Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 233 234 235 236 237 238 239 240 241 (of 580 pages)
LoL I tot people in Anambra ATM is dispensing na only SW dey feel the Cash Swap according to some people.... Since derr former Governor support it dey should not lament mak dem wait he will bring the cash to dem soon... |
LoL I tot same you OP told us Crowd at campaign ground doesn't translate to vote why're you now Crying on APC mata.... When something like this happens to LP you people will try to twist it and form ur own narrative you're just an hypocrite.... |
LoL you people should keep playing politics with everything.... I guess ENDsars too was instigated by Oshiomole... |
Na still rumor mak we calm down... |
Highremedy:LoL people wey call una Zombie no lie you just sit in your room to weigh organic and detect organic... Abg wetin ur Organic scale Weigh.... |
Eh eh... Wetin concern POS stand like this they're just people trying to survive the country hardship dey should carry dere anger go CBN office na.... |
I tot some fools say dey are been sponsored.... Which time u don see Edo people calm down for protest mata before once he start e don start.... |
Itzlinda:LoL Northerner prefer Peace to Chaos then what happen after Jonathan win den wey Buhari no enta.... During ENDsars northerner no join protest shey na now dem go come join.... |
Lol you people will always want to attach everything to politics.... The politians are dodging so so that interim Govt no go.happen you're still here saying protest is been sponsored people money is turning to paper while they're still alive you expect them to be calm... Since last week they've been burning and destroying APC banner in OGun same people shouting is a sponsored protest were so happy bkuz is happening to who they hate.... And I tot they say Edo no Be Lagos why's Lagos not feeling the heat the way Edo dey feel am... |
Some fools are still playing politics with this and telling us is SW and APC state that's been affected nd protesting that the protest is been sponsored by politicians... Derr Governor beta come out and calm the citizens mak the state no too burn far bkuz e wan play politics with stupid policy's.... |
Hendrixky:LoL you're still a kid during Osun Election EFCC arrested a vote buyer till today did you hear anything Abt the case or them telling the person to provide is sponsor.... You people should keep fooling ursef... If you can believe the President was cloned and same cloned president is now Wu u believe so much then Wu am I to wake u up from ur dream.... |
Buddha3:LoL save your tears till election day and convert it to vote... |
LoL that's good all thug must be arrested.... Hypocrite won't see this now say Thugs too dey disturb APC let it be the other way round na dere voice go loud pass... The police suppose dey kill all diz thug ni wether you're from APC,PDP,LP any party if u wan disturb people na kill straight... |
babakenny9:That's why we say this New note as already been distributed so the Vote buying thoery isn't working.... Cause the politicians already av dere way... Na the masses dey suffer like this... |
Malory:The same way a Vote for ObI is a Vote turning our old note to paper and making us to go hungry... |
Lol some fools will still come and tell us is Propaganda say is really dealing with Tinubu na him dey sponsor the inflation.... |
ChatterHouse:Shebi Obi is in Edo make he go near dere if dem no pass the aggression to him I should vote someone that support me been deprived of my hard earned money... |
2tpick:LoL don't jump into conclusion you can only say for ursef wait for election day to come to see if it will work or not..... |
Naira20:Fool when people are burning APC banner in OGun and any cars seen with APC sticker should we say that's also proof that's PDP and LP thugs.... When the opposition dey colet u will blame APC buh when it happens to APC that's cool forgetting that people blood are hot right now if any party rubbish show for derr face dem go burn u nd ur party.... So you people should stop acting like hypocrite.... |
Illegal1:I tell people we don't have opposition in this country them no go dey say na lie this is the same way them use Tradermoni scam people buh people eyes no clear na afta all the whole game don end na him dem PDP jus dey know say dey av been handicapped... They're doing the same thing now opposition are not seeing it... See latest Aisha Post Abt Tinubu the old Note continuity dey derr even El Rufai dey use am campaign say make dem vote dem say it will be reversed..... |
Father4all:Currency as been changed buh the CBN law allow 6month for cash swap so the policy can still be worked on... I won't argue with you anymore if you can believe Buhari was cloned who I'm I to convince you on the the power the President has.... |
Ok |
Father4all:Ok continue ur eyes go soon clear.... In KD the other day El Rufai said Vote Tinubu to continue spending ur old note and today again Aisha Buhari social media post the Old note dey the campaign continue u people will neva use ur brain or reason well to know you're been scammed they've turn it to campaign strategy..... Like this now APC will keep going around to vote Tinubu for continuity of Old note shey na Market man or woman wey dey struggle no go think am twice before he vote say make the old note wey dey hand no go turn paper that's why people are saying this our opposition are brain dead dey don't know when they're been played.... Like this if you're not drunk not like they're going to create new money buh they will resume collection of old note so how doz that correlate with changing of new note In 4 years .. |
Radiant01:Na fools dey buy the Vote selling theory... Since when EFCC dey arrest vote buyer aw many av dey prosecuted they don't even tell them to provide dere sponsor..... So who're dey deceiving.... |
Dem sha no want mak the country get another president.... |
PeterObi4LP:Ok continue ur doubt will soon clear na so una tell us u shut down Lagos TBS and space full everywhere... |
hohafrank:Ok stay dere u think say na u sane pass.... You sane and you dey support policy putting ur neighbors in pain.... Have said it not like you guys hate sufferness buh is bkuz na ur enemy dey dish am out so far the person u love nd surporting is dishing u sufferness u will love it and start telling people to endure... |
Isabi4lov:LoL na you dey dream so If he enter he can't tell the Apex bank to reverse the bad policy's.... Theyve turn it to campaign strategy u beta wake up... Even latest Aisha post is derr Vote Tinubu for continuity of ur old note.... |
Offpoint1:Ok your eyes go soon clear say them scam you Market woman and man wey still get old money no go even think twice before he vote cause he no go want make him money turn paper.. Na this 2023 all you dreamer eyes go clear.... |
Quamone:Like this now any market man or market woman that av the old note will think twice before he vote anyone watch out this coming days na The old note Tinubu campaign team go concentrate on telling people to vote them so that they can spend dere money they will spend heavily on the Old note campaign..... They just scammed some people buh dem Neva know.... I can remember the other day in KD El Rufai dey tell people to vote them that dey will be able to spend dere old note that they would reverse it na dere I know say na Campaign strategy buh the blind Neva see am.... Check latest Aisha Buhari Post wey e post Abt Tinubu the old note still dey dere.... |
LoL you wan relocate dere... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 233 234 235 236 237 238 239 240 241 (of 580 pages)