Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 580 pages)
Semaj77:Lol dere are some Africa Pali wey strong no be everything we go dey condemn u no see Say Tinubu sef go colet one Africa country Pali... |
Goodluck to him on the journey..... Make dem no shield anybody from disgrace mk dem go contest all.. |
Lol |
Mykelslim:I don't know for u oh buh I know of authentic ones dey will first du u birth certificate of the country that you will take to the immigration office for international passport Bio Metric the person wey go attend to u go don colet him share of money I won't say more than that while some just look for some cheap Ladies just pay her money do fake wedding and run dere Citizenship through Naturalization.... Dere are alot of Corrupt countries you people thinks corruption starts and ends in Nigeria... All I will say is you won't spend up to that before you've an authentic Passport go read Hushpuppy case and see how he proccure Saint Kith Passport nd citizenship.... |
Zikojukwu:Lol why did you crop out the details and choose the catchy headings.... I guess you just need an attention like the Blogger that posted the junks on derr platform....
|
Semaj77:Lol you don't have to spend up to that everybody no fit run things that way na street way even when Hushpuppy procure is Saint Kith Citizenship he no spend reach 20k usd... You don't even know some Africa countries will sell dere own for u for as Low as 2000 usd na still through a compromise immigration of that country u will du Biometric na dem go run am nd u will be given derr passport... There are alot of corrupt countries... |
Lol |
Lol even Sudan wey dey go through War no dey use Gun play like this... They've turn Gun to Toy in that part of.the world.... |
olaoye2008:Lol APC will rather lose the Osun case than allow it influence the Presidential election na jokers still dey think say the Presidential election will be upturned I told people Abt the BVAs that it will not change anything before election buh doz kids told me Agbado is in my pocket... |
Lol with your money you go travel go anywhere just find money buy all this Caribbean Passport from dere you're good to go u no go dey too stress for Visa again... |
You sef no small naw your competitor from another region too dey tell people not to go out on Monday... |
Go get your equity where you put your Vote.... |
This Oyetola no dey get sense why he dey du like say he dey desperate.... |
Lol after wetin Ekeremadu face dem fit start to jus import Dr and the equipment come Nigeria like this .. |
Oseniwaje:He has.. Everything no be about Noise or Chestbeating there are people doing things Low-key.... The 100k cash his giving the Sudan War Deportee did you see him make Noise about it ... Everybody can't be a Noisemaker... For say na some People get this refinery dem go don tell us how they own the whole of West Africa that they're West Africa Savior and Developed West Africa... |
This one still carry him mumu go Supreme make he go rest jarey... Osun people don talk who they want why's he acting desperate... |
Mak them go Flog Boko Haram and Bandit for inside bush... Na when dem see Civilian derr pr**kk dey always rise |
Eh eh they will come for his head.... Just have different opinion or no even put mouth you're liable to be cancelled and be tagged a tribalist... |
Lol make them remove all the subsidy and allow us rest jarey... Go all this Neighbouring Africa Countries for Road Side like this na our Fuel full dere Keg... |
Lol well I can't blame him he came from a region where Govt is nothing to Dem if derr Governors are clueless they will rather Blame the FG and Governor from other region nd also run away to the states they hate so much to go earn a living derr... |
Save am first... |
G00DHardDick:Show me one and stop saying something without a backup attach a YouTube link of recent one.... |
Lol |
Jostoman:Lol joker then which candidate results did he change at least is only one person that can become a president so isn't possible to change two people results.... |
Hope say no be our Sudan people derr flight tire burst.. If na dem as the tire burst dem go don run dey think say if dem know they would've wait jejely nd face the war in Sudan.... Well we thank God no casualties.,. |
ACF are on drugs buh Lawan Senate Presidency didn't spell doom for you guys.... |
MetaPhysical:Lol you're wrong na the Coal in Charcoal he dey use cos of his skin Color.... |
This people no dey finish dem jus dey pack Dem pack Dem the thing don turn School admission list wey no dey Kwik finish. ..... Mak dem no go pack wrong citizen come our country wey the resources Neva reach us.... |
Thank God say Buhari too enter if he no enter all of us go don dey think say Nigeria go don turn Dubai.... We all don taste is corrupt free life with clueless anti human Policy's.... |
Jostoman:Lol You're even confused you don't even know what you want... I know not like you people really Love Nigeria you just want anyone that will take over weda he fails or perform is non of your business make he sha be Wu una support.... |
chysam:Oga you guys still dey cry approach US Court for the documents or you don't know the procedure you just want attention.... |
People that didn't allow themselves to be bullied online by the headless mob getting rewarded.... So Chuddy K still dey the guy wey get almost same Vocal like Wande Coal.... I know some people will still cry about the Committee they want people that never believed in the administration to be part of the committee clueless bunch of people.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 580 pages)