Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 580 pages)
Lol ok after approving Blockchain hope say CBN go remove embargo placed on Crypto.... |
Lol after aw many months u people beta goan sleep after he don suffer us finish una jus dey wake... Just wait till May 29 dem go pursue him he come be like say the May 29 sef long... |
From the comments wey people Tweet for dere dem don turn am to cruise.... We no even know wetin to believe again we don't even know what's real nor prank again naso one say she be Virgin last week still come lata debunk am... |
A Tree can not make a Forest while some people break derr structures into 4 because of greediness dey couldn't come together and defeat the main party and still dreaming and telling us aw dey won.... If you like keep lying to ursef before you can win election in Nigeria u need structures... |
Election is over buh some people are still crying after the election.... We warned dem before the election say dem go carry dem handicap dey start allocating votes to Dem sef. |
Lol na Wu no get vision and doesn't want to get 2 where he or she is going on time go dey respond to any dog that bark at him or her..... |
So people wey go Sudan like this go say them too go abroad After everything FG needs to warn everybody anybody wey go Sudan after this na at his own risk.... |
NA him Papa Gun... Why them they hide the boy name which one be KK... Shey Serbian too dey run the type of Gun law wey US dey run... |
Eyin Blogger Blogger.... For say Politics no dey na Blogging Sahara Reporter go dey du... |
Lol I always tell people if you're using Prepaid Meter in Nigeria and you didn't bypass heaven is sure for u..... You will go Pastors, Alfa, Elders house you will see Dem telling Abt aw dey bypass dere meter u will feel like same people wey suppose dey teach us moral... |
We can go any Length just for our kid .... Buh he really fvck up what you can afford and should av jus pass through the normal route u go dey enter street wan go run things for street wey full of Rippers why not just pass through the right channel... |
Lol |
Lol |
Lol just dey play you wey dey go next month dey Launch 2050 agenda... |
Buh I still dey talk m God no let me see wetin go make me carry myself go embassy nd say na Sudan be the Next country wey I dey go.... Even people living in the Midst of Iswap, Boko Haram no run leave derr state the way this people dey run... |
Lol 3M can that money even pay all the 18 LGA secretariat NEPA bill... What happen to the Ticket money wey dem dey cut for all this Market people, Keke, Okada... |
Lol they play into dere hands.... Before he no dey hard Police to label Person Kidnapper or Armed Robber.... Buh since you guys create outfit not recognized by the Govt and insecurity volume don increase for derr side this are the part of thing u will start to experience.... |
Krugisback:Lol you people have problem so I should be putting mouth in states I don't av anything or business in.... I'm not like you people that poke nose in other people state when you're supposed to be channeling ur energy to ur state Govt...m |
helicoptarr:Lol funny you... You think a Southerner can try all the jargons wey Buhari try all doz bad Policy's and not get experiencing gang up from Northerners... Nd Nigeria Govt I no think say Osinbajo fit run m make he no meet GEJ type of issue GEj too was gentle... |
Una problem.... He no concern me... |
cucumbar:Lol read the comment again did u see me saying isn't better than Nigeria they've everything we don't have in Nigeria.... Buh I guess everyone can't see life the same.... Dere is one of my post I even said if we are talking about development we can use Egypt as Yardstick we can learn from dem.... So getting tired of somewhere doesn't mean is bad... Just read again and try process am I didn't know where I mentioned the countries are bad... |
Lol are they still selling it... Bank and all this online app don pursue dem all... That's the true meaning of nothing last forever... |
Lol ok buh Govt is responsible for creating Security, conducive environment, Good roads, Good policy not anti people Policy's and electricity... Which one una create... The last campaign I noticed all the aspirant no add job.... |
Ok |
biggyone:You're the stark illiterate here you don't need to tell me about the Country have experience and that I can go easily anytime... Bring out derr Produce let's compare with Nigeria Produce and stop crying like a fool up nd down.... You go on the internet abusing people up nd down thinking everyone is like that was smuggled to the country ... |
Lol |
OGHENAOGIE:Lol Loan dey inside oh no be all him money na through Study route package dem run for him.... And dere ar people thatve sold properties also just to relocate in chase of a greener pastures,.. |
OGHENAOGIE:Lol Loan dey inside oh no be all him money na through Study route package dem run for him.... |
sammyonal:How I'm discouraging people outside isn't for everybody and also Nigeria isn't for everybody too... How's that discouraging... Go back to my comment and tell me how I discourage people... When people tells me they're travelling the next thing I tell dem is Safe trip doz that mean I hate you traveling out is ur choice na u know wetin u see dere... |
Lol |
sammyonal:What do you mean by things are working out for me here we all av different perspectives to Life your own might be to own an estates while some just want just a bungalow and be able to pay derr bill's without any pressure.... My friend that still left Nigeria some month bak to UK the package was run for 10.000 pounds for him that's like 10m why will I waste my precious 10m like that... I will rather be using my money to eat and pay my bills we all can not see life the same way your dream is different from mine so stop thinking everyone will love the vibes abroad gives.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 580 pages)