Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 580 pages)
How many times Dem wan open this Border.... |
Lol you people no go rest una don start again..... |
Lol Wu dey advice people not to Japa mak anybody wey wan Japa dey go na... We all av different view and perspective to life everyone should know what's good for dem.... Abroad won't work for everyone same way Nigeria won't work for everyone.... |
Lol na daftness when I see am I talk say na lie u wan turn our currency to Cedis be that.... With everything Cedis still performing worse.... |
Una still dey untop this jargons... |
Lol This one na Wazobia... Even though the quota system no balance.... |
Be like say all this type of building don reduce for Ebute Metta.... |
Lol with all this Promo going dem go reverse election tire... |
Lol not sure he will lose... His even using Fagbemi.... If all the case against him are all this how he was nominated I think he will win all dat.... |
Shey alll this people no dey read the constitution follow simple Law on how to migrate to the next party... Well all this case might be reversed anyway soon bkuz I'm seeing most of dem are outsider challenging how they're nominated.... |
ObidenceNeckpre:Lol nothing wey no dey kill Alot of young clean people av died this week.... You can only dodge death take different Leaf, supplement, be a Vegetarian las las wen death is ready he go show..... |
Av come to realize this Life is a Place we only came to die.... All the thing we think we gather on earth ambition all na cruise na everything death go colet.... The worst part death no dey look age face the Young ones are not immune to death likewise the old ones.... RiP Imole.... |
Omo death e be something.... Me don agree since we only come to this life to die.... Every other things of life na play.... |
Lol but you can't use that same energy to impress ur bank account.... |
Lol u don carry the attention guy come here..... Always having an Opinion... |
Lol fake News spread pass Covid.... |
Lol Won ti gbe wan ni handicap... |
Femmyfamous4u:Ehn Rerun no be first nd second get more chance.... |
ud4u:Lol and the same president couldn't retain Bayelsa.... Continue to dey play once something happens in your region you will always want to look for an outsiders to blame.... That's why you guys want to win with 3rd position thinking Nigeria is Imo state ... |
![]() Na PDP go be beneficiary of the Judgment be like say na PDP be Second buh d LP guy don already buy Transformers share so he fit still win back.... |
UK safe trip oh. |
Otilo... |
Shey una rate good sha .... You already av Send app why u jus dey duplicate una service up nd down.... |
Lol Imo state where Alot of magic can happen that's how some people was trying to compare Imo with Nigeria telling us 3rd position will become first.... You people should restrict all your madnesss to only Imo na dere funny Judgement dey.,. |
Jostoman:If your people display a sign of madnesss is Bat you will still blame I remember when that guy was shouting in the plane you guys called him APC supporter..... This election really made Alot of people to run mad.... |
He common for Nigeria League ![]() |
Goodlyhrt:Lol FG brought the Idea of sharing 8k and maybe the rice I think and the Governor's kicks against the mode and the register.... Now Money's been given to the State Govt they couldn't do anything different can't even outshine the FG with dere brain.... Now av come to realize the State Govt are daft like the FG also no difference.... |
Na that NiSRAL dey important to me pass.... Na dem dey sell Loan mak dem pack dem all and send dem to a Lion cage mak Lion use dem feast ... |
The Chancellor na Ruger Abi wetin I dey see for him eye like Baba Fryo.... We sha need results.... |
Lol una problem... The man na mumu sef u dey du nd du lik mumu .. |
When you talk they start referencing Northern Imam... If u want to start acting like the Northerner's start now nobody's holding u start killing yourself cause of religion and start bombing also since you want to du comparison..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 580 pages)
Your highly placed President if your dumb brain can easily forget.
