Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 580 pages)
if this boy try to com out in future to contest for anything na all him Tweet dem go use du receipt for him like that GRV guy wey use him stupidity play to APC hand.... |
Lol I just pray they can see you one on one and beat you like Wu thief Transformer cable shebi u dey try always defend dem nd try to please dem.... |
Lol na why I dey look doz kid with hate apart from always having issues with public transport they don't av any business with private cars... Av been stalked twice or 3 times and na this same Agbero I relate nd dey av helped me.. If dem obtain you for street sef if you can relate well with an Agbero your property fit come out dem dey know almost all diz boy's wey dey hustle for dere territory.... |
Chibok |
Beverlyjean:Lol you people and always coming online to talk jargons I av the right to my own opinion so why're you crying under my mention... At least we av seen Alot of people that were not setup and been mobbed so is better to stay away from another man's property is an advice... |
Lol |
Eh eh.... I don't support jungle justice buh comot ur eyes from another man's property if u want to live long..... Na Cross river I know say if u steal dere automatically you will be suyalized I no know say student too don dey practice Jungle justice... |
DanAugust2021:Lol and PDP needs someone that can match Yahya type of Madness to Madness not someone like Dino.... Dino too small for Yahya... Yahya na like Wike.... |
Wahala the next Govt go soon enter court case too go end the media house go find something else to use to trend... |
Lol which America be this one the affiliated one with Afghanistan or what.... Imagine bringing one person personal opinion and tagging it as the opinion of Americans... |
Lol we can't all agree with each other buh calling for each other head by some mobs is what I don't understand like is a sin to av a contrary opinion... |
Na general problem I have like 3 pending payment like this in my Opay money wey dem don send e dey show pending he no gri show for Balance. Modified** All Money don dey drop |
Lol this one will say A another one will say another thing well election don finish... |
Lol you people should be calming down no Platform is Perfect., Right now I have 3 transaction In my dashboard for the past 4hrs they're all showing pending all the transaction are credit buh dey are all showing pending,.. I think they're having bad network for now it will still work nothing wey dey perfect... Modified** All Money don dey drop |
Lol shey Aregbe don carry Prison Key Give u ... |
Jostoman:You people will soon cry once things don't go with your narrative you turn it upside down continue.... You tears dey sweet everybody.... |
Lol Mr Ajala Tenure will soon expire.... |
Lol u sef for don give am like 12 cow now... |
Lol Zamfara people na two Govt dey rule dem.... And na the two Govt they rip dem at the same time.. |
Lol from everything wey I read up dere stolen Mandate no dey inside ![]() |
Lol the guy don go offend the wrong group where the Law will say they should release him and some group of people will say No ..... He called the country a Zoo is finally getting the Zoo request he ordered for..... |
Lol all this foolish police should be send to Sambisa and Zamfara make dem go show dere power dere.... |
Lol Wahala no too much like this I don't think so since we don see one Senator for Sex shop.... And I do see Dem on Al this online platform like Jumia,. For say na illegal dem go dey hide sell am like Igbo.... |
Lol |
Lol na why election turn do or die the cash out much.. |
Lol Loan app people left the group chat.... |
He no go du Birthday Giveaway nd Birthday Photoshoot oh I forget na poor man dey always show off nd stress himself.... |
MrSly:Lol you people and always crying up nd down did I mention any tribe name here,.. I mention Adult in my Post I don't know when Adult start meaning igbos you people and emotion sef any little talk you're always feeling attacked.... Dere are alot of dumb people out dere that're from different regions nd still waiting for people to tell dem what to do..... So continue to dey cry up nd down any little things you people will start weeping under people's mention.... |
Lol safe trip.... |
Lol una problem.... So adult av to be waiting for group of people before they can make decisions ![]() No wonder some people dey wait for dere Pastor to come and tell dem Wu to Vote for adult no fit make decisions on derr own again in diz Era... |
Cross River people and burning... The worst place to ever steal on earth na Cross na suya straight.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 580 pages)