Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 580 pages)
Una Problem if you like sef replace Emir with Local Govt chairman.... |
He no see country secure buh he dey Tax dem more.. |
If you cut your coat to ur size at least ur 1month or 2month salary should be enuff... |
You still go outside go dey commit crime.... Wetin our Youth want sef u see Visa colet nd av opportunity to try ur luck in another country buh instead dey choose to goan spoil other people chance... |
Lol you wan marry the Census Staff or what cos I no understand.... |
Truly Edo No Be Lagos.... Imagine this happening in Lagos he go don trend tire dem go don tell us aw someone is looting dere future.. |
Lol Egypt doz people no dey give out dere Visa any aw ordinary Transit for people to use ur Place u still dey give hard time... |
Lol I think is time all doz Brutal Police and SARS needs to sign up for UFC dey are needed derr.... |
Lol this one is on a distribution spree.... If dem no hold am well he fit migrate to another country and start from der again... |
Lol dere are things you should just zero ur mind once u du it like Borrowing friends or family money jus know u don du Giveaway..... I remember the Hakimi case if you try am with Nigeria Mother's just kiss ur money goodbye our mother that u will keep ordinary 5h with to colet am bak dey will remind u aw dey Carry u for 9month.... |
Quenncee:Lol so why're you painting it like things are so cheap in Ghana... Nothing is cheap dere mak una rest with una hype... Even as Nigeria is having tomatoes Pandemic there own is worst like this... |
Lol make dem no go face dere life nd develop it nd be waiting for one mandate up nd down... |
Lol too much Igbo... Party wey no go extinction before this election na now wey some new people jus join he go come go extinction... If they're jus serious they should put dere house in order and stop blaming people up nd down for dere woes.... |
Quenncee:Lol so you telling me 70ghc is 2k... If you buy any bend down select in Nigeria for 5k that means you've been scammed or the grade is just too high.... People in Ghana run to Togo to go get something dere because that's the only place with cheap commodity for now so what are u saying... You people and deceiving people up nd down.... |
Lol nobody come dey serious for this country again ... |
Lol |
sotall:I didn't come to this world to become a slave so far I'm meeting up with my Bills and been able to look after my family I'm good... We all av different perspective Abt life that's anytime I go outside the country I run back home cause dere type of life doesn't fit with mine.... At least in Nigeria if you cut ur coat according to ur size you won't av to slave 247 cos you only pay rent once in a year and you can always maneuver ur monthly bills and taxes.. |
Lol US wey some people dey die to go to na him tire u.... Surviving outside the country isn't easy you've to work for every Penny, Pay rent every month, Bills nko... |
Lol Our Minister of Public Holiday at it again Make he kuku use the remaining Month wey remain for Buhari to declare Public holiday we need to rest with everything our eye see for Buhari hand.... |
Ihateheadslamer:Lol Egypt no dey give non citizen job oh na hunger go send dem bak home.... |
Ok |
This Govt no dey share Tradermoni again... Abi all our Market Men and Women don turn billionaires ni... |
Lol get home first when you reach home colet refund from the Govt.... Nothing wey dey work for the country dem use dem cashout finish little wey dem suppose still spend dem no spend am.... |
Letlovelead213:Lol Wu will take 700 from u sef... You still av to bribe dem so e no dey possible to pay that exact 700 you go still du the Non Citizen Ghana card for 120usd also.., |
Lol You're mad sorry to say..... If your Papa dey earn 800k monthly u won't be out dere looking for Wu will earn 800k las las u will join hookup u want someone Wu earns 800k to look after u with empty brain that can't add any extra dime to the 800k... |
Lol Lagos nd water wahala flood dey disturb dem for ground while water still dey disturb dem from ceiling... |
This one don allow him dead brain Carry him go where he no plan.... Wetin hookupp girls go give u in excess... |
Lol wetin him dey aware of before... Maybe he no dey aware say him be President also.... |
RenegadeX:Lol we all av different immune system is something I had when I had a big wound caused by accident after 1 week I du nd e no affect the healing.... |
Lol doing the do when you've some wound that it won't heal... This av confirmed say na lie... |
Lol |
Lol I know say na false alarm before dey just need Public sympathy the way they always crave for it... How's it possible for him to withdraw it sef na only person wey don daft go dey believe doz jargons.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 580 pages)