Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 (of 580 pages)
Lol the country Otilo ... |
Aldol:Religion doesn't work in SW una no go hear shey sufferness sabi religion ni... Make dem du dere campaign normal way Atiku du his campaign in normal way and he came second so they all need to come together and do things the normal way.... |
9jaRealist:We be neighbors now apart from french wey be dere language anytime I go dere I dey always talk in Yoruba cos is part of dere local language.... |
What I noticed Since Saturday Peace and Sanity av been restored that's to tell you the people that are bully that abuse people and curse people av gone to rest... everywhere as been calm since weekend word like Yoruba Muslim don even go rest... They need a good strategy and not use this type of strategy anymore cos isn't healthy for Politics let everyone av opinion na democracy stop calling people names or attaching religion and cursing.... |
johnjose68:Lol wetin b my own anybody wey enta I go prosper wahala for who for carry for head.... |
Ok |
We know..... Na PDP wey dem use dere greediness split to 4 land us APC everyone is tired buh not speaking in on voice kill the election.... Make doz people wey dey use Abuse, curse and religion change strategy Peace don dey on the cyber space since weekend let everybody av a contrary opinion na Democracy we dey ... |
Lol we dash dem.... Shey Benin Republic sef get players make e dey talk Bonjour to them ... |
Lol they all played dem sef.... Dem fit cross to APC tomorrow Politicians without vision or any ideology.... |
Wisfem:Obasanjo time is pure rigging make you no dey count that as election abg.... |
Lol even Buhari wey be like Religion for North no see 20m to win election.... You people and figures it seems una get issues... That's how them say dem score 990k for Lag APC scored 100k you guys joke too much even if you need sympathy they calm down with figures.... |
Lol canceling association will soon start to cancel them all... Buh like seriously this past few days Peace don dey everywhere past few months the cyber space come be like war Zone..... You no fit get contrary opinion abuse curse don start... |
Lol you people don come with all this una Whatsapp message and Theory again.... After you guys couldn't speak in one voice spoiled vote for each other las las na only court fit help una if isn't compromise..... |
lol Aswear this Wike Overdo... |
Lol This people funny aswear... Anybody that believe this Figure will surely Believe Buhari is Cloned and Jubril from Sudan.... |
Lol Otilo... |
cjudy:Na fake You people like fake News.... This Bauchi Result as announced you people and fake News
|
People are just using fake News to seek for sympathy... That's how they say Bauchi is the same Figure as Gombe.... I just pray Fake News no go join wetin go spoil the country....
|
I said it before election who get plenty old note for hand go think twice before he vote na part of strategy cos I see say he reach one stage dem add am to dere campaign.... |
They all use derr greediness land us APC people that Should've come together before election and be a formidable team.... |
Lol always a first time for a everything remember a Muslim Muslim ticket breaking record |
Lol dey will drag her life tire... If care isn't taken them fit cancel ❌❌ her.... |
You people and always posting Fake News that Bauchi Result is Fake you guys just like using fake News to get sympathy.... Check Punch LP even had 27k there not 26k...
|
You people don start to dey circulate fake results and circling again.. This totally fake you people and always trying to use fake News to get Justice.... Bauchi Result so where did you get that figure from.. LP as 27k so where you see 26k you people are just lover of fake News nd u don't know all this will be causing the credibility of whatever you posted online....
|
Who be all this fool.... There's life after election why una dey see election like na must to win all... DSS needs to pick him up... |
Oh ti Japa Lol.... |
Make APC no accept the results make dem Sue dem sef Nigeria same mistake every 4yrs no improvement.... |
![]() Nigeria matter na something repeating the same thing every 4yrs... |
US go cashout massively from us like this... |
Otilo.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 (of 580 pages)

