Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 186 187 188 189 190 191 192 193 194 (of 580 pages)
Werey... |
Maybe na only 50 naira from the check point money dem give him.... Poster come dey look like Call to Glory Poster which kain 2 by 2 Graphic designer be this. |
How much dem dey Pay Nigeria Refree... I dey sure say e no go pass 2500 with free slap from mad fans... |
Death sef he come be like Chin Chin... I still dey wonder maybe we only came to this world to die... Rip.... |
Yugoslavia247:You can't tell me to be rebuffing a News made by Onyeka upload a reputable News platform Link to back it up.... What the different with what Onyeka is saying and Kanu that wakes up come online and tell us Buhari is Cloned without any verifiable evidence..... |
Yugoslavia247:Anonymous indeed and he dey bear Onyeka you people no even sabi disguise you're shouting rebuff up nd down you ursef av u post a Verifiable and a reputable link to back it up instead of all this Your Kanu type of Theory that told us Buhari was cloned and his Jubril El Sudan.... |
Yugoslavia247:. I don't need to rebuff News where you ursef can't even post a Verifiable Link or reputable News platform to back it up instead a Parody account from your kinsmen.... Imagine posting a Twitter link from one Onyeka and telling me to rebuff it is that a verifiable link.... |
Yugoslavia247:The claim is coming from the bitter people side as we all know dem... People that love disguising and using other people's name to post fake News and Fake Thoery and also once told us Buhari is cloned.... You people told us your Movement are not tribal buh once any body av contrary view against your lord u are the first go to attack and cry and start digging fake News up nd down.... |
LegendHero:Lol that's not Hudeyin na one Parody account wey dey use him pishure.... Na person from the east that's not David handle.... https://twitter.com/onyeka_real/status/1644823054587944961?t=C8B9sK8aOooO7TUj0FTgQw&s=19 Check the handle and see Onyeka dere.... |
Christistruth03:Lol that's not David that account na one Parody account wey use him pishure the person behind that handle is from the East check the Wella ur sef... Check the handle and see Onyeka dere... https://twitter.com/onyeka_real/status/1644823054587944961?t=C8B9sK8aOooO7TUj0FTgQw&s=19 |
Good.. |
dazzlingd:Lol do you know how to get that 100k to 300k you people just call figure any and u even call it per annum most people du take loan for such amount when they've good credit score..... Why do you see all Yahoo boy client commiting suicide on all this type of amount most of dem are loan 100k to 300k per annum doz work no too dey oh unless you're into illegal even dere so called professional no dey earn like that and u go still pay bills pay rent if you've mortgage u go still dey pay bak.... When I travel out I see dere way no b my own type of way I ran back to my Nigeria he pay me bkuz in any type of weather I will survive here buh over dere every dime must be worked for.... |
Lol las las everybody go dey alright.. That's how I'm looking my friend like this he dey du UK level dem ask him for 10k pounds to arrange am for him.... When I no mad why will I carry my hard earned 10m that's equivalent to 10meter to go slave for anoda man country.... The country wey we say he bad we are still earning millions derr I go come carry that million go burn... |
Lol Wahala no too much like this..... This generation and Sex mata e b something.... So you no fit survive without cummin as ur Partner no dey around.... |
Everywhere jus be like alll dis normal public holiday ![]() |
Lol why dem come dress him like Taliban dem for jus blur him face.... |
mmadu5:Lol you better don't kill yourself cos of Election afta election life still dey ... Just go see some teraphist so dat u go dey alright las las.... |
The site of Rippers,... Where the Paxful now he don close down... He wan use him Poll rip us.... |
Lol where is the Paxful now dem don close shop.... Site of ripper owner sef don rip some people with him Poll.... |
Lol na SS gt am u jus dey stress ursef... |
Make dem sentence the man to death he jus wan damage someone kid future.... |
Lol Wu still dey use Tier 1 account like diz unless say the person na Nursery schl pikin na the day wey huge money enta u go know say Tier 1 no be account... |
Taraba state and Benue state even dey... The state nd cluelessness you hardly hear Abt dem wen it comes to development buh he reach to share derr state money any aw dere name show..... |
Lol |
Lol Prof about to be cooked ![]() |
MikeofAfrica:Stop jumping to conclusions I voted for Goodluck twice na only Buhari 2nd tenure I didn't vote... I believe in Goodluck more than Buhari so rest., You people should stop jumping to conclusions that everyone will be zombie I'm not the kind of person that av to wait for a Pastor to tell me who to vote for.. |
MikeofAfrica:Lol you people just need different excuses..... Can you compare OBJ, Yaradua and Goodluck Govt you want to tell me one is not better than one,.. If you vote Stone in right now the stone will be better than Buhari that's all I will say... Anybody wey enter to me is fine isn't Abt party is Abt individual perspective.,. |
emmanuelewumi:Lol you people are not getting it if you inverst the 20m you will still look like a Poor man cause the investing will not even allow you to touch the money.... What I'm saying is 20m will still mak you look like a poor man bkuz investment alone you might not even buy ordinary Boxers from it so tell me how you're still rich when you've money but you can't touch if you touch it the money will finish rapidly if you use for investment you still have to suffer for long till you can have enough and something left.... 20m is not money you make and you start thinking you've arrived you Neva reach anywhere.... |
Lol no be only disconnection dem need... NEPA needs to remove every Transformer and Poll wey dey inside the schl make dem dey generate derr own light dem sef since they can't pay derr electricity bill.. What're all this people teaching dere student sef if they can't build derr own plant dem sef and start generating dere own electricity.... |
chccho:Lol we are not talking about making 1m to become 100m.... With 20m can you contest an election and win from the two top party in Nigeria... You can't av 20m and feel relax and call yourself A rich man... 20m can't even build you a standard house in the bush let's not talk about living in town or GRA now... The value of the money is not as how it used to be . |
bonnyhope:Lol even if you decide to build your house In the Bush in this present Nigeria situation you can't build a house with 20m to your taste and av anything left so automatically you become a chronic poor man again.... What I'm trying to say is 20m no fit remove your problem until you earn it sha u go know... |
MrBroke:I don't need to be worth 20m before I know is not money before we use to Pray for Millions we hit the millions finally he no meet up wetin we plan.. What I'm trying to say now with the present Nigeria situation 20m can't really take care of things for someone you can spend 20m and still no show for your body shey na house u wan build ni or buy car unless say na accidented car or Low Budget new car then you can still av some money left.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 186 187 188 189 190 191 192 193 194 (of 580 pages)