Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 580 pages)
[quote author=BJanta post=122989564][/quote]Lol wetin incantation dey du inside campaign speech now this one conspiracy theory jarey... |
Lol since he enter sef I No dey hear any Gaffe from him again abi he use the thing scam people ni... |
Lol make he approach US Court na if his not convinced enough lol or he need donation to do that.. I just hope some people will not come and tell us how Tinubu bribe the FBI.... A file that's in Public domain already he still Neva clear to some people do you've to write FBI before you've access to Hushpuppy file.... |
Lol everybody no be Buhari.... |
How many time dem wan crown him dem don dey crown him since morning even People for UK no carry am for head like this dem still play EPL today dem no allow am distrupt dere activities so make una rest... |
The guy issa thief so the owner needs to give him some taste of violence by burning the guy appliances is the best solution..... |
Have u sensitive the people thatve been brainwashed by Nnamdi Kanu and Simon Ekpa first.... |
Lol carry am go mechanic workshop make dem knack am Hammer 🔨⚒️ nd shook am Screwdriver 🪛 |
TruthsFM:Lol jus dey play and you think PDP Senators from SS won't Vote for Akpabio.... Is even easy for Akpabio to take from PDP votes cause that's he comes from that's nd still have friends dere... So you people should continue with the shadow chasing..... SS people doesn't play bitter Politics like some people with the Way APC mailed derr son back to OtuOke dey ar still voting APC so goan rest.... |
Ok when he don wear the crown finish make he go attend to Protesters outside.... Na old age he reach him the Mama don almost use the guy turn Join her own..... |
Lol same youth that go about abusing candidates they don't like are the same youth lobbying for appointment from Wu dey hate... We don't really hate corruption in this part of the world na when he Neva reach our turn he go be like say na our voice loud pass.... |
TeamForeign left the group chat... Human being are the same every where the one wey go daft go daft the one wey go get sense go get.... |
Na this Airline name I never hear before Tarco... Name sounding like Food Tacos.... Men dey really suffer for this world Jus 2 men so na Children and Women dey follow first batch like this.... Nature dey really ride Men in evacuation dem still dey du Ladies first... |
Lol |
How dem dey see all this people deceive na him I Neva know hit any ashewo house for Accra na our girls full dere.. Shey naso the business dey move. |
Lol when your followers couldn't turn up for you.... When you couldnt convert your Tweet to Vote... |
Which one be Tarco Airline again I Neva jam dem before dem too dey operate for Nigeria..... This one wey derr name wan resemble Tacos... |
Lol all our Ladies av been chemicalized and dey call it fashion... |
Lol na all in one Nigeria dey employ.,. Go to all this low budget private school also a Cleaner will be employed and still be the one teaching the KG class.... My Neighbor in the next Compound I dey really pity dere Gateman he has up to 5cars and that boy wash it everyday at the same time when's dry season he will wet all the Grass outside and the flowers I'm always like untop 20k to 30k.... |
Civilian go dey face Cultist drag.... You think say na Nollywood be this... In this life no follow people go dey form Robocop or Vandamme... |
Okpeke22:Lol whatever makes you happy na so dem tell una before election say BVAS no go change game una no hear.... |
Eh eh dem don dey use real human being du testing now.... |
Good this one too don go... Buh with all diz dem no dey hear.. Is time they change the law to death sentence any Law enforcement agent that forcefully ask for people's phone or manhandle dem should be sentenced to death... |
Some people will still come online to cry Abt this... They've push all the role of development to FG while they exonorate dere Governor of any responsibility... Let your Governor be bold enough take that Proposal to FG first and lets see if they will not approve it then we can blame FG truly.... |
Ik |
Parachoko:You don't get it all this thing is not about Party if someone is clueless if you like put him in best Party in the whole world.. Take Buhari for instance with all his anti people's policy he reach one stage Tinubu start to disassociate himself from Buhari... |
Parachoko:Remove Party from it a clueless person can be in any party,.... So I believe Govt av everything to du with how good nd aw you can attracts investment to ur state.... If Dangote no get Federal backing you think say Yahya no go don frustrate Dangote comot for Kogi.... See Yahya for instance if he handle Lagos for like 4yrs he will frustrate Alot of business and company dere with is cluelessness.... |
After dem make Ondo go lose that Dangote Project to Lagos State... That's why I look at clueless people always saying everybody's having dere headquarters and business in Lagos because it was former capital if they've bad administrator like some of this other state Government naso dem too go dey lose.... Take for instance what Yahya showed Dangote with all the Noise he couldn't approach the court and get things done instead he dey organize Protesters using thugs till today we didn't see the result of his stupidity.... |
Who win |
Lol drugs..... Abi opposition not able to put dere house in other and all are greedy nd breaking the party into 4 pieces.... The Vote Tinubu got wasn't even because of Buhari instead he made him loose vote all the anti people Policy's he was dishing out makes people get angry more to his party...m |
Ok everybody playing with dere Toy's.... UGM Monday... Tuesday... Wednesday Serbia and USA... Thursday Pakistan, USA and Anambra.... This week looks like Gun celebration week.., |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 580 pages)