Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 209 210 211 212 213 214 215 216 217 (of 580 pages)
Is like you people are always on drugs abg which Party Obaseki come from .. To you people is all about Party.... If we look at APC years sef e beta pass PDP years in EDo shey na Igbenedion era we wan talk ni.... You people needs to stay away from drugs... |
The other day na Haiti President dem kill all this people no get security ni.... |
Ok |
Na everybody rig for derr stronghold nobody should come and be forming saint.... |
Lol he needs big figure na.... Nobody wey no rig for him strong hold you people are just hypocrite everything go soon show everybody Mata go cast... |
Na everybody be thief na.... Buh na dem claim innocent pass... Buh dey will still come online and accuse APC of doctoring this... Anytime them comit crime they will still come online and accuse another party.... U wan tell me for that region they don't av party leader's, party excos nd party members that are loyal to PDP and APC... Na everybody rig for dere stronghold.... This 2023 don really show the real hypocrite... |
SenatePresdo:Wetin me I just know be say Nigeria might not get it right soon cos people wey daft plenty pass people wey wise..... If you ask people why they're voting dere candidate the reason always looks stupid.... |
SenatePresdo:Like you're not in support of the rubbish Policy when Buhari implemented it..... When they're warning you guys you told dem is for ur future that you don't mind Suffering for now say we be vote buyer na why we dey cry.... |
Ok thunder go soon fire them and dere advice..... You people should give us our Naira we are not doing again... Edo people and Bayelsa people can continue dere Govt don say dem no want mak them reverse the policy..... |
Wetin be this people problem sef is the OBa INEC chairman... |
Lol everybody be cashing out.... This country almost everybody dey greedy..... |
2elliot:But in Nigeria the Idiot are more than the wise people for every wise person there's like 10 idiot that's what you guy's don't know.... |
Lol the country is still confused we no even know Wu to follow.... |
There's freedom to vote who ever you want to vote I don't know why people made this 2023 election looks like war.... The election don break some home, break relationship, friendship nd business partners..... I don't know maybe people No dey think dere is life after election.... |
You will have Alot of columns to write for the next 4yrs so hold on to ur pen u sef go tire.... |
trafficpools:Lol is Possible depending on the time frame if u take like 1m from dem nd u wan pay back in 12month or 2yrs you will pay like 100percent na like 2m u go return |
I talk am Sowore sef win cos people wey dey smoke igbo for Nigeria reach 50m nd dey all voted for him cos dey want him to come and legalize Igbo |
Good |
Lol No 1 unpredictable scammer... |
Otilo... So far the court is in Nigeria.... This one no be Governorship election.... Motivational speaker is about to scam some people again after dem don scam them say dem go win.... |
Eh eh Bulaba.... The fear of Bulaba is the 🧐🧐🧐🧐 |
Baba no dey waste time.... Business mus continue.... |
Minime10:Make them sha return us back to our default cash life we are not yet ripe for any cashless or digital rubbish policy..... All the whole bank and dere app az failed us.... |
Lol no Be Opay you see some Bank E.G UBA, Access Bank they're bank you shouldn't be sending money to for now doz bank dey show people Shege this Cashless policy season.... |
Baba don go hide to enjoy all him Chinese Loan Cashout.... |
ganisucks:Lol with all.ur thoery General backing someone, Power broker this and that jargons las las una still colet breakfast in Third class.. |
Them rig Sowore too... Everybody must go court... |
Lol u people don start una scam again... We no know Weda na Ghost dey receive all this money.... |
This not about been an indegene buh will you ever come online and start degenerating your tribe just because you're affiliated to another tribe.... Same tribe you want to contest.... Show us any link where people that's ever ruled Lagos go around abusing the Yorubas... You don't need justification for stupidity..m Nobody wey no fit fvck up that's why they say watch what you say online so it won't come bak for u..... |
I'm just happy right now.... Na me know wetin this stupid policy don cost me most especially people sending me money from Access bank .... Access bank and Emiefiele Thunder fire you people.... Edo State and Bayelsa people since your Governor is objecting you guys are free to continue with the policy buh we the remaining state are no more interested in the policy..... |
Wahala which one no be pikin.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 209 210 211 212 213 214 215 216 217 (of 580 pages)