run am Wu I go tell... Infact she's free to go NTA and CNN.... Imagine at my age relocating to my Father's house because of ego.... Make everybody du wetin work for them... You get shame me I no get shame life is all about survival I'm not competing with anybody so key to ur own Manual of life mak I key into mine.... |
Lol na wetin Dem send this fool be that.... Secure the gate you're securing Young girls womb make dem send him to all this Manhood stealer people for Calabar make dem steal him manhood. . |
Lol another Tribal war loading on this thread..... All I know is we need competent people anywhere make things work.... |
nairalanda1:I understand bro... Is time we all agree there are evil men among us no matter which side his coming from we should stop selective justice no matter which angle is coming from.... Police should stop defending dere men dish out Justice to anyone been maltreated by your men nd don't make any excuse for dere randy behavior.... |
Dem go soon find corn in his pocket and call him Tribalist... When the constitution even say with jus O Level you're qualify why stress myself to go get fake Degree.... When I can jus find one miracle center nd arrange for a recent Year GCE exam after exam get results.... |
According to Police Spokesman for them to have kill the DPO that means the DPO is into something illegal... Same way he was telling us for the youth to be harrased and made to pay bribe is because they're into something illegal.... Modified*** People saying I'm supporting or justifying murder.... Is time we all agree there are evil men among us no matter which side his coming from we should stop selective justice no matter which angle is coming from.... Police should stop defending dere men dish out Justice to anyone been maltreated by your men nd don't make any excuse for dere randy behavior.... |
Lol hardly will you see any home in Nigeria not bypassing infact anybody not bypassing meter in Nigeria heaven is sure for the person.... The worst part even the rich engage in it.... Imagine seeing a Pastor or an Imam saying with boldness how he bypassed his prepaid meter nobody's even hiding it.... Dem go pack tire oh cos everywhere go full... |
Lol the way Nigeria Music industry is been runed like a Cult group... Also the drug aspect maybe dem learn am from derr counterpart from US where most of dere artist promote drugs.... |
Make dem go kill anybody wey dem arrest... Na jungle Justice dey need. |
Make I go start Bitter Cola selling business for that side be like say na the New Dolllar be that |
Lol so mak dem go dey harvest dere crop wether he ripe or not.... He go be.... Is better them kuku give everybody Gun for the state if he wan turn violence make he turn how will Wu no help me buy land, Rent Land, du my planting be the one dictating wen to harvest my crop.... |
I pray so because his Cement cost pass Dangote own wey dem dey call Monopoly.... |
Lol another journey of Cruise.... |
Where is the burst Pishure abi na only one carton be the burst |
Another batch.... |
Omo all this Public schl Abt to get choked cos with the way things are going Private Schl go soon dey deserted... |
Lol no more election so no fake respect for the Camera anymore.... |
Lol.... The Father and the Pastor no wan dey serious.... People wey don declare dem sef already... |
Make he go explain himself even though with all the arrest we never see the evidence of anybody been prosecuted for real.... |
Ok |
Lol Nigeria Police and always having story to cover dere cluelessness.... A dead man is defenseless.... This life be contented before you av a friend or join any group do ur research nd findings mak u no go put ursef for Journey of no return Justice no dey Nigeria..... When he was having issues he should av jus gada money find one small European country or even US at least where you know there's some sanity be Singing if na for TikTok challenge song nd just stick to dishing out Song online nd maybe avoid physical shows this would av save him from all the physical exposure he was getting nd getting bullied.... |
Una no go increase m... |
This Drug menace will it end like this.... |
Lol make I no ask if all this thing are real .... Make person sha no Jam dem wether real or Fake.... Joystick wey I still dey manage use pass time.... |
Linda and all this type of News.... |
Lol |
Lol his name his Hunter so he might be hunting.... |
Lol Did you guy's takes his letter serious when he try to engage you people to intervene,.... |
Kingluqman:Same way it won't be well with you.... Who are all this bunch of kids you cry about people opinion..... Everyone's coming out to deny bkuz they know the boy's no more for him to give his own narration nd when he was even alive nobody believed him now his dead.... So why're you cursing me that curse will be for you and your family.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 580 pages)