Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 580 pages)
Lol waka any aw if he sure for u.... If Na CFA or Dollar dem call am for ur family dem go find am so continue fooling ursef.... Before them tell us say na NiN now we don dey hear another story... |
LoL i no even understand the country again which one we go follow like this is our old note still valuable or e don turn paper mak I go dey look the 50k+ old note for 👀 eye like this ![]() |
Lol Las Las the BVAS the emergency Patriotic citizens believe in will be used to carry dem handicap soon.... I like APC script writer dem sabi scam the citizens making it look so real and genuine..... |
LoL is because all News are focusing on the Fuel scarcity nd Cash scarcity.... If u lik go waka any aw if worst come to worst dem go bill ur Family in CFA or Dollar so continue with ur theory till dem kidnap u for street.... |
Lol confused people.... U people wey dey reject old note continue oh u will start eating ur goods ur sef.... A country with Trial and Error naso dem lock border put all of us for massive suffering.... |
LoL na kids no know say APC dey play people that Vote buying wey some people dey cry say Buhari no wan allow na afta election dem go know say APC play dem big time.... I just like APC script writer he get plenty format for hand wey dem dey use scam the masses... |
Na true say some of u dey are still feeding you... This week alone av gone to market like 2 times and av approached different market women some are insisting dey are not taking transfer... The woman I bought fish from insisted she doesn't take transfer if you're not ready just leave nd people ar so confidence in saying they don't want transfer the place I bought pepper too same thing.... And I can remember anytime my UBA card fail and I'm charged through the POs If I mail UBA dey will tell me I av to wait for 2weeks cause that's Mastercarrd Policy's |
All is well... I just hope they won't find someone to blame again.... It seems Fulani herdsmen nd DSS are resting for now... Lord Lugard too is resting for now.... |
LoL opposition no dey Ogun state dey are all confused.... |
LoL so na CBN site u wan spend the money put.... I don give person the old money this early morning nd e colet am wahala for u wey wan mumu... |
Wetin una want again.... |
LoL we still dey spend our money.... Is like you people are mad.... If I give u old note no colet maybe your Papa get Printer for house.... |
Lol aswear na we dey du oursef for this country... One Buka wey I dey go chop the woman dey Colet transfer before buh now as this Policy starts the woman talk say she no dey Colet transfer again she come put a POS agent for him shop.... If you go market also some market women no dey tak transfer dem go tell you to take some Money from the POS agent besides dem that one will sell the money for you after you make ur payment to the woman they take the cash back to the POS agent nd dey tak commission naso dem dey recycle cash now.... |
As an athlete na to dey watch wetin u dey take mak u no go ruin ur career.... Even if u see ordinary Ampliclox ask questions check Google to see if is suitable for u to use... |
house10studios:He no lie If u no bliv that's ur problem maybe them still dey feed u for house the 100k wey I Colet na 10k I use withdraw am while some places is higher... In some place is 150 to withdraw 1k so du ur maths... |
LoL hypocritical people will soon bomb here the same people that were hyping and supporting Ngige when he abuse Gbaja will say someone is arrogant..... When your tribesmen dey du am u go say dey are fearless buh once someone outside your region du d same thing you call them arrogant.... |
All dreamers will soon wake up and people that think INEC will count abuse will soon get sense.... |
We no even know wetin we go follow like this.... I sha know say all this jargons will be over soon... |
where dem see Cash withdraw to pay for T fare to go back home dem no dey gri colet transfer for park now... Watchout the same educated youth will still not go out on the day of election.... |
LoL if inflation go drop e go don dey show for our Forex like Naira gaining 20naira or even 10 naira towards dollar since the implementation dollar Neva reduce ordinary 10naira.... So how will inflation reduce..... |
Lol Tears go full this thread people wey dey allocate Vote like say na dem go deu use people hand dey thumbprint go cry 😭😭 |
Lol |
Romanoff:How much money did the CBN print.... This not the first time we are doing cash swap there are things CBN is not telling us if they feel like people are sabotaging there efforts they should get an agents to du the distribution apart from banks... We can't be suffering from Fuel ⛽ scarcity which that one don turn normal which one come be cash scarcity av Neva experience such in my life even the developed world can't try this kind of policy's.... |
Lol we want to go digital where over 60 percent of Nigerians no get bank account which kain country be this that want to fly before crawling..... |
Ofunaofu:LoL black market court order the same court that took someone from 3rd position to first person in Imo and people obeyed and the same court that made someone a Governor also in Bayelsa... So jus dey play nd be saying na black market.... Once you guys don't like something you will tag it with jargons nd start to open thread up nd down... Unless d Govt wants to cause Anarchy I don't care Abt Wu wants to buy vote I should av access to my money is that too much to ask for.... i tot you believe 2023 election will be free and Fair and people will not colet money from politicians since you can't colet money to vote why not trust others too that they won't take or are you guy's now confused.... Or the Border closure I think is because The FG too don't want politicians to pack rice to the country for vote buying na why dem lock border cause I don't understand you people thoery... I don't know why someone that's seeing aw people are suffering to av access to dere money go still dey surpport this. Jonathan will Neva du diz type of stupid thing..... |
Sha don't donate our new note Been good doesn't av to du with race or tribe people wey good will always be good nd people wey bad too go always dey bad... |
Lol las las the judge go dey compromise and dey will throw the case in the dustbin nd the masses go lose again... |
But you can blame Tinubu for the unrest in SE with UGM... You want us to blame Tinubu for Lekki Toll Gate incident and don't want us to blame Obi for Azukwu SARS issues is that not hypocrisy.... You don't want people to du to u what you du to odas... |
![]() |
While some clueless people are really loving how citizens like dem are goin through suffering.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 580 pages)
