Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 580 pages)
Sammy07:We know say na dem go run these na Just to boost dere Muslim Muslim cry wey dem don dey cry up nd down.., |
Lol naso dem say Buhari dey marry den till today the marriage no hold... |
This Lagos rally don cast dem say dey are Noise maker na so dem dey lie up nd down say na picture wey ddm take around 7am.... On election day dem go see result nd dem go feel like crying 😭😭😭 They will soon storm here looking for Tinubu to blame or accusing him of editing the picture... Even for the channels video the space show....
|
LoL when some people experience this in Lagos yesterday dey were crying all over the internet you will see the same people storming here and celebrating... So far is happening to dere enemy buh once the breakfast reach dere side dem go dey cry all over the internet..... |
Lol Anambra home of Agbero buh derr people go dey hide am... They're more concern about Lagos... |
With all this news now wey security agent supposed go storm the politicians house and recover the money they choose to suffer we the masses toothless bulldog..... They can only bark at small fish.... |
Walai:LoL if any opposition wants to win Lagos na that time wey the OBa of Lagos say make people go enta Lagoon if Opposition no see am win den no be now he go happen,... Cos with that speech people still no use am give the opposition emotional vote.... You can't even compare Saraki type of structure with Lagos structure.... No state fit run the type of structure wey Lagos dey run if u go doz market u will see doz market women most of dem go to APC weekly ward... Lagos run ward meeting every week even before election dey du ward meeting for 4 years before election year not like other party that always come together wen is election year..... APC own na weekly na the structure wey dem use capture be that it will be so hard for u to convince doz market people..... You can see during Ambode primary election wey he lose to Sanwo Olu na doz market women full dere dey vote.... |
Walai:Lol which kain drug u dey take Let's bet if he sure for u make we use 100k play.... and if you want a higher stake of 500k make we go dat side call the Mod or find a reliable Escrow come mak we run am.... |
CBN and daily confusion if this is true then CBN is confused.... We no even know money wey dey legal or illegal again.... |
Wetin people go still settle for court las las dem go dey use juju, violence run m first... |
When you go to some Africa countries you will see First Bank of Nigeria, GTBank, Access bank, UBA.... Nd we have some of this banks in some places in Europe, UK, US, Canada and Dubai.... So I think Nigerians are doing well in the Banking sector... |
Alpharey:Crisis happens during election period buh the way you guy's are always coming online to cry... No party wey neva colet buh u guys will always come online to play the victim card is APC or PDP member not having clash in other state and you guys they du like say na only Lagos dey synonymous to something like this ... We can see how Rivers state sef dey du am nobody's coming online to cry if LP face wetin the two party dey face for RIver state u people go don tag everybody for this world tagable.... Nigeria politics isn't for cry cry babies.... |
Alpharey:LoL na Lagos dey giv u people orgasm u don talk Abt SE first or u Love Lagos more than SE... lol and Wu no go die before u think say u go live forever... |
LoL CBN is confused.... Las Las we will go back to our old note CBN don prove say dey are incompetent... |
LoL what happen to Lagos Mother of rally yesterday.... I guess Lagos Rally na the pikin of all ur rally.... |
LoL you people don dey see say the Naira redesign is a joke ... If truly the Govt are serious once you arrest any agent with money to buy Vote he must provide who gave him the money and you sentence them together.... Buh jokers choose to suffer ua NAso dem promise us say Border closure go secure us and NiN we go dey queue for inside the sun still no results instead na more hardship.... |
Yorubalandlord:LoL stop trying to paint yourself as innocent you guys are also guilty of the same thing ... |
Yorubalandlord:He as the right anybody threatening him is a fool same goes to Obidient too that comes for people head cos dey don't believe in derr candidate.... Everybody's hypocrite buh I know u will try to hide urs.... |
This Democracy na her right everybody should stick to what they believe in.... I just hope if is the other way round the person won't be cancelled and.be cursed.... |
I fear for this next generation of ladies oh.... Things wey no dey normal don turn norms so how the future go come be sef.... |
LoL the country dey into confusion right now we don't even know the money wey we dey spend or not.... Na him Lock border put the country for suffering and make rice skyrocket.... Na him still tell us NiN go secure us afta going to queue under the sun 🌞 nd leaving our precious job wey we suppose use dey productive... Now dey are telling us the Cash swap will protect us again from insecurity and kidnapper and vote buyer.... All this Policy's instead make the masses they enjoy am everything is still against the masses.... |
Good advice.... Some people don use money wey dem suppose use buy land Buy Phone and also go studio for photoshoot Wu u dey try impress If everywhere dry can u sell the picture you took in studio.... |
TarOrfeeek:LoL they're been served what dey dish out I don't see any sin in what they're doing to them is what they sew they're ripping you can't plant hate and always looking for fault in other people campaign and expect them to show you love isn't done anywhere... Obi went around crying Abt people age did his supporters say anything instaed dey hide dere hypocrisy if is the other way round they will accuse them on not doing campaign on issue based.... |
TarOrfeeek:They should campaign when una start all this jargons dem dey look you now you're been fed the same breakfast you're crying... You do to others what you can't take how many times have you seen PDP going around circling populations or people that came out for rally or shout say they're Paid to come..... You're Been served now you're trying to play the victim card.... |
AwokenVawulence:I guess this not different from yours..... You people jus dey find aw u go console yourself....
|
ArcSEMPECJ:LoL save your tears for now.... You go need am in 2wks time bucket 🪣🪣 go full... |
ArcSEMPECJ:LoL wen dey say u guys are Zombie u will say no You can't defend yourself and you're Killing police in ur region you people are just full of noise yesterday don confirm am 2weeks time you people will see the difference.... Since you can believe the president was cloned so continue with your stupid thoery nobody dey du dat Yoruba Muslim jargons for SW u can carry ur religion jargons to ur region e no dey work for SW..... |
[quote author= post=120839154]Why is Tinubu rally in Abuja scanty again [/quote]Abuja is none of my business and nobody ever brag of shutting down Abuja for ur information na u people wan shut down Lagos and we are here to confam the shutdown buh we see say na Noise.... |
[quote author= post=120839091]Where is pictures of Tinubu rally in Abuja na so una they fear Obi in Lagos [/quote]You forgot to add this....Nobody dey fear anybody for Lagos people are just giving you guys same thing you serve others so whyre you crying 😭😭 since yesterday save ur tears till Next two weeks then we will know who dey fear who.....
|
Thanksful:LoL Orgi Uzor Kalu say hi.... Ikpeazu the Kerosene Man say hi Abia people drink him Kerosene still vote him so tell us another line... |
BeardedmeatR:LoL at least all doz one u mention are not a threat to election stop trying to spin the game we sabi una na chest beating una sabi go confront a threat to Election..... Or e reach to confront UGM u dey try dodge dem.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 580 pages)
??