Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 188 189 190 191 192 193 194 195 196 (of 580 pages)
Lol that one sure na.... No be election Dem dey du for Rivers na Wu get Power pass dey win for derr.... |
Make dem also sentence him to death since his people av denied him and told us is all a stunt .. |
Rivers state and Cult wahala.... |
Lol Linda no dey get News again.... |
Learn Fire the Igbo Neva enta him system.... Wait make he enter body.... |
😂😂😂 Oya dey borrow money dey go una use am resemble Buhari... If dem ask una Wu be una role model jus say Buhari... |
All the vote buyer and cash seller wey dem arrest lately sef how derr mata or doz one no pay dem like Yahoo boy's money.... |
This people wey dey go outside go commit crime sef I don't know the color of derr problem.... Well let's wait for Linda she go soon supply us the full details and Name.... |
The name sef which one be Wap like Fetty Wap.... anyway RIP MR WAP.... |
Una problem.... |
Lol Hope na another Yahya or Wike in making.... Once you give this kain of people power he dey hard for the masses to colet the power bak... Like this now no be every state for Nigeria dey practice Democracy.... |
Lol take him.to psychiatric home imagine trying to force yourself on someone,. |
Lol make May sha come make Buhari pack him load and go bak home... |
Lol tenure wey don almost expire... |
Lol una problem election don finish una still dey drag the church put.... |
Lol can the 300k cover his monthly rent in UK.... This people and always wanting attention sef... |
This Emifiele is really not helping this country with his everyday clueless way... Through out the Cash crunch policy Dollar no gri carry reverse of ordinary 20naira May 29 should just come make he leave that place the damage is enough.... |
I just pray this fight end one day soon.... |
HydraFeeds:I no even dey use doz POS people again dem don vex me during that cash crunch era as queue no dey pass 3 to 5 people at the ATM now I av been making use of the ATM and inside the bank you will be given 500k cash without any stress... So no more queue again before when I du my morning jogging around 5.30 I'm already seeing queue at the bank near my house people go don dey the place before 5.30 buh now everywhere don dry u no go even see bird.... |
Throwback:If doz people no go court like this even the old 200 we will be saying goodbye to it right now.... At least the court case as really ease our pain bkuz this set of Govt are more brutal dy live on a no going back life no sympathy once dem implement jargons dem no dey look back again.... |
Lol I don't know Abt ur area buh no more cash crunch herr at least we are back to old note I still withdraw 20k on Friday at the ATM without any queue and all POS charges are back to normal even though daily limit at the ATM is now 40k and if you walk into the bank they will give you 500k cash buh na old note... So I don't know Abt ur Area.... |
Lol |
Lol hypocrite will defend anything..... Before we were told it was fake by derr supporter now aide and spokesman dey say na true.... People that believe the same platform that post the CJN story all of a sudden are telling us the News coming from same platform is fake they've been running up nd down... |
Teeroyzimma:That's the thug in ur area... Nd no thug can ever come on turn off your TV unless you've personal beef with them and av something to settle or you've what's not your own... If you talk about cult now I can still go with that and every state av cult issues... So you people should rest the people that even sell in traffic also du rob people so what do you've to say Abt that... So stop comparing thug with iPOB that use Gun and set rules and tell you not to come out nd kill Police and military helplessly Thugs know derr boundary... |
Lol oh ti Zeh... And if he be fake News Dem fit come debunk am soon... |
You will soon tell us the Link between Biden and Tinubu when you guys loose for court.... |
Ok |
Lol more sit at home loading for our brothers.... So people that av blame Ekpa that's been sponsored by Tinubu now nd write different petition up nd down won't av option than to crawl back to him and start worshipping him now is God not wonderful... |
So in all your dig out show us anything that's to du with APC dere.... You guys and always looking for wu to blame.... That's how the Agbero thread by Punch some guys started blaming Soludo when people run dey point out derr hypocrisy like say na Soludo start am... Before election that's how you also blame Tinubu for Ekpa killing spree election don finish now the Suya day still continue buh no Tinubu to blame for now... If not that Datti is your VP that went on air and start saying rubbish and telling us nobody will be sworn in nd telling us the election is the same as Military rule you would av also told us his been used by APC.... |
Back to normal now... |
TheFreeOne:The normal background is back... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 188 189 190 191 192 193 194 195 196 (of 580 pages)