Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 580 pages)
Lol constitutes indeed.... Since the incident who have they invited so far who's wanted so far.... Nd hope say Autopsy Neva late like this sef person wey dem don bury for days now wey no dey under ice wetin I know.... |
Lol I think say na the king himself ![]() Maybe Oba go dey go colet billboard money himself., |
Lol the thread go dry if you put mouth them go call you Tribalist or Fake News by agbado... So make we dey look... I believe everybody have the right to do whatever is right nd dey believe will work in dere states it might even be for security so far no molestation involved.... Buh where I don't want to see hypocrite is when others do something similar and some set of people start playing the victim card.... |
Good.... Make them they Publish am every month so that people that can't control dere sexual urge can av sense.... |
Good.... That Ban really affects her for last competition..... |
Na results we need... |
Lol our theory people might tell us he went ahead so that he can stop the Chicago Court from telling the School to release his schl record.... Na results we need Buhari travel pass this instead make we see results na Economic chaos we see.., |
Na Blackman tormenting each other.... |
All is well... Na the poor wey dem no get nothing wey kid go even inherit for this world na dem carry this Gender issue for head pass.... |
Good... And refund isn't enough the Police officer should be sentenced if na to death or anyone they need to be punished refund isn't enough... That Police Spokesman should cover his Face in shame... Yarning jargons if a Police extort you that means you're into something illegal... Na people wey still dey engage him I no understand yesterday that's how he said if a Police run you stop and search and they found nothing and you're told to follow dem make u follow dem nd when you reach dere ask for DPO... |
Lol wetin be this woman own make she allow Wu run am talk... |
Lol na why most of dem get estates for that Abuja.... |
Lol Omo them go too chop Prof raw for this thread ... When you tell dem, dem no go hear dem go call u tribalist.... |
Lol... I don't trust NDLEA doz people are culprit in playing games same people wey Play game so that US no go see Abba Kyari extradite.... |
People and Land Boundary mata... |
duro4chang:The Lord be with them na to start Vomiting like this if them mistakenly go put derr children schl fees for account like this Otilo..... |
Lol na wetin dey give some people orgasmm be this... Once dey hear Coup them don dey celebrate start to open thread up nd down... All I want to know's all the Country under Military Coup how's derr economy doing now I guess everything is so cheap for the Citizens everywhere don turn Dubai.... |
duro4chang:Lol most of it are not grant oh jus that dere was Moratorium Period on them and is a Zero interest Loan... Even 10k tradermoni was a Loan.... Na u people no read wetin una dey put Leg na Loan... They were disbursed by NiSRAL a FG Microfinance bank in charge of Loan |
Lol Bunkering even get Union so if I reach Nigeria Delta nd I wan start Bunkering na to jus join the Union ![]() Nobody really hate corruption in this country If we check well the people reporting they're not doing it for the Love of God or the country the thing no dey reach dere side na why.... |
Everybody should be evicted with that Question and Answer task they're all dumb.... |
Generalmystic:Now I see reason why people always drag people that watch this program or people hating the Program... They're really not adding value to the Viewer's life.... |
Lol shey my eyes dey pain me.... So we sef dey du giveaway.... |
The kain dead brain wey full that house I no even understand... |
Are this even real you don't even really need Visa that much to enter US if you've a Canadian Passport.... Canada 58% |
Lol I don't even understand all this fuse about Certificate when someone can jus du a recent GCE WAEC and submit it at INEC why stress going to get a document outside when's easy to du even with F9 parallel you're qualify..... The constitution only need O Level.... |
Ok |
Good |
Hmmm.... Make una restrict una madness to una Island cos na derr everything happen.... I no like that Island for 1 seconds.... I will rather stick to my Mainland.... Imagine tormenting Young Boy's that just want to survive look out for dere family.... This Year even the Noisy Portable don go Island dem don beat Shege for him life.... From the Skit Makers to Musicians if EFCC isn't bursting dem na NDLEA Wu dey giv dem info.... |
Everybody with dere priority.... |
Well all is well... I think say you've to be call by God before you become a Pastor... God know's it all..... I no wan Judge anybody buh the church looks like is going to the street way this not the Legacy the founder build on... |
Nigeria mata na all is well.... Na why I no famz that Island... I prefer my Mainland... The Govt is against u always use ur head bkuz when he xup you will be failed.... People call me coward anytime I go where's not my territory and I see what I don't understand dere nd start avoiding the area.... Bkuz u will even report to Police in that area na u go still colet u wey be innocent go turn the convict.... So I'm always sticking to my territory where I know any madness u wan perform make we see am.... I don't trust NDLEA I remember during Abba Kyari brouhaha I said it here it's a game doz People play game Alot buh people are telling me den that I'm making up theory on my head.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 580 pages)