Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 580 pages)
GeneralPula:My First travelling was even to Cairo before I come go to Some European country.... When I reach Cairo I was like Omo See development I was to spend just a month I really love the place Hotel cheap things were okay he reach 2 weeks naso everything dey tire man.... What I don't understand is how I got tired after seeing development left and right 247 electricity Security everything we could call development... |
Lol when we tell people Abroad isn't for everybody dem no go hear.... Anytime I step outside the country I'm always feeling the urge to always run back home with all the development out derr 247 light man isn't always convinced enough.... |
Lol the Lord be with you people u don pay dere complete salary before you start to announce retirement age... |
Lol make una comot wetin una wan comot and allow us rest.... |
Lol |
Kingabia1998:Lol joker Wu told u av Neva lived in Ghana.. Nigeria is better than Ghana by far..... Stop saying all diz Billionaire Jargons.... If you want to dispute my fact come out with the price of derr commodity.... Have never lived in Ghana and I was able to mention a name of derr Beer Is Club better than Goldberg or Throphy... Ordinary Beer the rate is High.... List derr products that's been produced with electricity while I list Nigeria products been produced with Diesel... You people can be saying Jargons up nd down I don't av issues with that we all av right to our own Opinion.... Buh before you say Ghana is better than Nigeria bring out fact apart from Accra That looks like Abuja which is the Capital all other places are junks.... |
Lol they will show him Shege the way them show GEJ Shege Nigeria isn't meant for gentle men.... |
justtoodark:The only country we can use as Yardstick of development and I believe Nigeria Govt can Learn from are Egypt buh not Ghana aw can we want progress nd be using Ghana as Progress Yardstick they've 247 electricity, Security they don't av roads and economy is Zero derr inflation rate is high .. |
Lol when did the Cedis became the best performing currency if you want to talk about best Performing currency for now in West Africa that should be West Africa Cefa... Last time I checked GHS to a Dollar is still at 12.0 from black market that's like 760 cos CBN will never give u foreign currency to live or go vacation in Ghana... Unless you want to lie to Yourself bring the Price of things over there let's compare with Nigeria... Ordinary Club Beer wey the standard no Pass Throphy or Goldberg is been sold for 12cedis that's like 750 how much is Gulder in Nigeria how much is Gulder in Ghana 11 cedis to 12 cedis Nigeria Produce wey dem dey use Diesel is even cheaper than Ghana own country wey dey use Electricity.. And the 247 electricity please can you tell us how it's really really add to ur productivity and increase the money in ur account.... Imagine saying nothing Nigeria is enjoying all our products are being produced with Diesel and still our products are still cheaper than dere own... How can you even say Ghana inflation rate is 9 na Wu u wan dey lie for they've the report on derr Govt site go check it out is at 52.... Nigeria economy is better than Ghana economy you can take that to the bank Akufo Addo only speaks English is more clueless than Buhari....
|
Na skit... |
Lol the heading is confusing I no understand.... |
Lol we thought he was on the Hospital bed in France till he showed up all of a sudden now Dr don sneak in.... You people no dey tire... |
Wahala.... No be to jus leave her and find another woman.... Life don give another opportunity to try another woman be that u come turn am to death spree.... |
Make Nigeria Govt sponsor dere Citizens go d coronation so that they can also cashout through that mode... |
Lol SA competing with Nigeria after having access to 247 electricity, good road and Security.... Be like say people from that side are too lazy no wonder they're always jealous of Foreigners.... |
If dem no enjoy am u gt employment for dem... |
Ok |
Pat081:Lol I believe everybody can't think the same way even if we replace Buhari with stone it can never be like this... There will still be a difference this I believe.... You can't tell me during PDP years Obj, Yaradua, Goodluck derr is no difference between the 3 they all rule us the same way... |
People still carry dere killing spirit go outside.... Maybe if this one still dey country he go don join UGM waste Alot of lives.... |
Lol na to switch to Ogogoro... This man just wake up dish out Policy's without considering the people.... Which day May 29 wan reach like this sef May 29 come dey long more.... |
Egypt jus kala mak dem grant dem allow people cross border..... |
Supremos:Lol how did you know that if they've C of O then they can sue the Govt buh if they don't av that bro they're on a long thing.... |
Supremos:That's if they've documents.. And who ever issues out the documents needs to be hold responsible... |
Lol SM will.be part of the Killing weapon that will take Alot of people in this generation.... |
Lol ordinary Primary una no see du PDP too choose Joker Be like say Kogi people no go gt Luck this time around again.... |
Lol make dem all migrate toe Sudan since dem wan experience real war. ![]() |
Make dem go concentrate on the Island too na dem dey build on land wey no fit contain what they are building na Island people need am pass ... If doz lands doesn't have C of O then this one don lose dey av nothing they can use to hold the Govt... |
Lol which place anarchy no dey like this... Some are Battling UGM, Some Boko Haram, Some Bandit, Some Herdsmen... |
Lol her name in Yoruba means Leg so na bkuz say she get Long Leg |
Felabrity:Lol du u want to compare Nigeria with India or China... What's Nigeria Producing that will even bring more job Rice we no see plant go Farm sef insecurity no allow people go so you can't say Nigeria is lazy like SA... In India dey produce alot of farm produce and av seen all dere mechanization local one and advanced one dey use for farming... So don't compare Nigeria with China or India.. How can you be comparing Country that produce alot of things with Nigeria that produces nothing... What SA av Nigeria don't have it Security, 247 electricity nd Maybe Good road so dey ar not supposed to be competing with Nigeria with joblessness it shows something is wrong somewhere or dey ar Lazy.... |
So this set of youth no go follow Akwa Ibom people enjoy the new Govt Happy hour... With all the Pack Pack the thing no dey reduce still the Govt need to deal with the root and look for another method to deal with the situation this one is not working at all... |
Lol be like say Lazy people full that SA wetin be derr population wey dem still dey contest with Nigeria on joblessness with dere 247 electricity... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 580 pages)
