Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 580 pages)
I think Nassarawa dey part of state wey people no see predict... |
Buh campaign is over na Wu win we all are watching out for now... |
No be you put us for all this Buhari jargons.... |
gaby:Lol na so una hype him with different theory for the past few weeks wey he still land us in shambles election... Mak una rest abg... |
SW sha no dey interested cos death no be Jollof rice this Govt no send youth.... |
Lol makinde go win,,.. SW no dey vote one way... |
Eriokanmi:LP no get Candidate in Lagos they're not on the ballot... |
Orubebe |
Jostoman:Na this sturbonness una no go hear.... Which soldiers they go for election with armor tank when the country isn't at war.... Is a script they can choose to sacrifice just 1 thug he turn sacrificial lamb be that buh you people no understand I even saw some Video where soldiers dey beat some thugs... Buh with all there assurance and phone number been giving out like sweet why people no see Dem contact..... You people Neva still understand Nigeria..... |
Lol but we didn't hear of any election violence in Anambra so how's the thug useful.... |
Lol we talk am severally for here Opposition is dead in OGun.... |
Lol I don't know meaning of landslide in this country again as people dey call Million up nd down 100million walk I Neva see any state with millions.... |
Lol |
Hendrixky:I'm not interested wherever you come from did I mention any tribe stop trying to du like say na u wise pass.... Leave everybody to make dere choice.... |
Hendrixky:You people are not getting it love can't be forced and you can't use abuse to win love.... If they say that's where they're going is dere right.... So rest... Stop acting like an hypocrite if some people in dere region can't also give out of dere vote to an outsider they're tribalist.... In all region we have seen people giving out dere votes to an outsider buh region wey dem say dey are not tribalist kept all dere vote to themselves you didn't see anything wrong with that.... Imagine a fool like you cursing people cause they didn't vote who you want .... You're just a terrorist in the making goan collect Boko Haram form ..... |
NothingDoMe:Everybody should do dere thing the way they want if they like they should start dishing out bloc vote is dere right na Democracy we dey... Bkuz people doesn't buy ur ideology u start to abuse dem abuse push people away from you all you people need is love abuse can never win u a voter .. |
Hendrixky:You people still don't want to have sense.... Some region gave dere son all dere vote without dashing outsider 20k and we can still see in SW state still dashing out state nd giving out vote to who's not a Yoruba and you people are still abusing them.... Is good for other's to vote dere own but is a sin for Yoruba to do same you people are hypocrite.... |
Lol Buh this man too waka na him I see say he almost wan go everybody house for EDO canvasing for vote up nd down.... |
Otilo.... 🤣🤣🤣 Shey all this riggers daft ni or dem dey du am on purpose... |
Abuse don run start be that.... So na sin for people to make dere own choice again or vote dere own this is Democracy dere are some region also voting dere own without dashing an outsider ordinary 20k,... You people should rest.... |
Lol Epe na Ambode strong hold.,. Na indegene plenty pass for EPE I mean like locals no much outsiders so for LP to win dere dem go need mix people dere.., Under EPE LCDA too dey.... |
Lol 6400k vote na massive show of strength u people sabi du Hype man sha... |
lhordspy:Lol North no get problem now na why dem no send armor tank go that side na South dem suspect say movie fit wan happen this Govt really took dere time to du calculations.... |
Eh eh dem see Akwa Ibom colet.... He be like say people no too rate LP dere na only state for SS wey LP no fit carry first talkless of 2nd.... I just hope dem no go dey chop abuse and curse..... |
SmartPolician:Lol I think the Breakfast na everywhere even in the North or the BVAS influence also... |
EmekaA125:Tailoring is decent work I'm just calling out his hypocrisy. I remember someone complaining on one thread that Yoruba are tribalist that they call other people that re not Yoruba with dere tribe name Like Omo igbo.. So with what he did right now is also a tribalist cos u choose to single out a region and jump to conclusions that they're the voters and you tagged them with dere occupation.... |
This people no follow Ortom |
drealcivilceno:You don't need to tell me to Learn who Tinubu is I'm living my life and surviving the Buhari Policy so Wu wan come again wey go worst pass Buhari... Anybody that enters I will survive my life isn't tied to the Govt.,. Na u people dey wait make one person enta before you work on ur life... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 580 pages)
