Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 580 pages)
Lol na Abuja he mention.... How Buhari keeps getting cool with everything is what I don't understand... That man wickedness carry silent.... |
Una dey on drug.... Una Vote Wu u feel deserve to become the President come dey request for Speakership from who you hate.... Only SS av the right to inisist.... |
Ju |
They're back from Terrorist Excurtion.... I hope they're not hurt the country insecurity is something... |
Lol all of na go suspend una sef finish... |
Lol |
Matrixoba:Nobody's praising anything buh the difference is clear which shows the road will surely be finished this year.... |
Ok |
Lol Buhari wan pay am buh bank network no good... |
Lol so with 30 vote he won... How far his polling unit shey na Agbero count that one too ..... U beta goan start to prepare on how you will win contest against Soludo in Anambra and show Lagosians what they miss and that Anambra people are not tribalist like Lagos people.... |
She's drunk... Why power dey hungry her make police arrest her ... She jus wan use her desperation put her state for wahala... Why be say na people wey we wan use as Yardstick dey misbehave and desperate sef Yahya Bello wey suppose represent the Youth dey du him own for Kogi same as dix one wey suppose be role model to Women ... |
Lol why's there reaction in English make them react in Chinese, Send the Likes of Donnie Yen, Jackie Chan and Jet Lee to come and fight the terrorist |
treesun:Lol I think the Lagos Ibadan Express way is at 80 to 90 percent unless you jus don't want to tell ursef the truth.... The road is better than the Previous years of OBJ... |
Lol campaign after election.... |
Na aw many times in a year we go dey share this.,.. Na even 2022 post... |
Lol oga announce the rightful winner shey na close Door Voters use vote ni..... |
Nothing like Yoruba Muslim or Yoruba Christian in SW... We don donate that Muric guy to the people that want SW to be disorganized because of religion...m |
Lol na NTA Wu go fine dem.... Shey na Lai go pay the money.... He go jus be like sending money from my Firstbank to my UBA... |
Even Lawyer dey chop inside the insecurity breakfast... |
Wetin be the work of Local Govt chairman sef for this country.... |
Jostoman:Lol which Dino you people like supporting people blindly what's CV apart from coming online to do SM show off and stunt.... Kogi needs someone with good CV not This APC and PDP candidate two of dem no get good plan for Kogi people.... |
Krugisback:Lol I don't do the type of Top to buttom support like you guys I vote based on what you're capable of... The internet is cheap for me to check someone's CV and capabilities I can't be living in OGun state now nd Vote APC so to me isn't party... During the election the NASS member I voted for was an SDP guy even though e no enta I don't du top to buttom type of support.... |
OneCandleAway:Imagine same youth wey we suppose use dey du example na him madness worst pass.... Whoever is facing Yahya should zero is mind that's facing Wike type of politics.... |
Lol it seems PDP is drunk which kain candidate dem go bring like this.... Maybe LP go get am right cos it looks like PDP and APC are clueless nd dem go also need Wu fit match Yahya Bello Madness.. |
Lol Dem really show this guy true meaning of Zoo.... |
They should be killed also they took the law into dere own hands ... |
They're on drugs... Make dem hold the result na.... Election come be like Filmtrick suspense up nd down.... |
Lol |
You people shouting Bigot up nd down lead by example Vote an Hausa in ur state as a Governor or Vice versa if u be Hausa..... |
Mumu Governor's this is how them suppose come together during Presidential election buh dem all scatter split party... |
silvoclaira:You people thinks everyone is zombie like you..... I av the right to vote any party I'm not like you that du ELupeee from top to bottom I vote base on personality and me voting someone no mean say if the person dey du mistake or act stupidly mak I no talk I don't support like a blind man like you guys that anyone you support is always perfect to u..,. |
You people are mad... Who write all this script needs to be sentenced to death which kain template be this.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 580 pages)