Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 211 212 213 214 215 216 217 218 219 (of 580 pages)
This guy is a fool.... All the people you mentioned how many times av dey dragged deny dere heritage or say any derogatory word to another tribe.... Or you just need justification for your stupidity they call other's tribalist buh when they do dere own they look for justification and claim they're not a tribalist... El Rufai no do reach this before them tag him Bigot same hypocrite now are going here nd dere to defend him while some are silent in this part of the world everybody's a snake once dere own du what they accuse others of doing they go mute.... |
Lol I pray so No be about been competent again to some people na why dem prefer someone else to Banky... |
Lok |
I pray so... Everybody needs to be formatted.... The 4 leading party no fit lie say dem no rig for dere strong base ... |
Lol we no even come know aw many people wey go claim the mandate like this Kwankwaso too fit come out and tell us he win oh.... |
Lol na wish dem say make dem wish am oh buh watch out na dragging some people go dey du... Election kuku don finish.... |
Lol if the North did not vote for him u think say dem no go don start protest like this Hausa no dey hear Go.... So you people should rest maybe na Ghost Vote for him in my Polling Unit he won dere... You want to be celebrating in country wey cash no dey.... |
Lol Police wey no see work du on election day... |
Lol Blogger Blogger don go use head carry am... Watch what you post Nigeria no too get freedom after speech oh.. |
You people and Figures sha naso una tell us EFCC go burst him some days to election and dey saw 400billion Naira New nd we ask aw Much CBN sef print.... You people just throw Figure any how like say u dey throw sand... |
Emiefiele wey go don book UK ticket like this nd plan him Japa.... |
Lol las las Alaye go buy Passport for street.... |
How many people wan retrieve the mandate like this Kwankwaso too fit come out tomorrow nd say na him win oh if care isn't taken.... |
Imagine na this one past post go kill him career.... That's why they say watch what you say on the internet so it won't come for you in future... You will call others bigot what's this if we start digging up everybody past post you will see we are all Tribalist nd guilty buh some people will be forming holy holy... The guy even accused FG ApC led of shielding Gumi nd Same Gumi Your lord ad to go meet cos of election and you guy's all celebrated it we are all hypocrite..... |
Legacy say Thunder go fire am.... Me I no get issue with whoever enter oh buh say he carry our hard earned money comot for ground for election wey no still clear ... Na the money wey he carry comot for ground still dey pain me for everything... |
Lol that's why I look at people crying Abt the election..... For every sane person there's like 5 to 10 insane person.... People wey wise no reach 30percent so how will the wise Dictate for the unwise one the election went tribal nd religious.... |
This country we are all hypocrite some people will give derr son 99 out of 100 and blame people that gave there son 70 out of 100 and call them Tribalist... You that can't give out ordinary 20k to an outsider or even a state doesn't have the right to call others tribalist and same people that always cheer a Governor up anytime he rigs and his to dere own advantage are the one castigating him and canceling him right now... |
Lol |
Dbestbrest:That's certain not like Buhari that pack mumu full body.... Even if a Goat enters he can never rule us the way Buhari did he hates anything good GOvt when he handed over to Osinbajo we feel it since den he stop handing over he didn't want Nigeria to experience anything call good GOvt.... |
ferhyntorlah:That one go don book ticket to UK like this... |
Lol and some people are still saying the country is in sad mood I want to ask the people wey vote Tinubu are they ghost.... |
Lol make una dey fight una sef ... Wen una supposed come together una use greediness to split una sef without resolving to work together one man can nt be an island... |
shuttox:Nobody deserve anything they all throw it open and the highest bidder won so if he meet up with the bidding he would have win so nobody was rewarded with the ticket... So you people should rest.... |
shuttox:And all the people you mentioned and Ameachi how many are been victimized by Buhari du u see any case hanging on Ameachi.... |
Make he retain Marwa he needs to pack all the drug wey dey Nigeria finish... |
derecho:Oga na jus mouth you no fit fight Government las las una go dey alright... Wetin dem don plan before election the Military drill and armor vehicle I shout am here severally say na for post election protest.... This Govt hate anything protest.... |
Lol that Vote for LP na from different tribe oh no be only Igbo so if LP go still enter Governor bkuz dey really supress the Igbo dominated area Vote so na Yoruba including other states and region use blood vote oh so if Igbo no go out if na the same people wey go vote last time LP fit win.... |
Lol General Buhari no dey send person... |
Hoist:I think doz online abuse and people not able to av contrary opinion that he has cautioned his supporters to stop doing severally really av an effect on him... At least his supporters should allow him do his thing is own way... |
How all the gladiators in power before all boast of delivering dere state buh las las all of dem lose El Rufai, Ganduje, Buhari loose him state too... Obi really tried and also prove power is in the hand people and I just wish his supporters can be as cool as him this will always make Victory so easy for him more.... |
mrvitalis:Wetin happen for Bauchi you people and Fake News that result was copy and paste.... You people just like using fake News to console yourself... This is Bauchi Result below compare it with the fake one you've... The state I so doubt and glaring should be Rivers..
|
Lol Baba don dey drop Video for TikTok people mak dem continue with dere TikTok challenge... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 211 212 213 214 215 216 217 218 219 (of 580 pages)