Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 580 pages)
I'm.just happy our money is coming bak to circulation thunder fire Emiefiele enough of using Naira to buy Naira.... Emiefiele needs to be send to any ATM queue in Benin or Ogun State for lynching.... |
Ope oh.... We need to go back to our lives enough of buying money with money... Emiefiele needs to be send to any ATM queue in Benin or Ogun State for lynching.... |
You go dey alright... |
😂😂😂😂😂 Nothing wey we no go see for NL na only the heading I read oh nd I can't stop laughing.... Something mus kill a man las las u go dey alright.... |
The guy stupidity is on another level.... All the people he mentioned he should show us just one link where dem dey degrade dere tribe and also saying jargons towards dere tribe..... If you want to be stupid na ur right buh stop looking for justification for ur stupidity.... El Rufai no du reach all this before his people tag him Bigot and Tribalist...... |
That's how people are calling million before election shouting 100million march aw many people dey for Nigeria sef the way we call Million in this part of the world sef like say million na sand.... |
Lol |
shidaa:Is Boko Haram protesting you guy's dey always act like Zombie.... You can see Buhari hate anything protest u dey talk Abt terrorist.... |
Kwankwaso no join cos my mind is telling me na like 3 people go wan get the mandate |
Na only online them fit dey talk this jargons for real life dem know dere oGA... People wey no fit stand ordinary Agbero na dem go stand for Omo onile front tell am say na No man's land.... |
CNN China Branch I guess cos na only dem fit dish out fake projection like fake goods.... |
You just av to win to embarrass your haters and ingrates... Some people hero brain don reset... I think this guy and Buhari av the same attitude they don't mind destroying the structures that helped them achieve derr dream... |
Lol goan tell your boss Obj this.... |
You can go ahead Buhari na him be the real definition of Kala, Kala man wey go kill anything nd dem no go see the body.... He beta mak dem follow the right channel Buhari hate anything Protest.... |
Lol na una know.... Sha put back our lovely Naira bak to the system we av Alot of Naira in the Banking system nd till now we can't even feel the effect on Dollar or even on our economy inflation dey rise like person wey contest election BP...... You people should give us our Naira please oh... |
We dey tell dem buh dem no wan hear.... Na teamwork u go use for Naija we no dey develop world buh people allow internet enter dere head.... |
Lol everywhere come dey peaceful since weekend like this time last week people come dey allocate Vote in millions give dem sef.... |
Lol na una know.... Wetin dey pain me for everything na my Naira wey the Govt seize from me bkuz of election wey no clear.... Is this why Buhari av to suffer over 200m people... If na beg mak he sha please remove the cashless policy he don du.. Access bank don hang money wey person send to me now for over 2days..... People wey dey hype Buhari den abt the policy we tell una say u will suffer in vain u told me is for ur future we are already in the future.... |
Lol this one go use him stupidity ruin him career... |
Wetin he reveal our own Autopsy no dey clear Electrocution ke shey na light shock m from schl or I no understand... |
Imagine same Obi wey still dey expect INEC to always put candidate picture on ballot paper..... Maybe na bkuz say ur picture no dey na why u no win... Na all of una rig una strong hold stop acting like say una clean..... |
God1000:You owe nobody any Shalaye.. Even 2019 election Atiku no use up to 30k win nd nobody drag dem people are just using emotion na dere right to vote stop thinking everyone will face where u face .... 2 of my sister voted Obi while some Voted for Tinubu and nobody drag each other nor try to convince anyone we are all adult we have right to our choice.... You people made this year election look like you're fighting war and start hating ursef for having different candidate and loosing friend, loosing relationship nd business partner bkuz of election wey no go feed una dere is life after election..... |
Lol why u dey write all this epistle did anyone owe anybody any vote this democracy everybody av right to vote anyone... You people be making election look like everyone must go your way... |
Lol power just dey hungry all of u.... To remove incumbent you work together buh una say u can all do it alone... You go dey alright las las sha Buhari sef don go through this stage.... |
Which kain election be this sef... In this 21st century election still dey be like Obj days... |
Lol maybe in the dream them still dey think say na Governorship election be this.... You people failed to come together to beat the incumbent everybody was greedy u come dey shout u win go colet the certificate na..... |
I use God beg Buhari make he return our money he don du now we sha don du the election... |
Lol you people don run go edit him page nd turn it to celebration.... |
Lol some people might drag you.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 580 pages)