Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 235 236 237 238 239 240 241 242 243 (of 580 pages)
Alcatraz001:Did I mention Obi name here why're you feeling guilty... This are the set of people that like suffering but will be telling others shey suffer no dey tire u.,. people are going through hell just to av access to dere money you're telling me to endure the suffering wey I don dey experience before nko So If Obi start dishing out this type of policy's na so u go dey tell me to endure... |
The method wey I dey see now say you go fill form and take the old note to CBN office to deposit like this will be another lose for the masses.... Cause people will start buying old note at lesser rate now nd fill form dem sef nd go deposit it at the CBN office at the end of the day na the masses still lose when your hard earned 1k you're been told you will have to part 4h inside just to av access to the new one.... |
Lol make I read all this because of one Failure.... |
yesloaded:Nobody is politicising anything.... CBN will still accept the old note but you've to go to dere Website to fill form that's where Rippers come in dey buy Old note from u and they go fill form online and head to CBN office for claim and deposit the old money.... So like this na still d masses loose.... You people wey no dey think before u support policy's the breakfast go reach everybody.... |
yesloaded:LoL which Saturday u dey dream the money can still be deposited at the CBN if u people like aw the masses are suffering bkuz u feel like it will deal with some people you're dreaming... Everybody can't be thinking like Biafrans that feels like Killing dem sef jus to get freedom.... You can open ur eyes and see that depositing at CBN office no get closing date.... So at the end of the day na still the masses loose cos people will use that method to rip people any aw.... |
LoL CBN just created a new Cashout avenue for people..... People will be going to Villages, Go to City outside the capital to buy Old Notes and come to CBN office at the capital to exchange the money into dere bank account.... Like this now the Vote buying issue people will rather take the old note and resell to people buying old note.... At the end of the day na still the masses loose I no know Wu dey give CBN all this scope buh them need to kill the person asap cos no scope wey e don give CBN wey favor the masses.... |
Qtrpst4:LoL If he sure for u put ur money stop dodging.... |
Bontafa:I can smell it you just came back from Jail continue with the tears.., |
Lol the CBN just want to fustrate the masses more.... I dey see for some where the other time that you've to fill form online to deposit old money at CBN... This is another avenue for people to start ripping each other you will soon see people going to doz Villages places far from the Capital to buy Old note from people using it to cashout na wetin go jus dey get loopholes na him this CBN dey du.... |
Bontafa:Bkuz everyone av different view no mean say he surpport Buhari I'm not emotional like you people that always want to play politics with everything find anywhere av ever surpported doz policy's I mention... |
Trollronaldo:LoL you don't have point show me anyone that's a ever won Nigeria election without campaign crowd that's all I want to see if you can't find one then you're still a dreamer... You want me to accept ur point and theory when I know is not realistic... |
Olaoluwa122:You're talking too much show me a low campaign crowd of Biden that's as low as Obi own and made Biden won..... We are even talking Nigeria u dey go US u no fit find one single example in Nigeria u dey waka go US find me any low turn out crowd of Biden that's as low as Obi own that's all I want to see..... If you people can't provide anybody that wins election in Nigeria with low turn out at campaign ground then your point can't be proven right now let that day come make everybody doubt clear.... |
LoL another avenue for people to cashout people will start going to villages or other city far away from The capital to buy Old note and go resell at CBN after they've fill form online..... This CBN are just creating more avenue for people to rip dem sef ... |
Lol |
Olaoluwa122:Show me Biden campaign wey fewer people dey I'm talking about Nigeria but show me the one with fewer people wey Biden dey.... Since you guys sabi create theory.... |
Trollronaldo:Show me anybody with low crowd turn out at campaign ground thatve ever won an election that's what I'm asking you I didn't ask you all this Shalaye.... Crowd at campaign ground doesn't win an election fine but show me anybody that's ever win an election in Nigeria and is always having a low turn out at campaign ground..... |
Trollronaldo:LoL you people will soon change lyrics keep up with it av ever seen anyone with low turnout on campaign crowd win election before u will soon wake up from ur dream first u people said is propaganda that Lagos was massive show us the Aeriel view wey propaganda no dey we now see now turnout doesn't count na the lyrics..... |
Qtrpst4:Ok now na few more days If dem say mak u bet ur money now u go run away.... Go bet for betting site mak u show us ur ticket if u can't bet with people..... |
Trollronaldo:You people keep shouting BVAS so na BVAS make Obi Campaign for TBS dey scanty una eyes go soon clear.... Na few days u people beta goan hold the motivational speaker wey dey motivate u people to refund u guys.... You will be shock say Obi no go see 2nd for Lagos unless say na anoda Lagos... |
PrinceOfLagos:If u carry drugs or du fraud you will blame the Govt shey na only Nigeria dey go tru hell... You people will always want to blame the Govt for ur sin if u no gt erection sef u go still blame Govt.... And if we blame Obi for how people are trooping out of Anambra u people will come for my head is okay for u to blame APC for everything buh don't want us to blame Obi for anything.... |
Idiko1:LoL if the country still seperate with this set of citizens the country will still collapse... |
Lol dey will soon come and blame Tinubu since Buhari is dere New Hero.... DSS and Fulani herdsmen are resting like this.... I'm sure if this are happening in Lagos LP go don relaese different press statement and telling us aw they're been targeted..... |
Lol I know say on election day and day after tears go full the internet and different theory aw dey lose.... Na dere people dey find make dem dey draw picture untop ballot paper people wey dey confused... |
Ok |
Thanksful:LoL I'm from Epe in Lagos if na wetin u wan hear be that's my LGA buh I don't live in Lagos bkuz of dere holdup way of life.... |
HomoSapiien:You even get time Wu no go know say na Photoshop the person sef poor in editing he don show for Tinubu cap where his security details was edited with it.... People wey dey say someone's sick are the one Wu believed the president was cloned and started killing dem sef just to teach Buhari a lesson if u ask ursef Wu dey sick pass dem.... |
Thanksful:Lol what's the meaning of expect for now so you people will still vote him nd find something to blame,., Abi no be Abia dem use Kerosene campaign and dem still win.... |
lesbiconverter:You wey no dey tired of suffering no go dey tell me mak I endure been deprived my hard earned money..... Na Nigeria u go dey see Wu no get job dey advice Wu get job u people like suffering bkuz if ur lord too dish out this type of policy's na so u go dey tell us to endure nd u dey tell me if I'm tired of suffering Wu like suffering pass for me nd u.... |
Lol we no even understand the country again... And court no dey colet transfer.... CBN jus dish out foolish policy's no be everybody dey colet transfer Court no gri colet old or transfer na for Client to die for prison like this, FG hospital nd some hospital no dey colet transfer na for people to dey die any aw, Police sef no dey colet transfer people go sleep for cell tire... |
Lol I can see someone up dere saying someone is overrated the election as expose him, The election as expose him and you still find his people around everywhere and the same person you told us is overrated you still tell us to suffer cash scarcity bkuz u hate him so that he won't win.... Na Nigeria I dey see people wey dey suffer dey tell others say shey suffer no dey tire dem if u no like suffering u no go dey tell us make we endure cash scarcity what happens to all the sufferness wey we don dey suffer since naso ur lord too go dey dish out stupid policy's nd u go start to tell us to endure.... |
LoL buh don't care Abt Monday sit at home nd UGM distabilizing and burning people's PVC.... Dem still burn property in Imo yesterday we no hear ur voice..... It seems Lagos Vote is more important than the one in derr region.... Or we should just come to conclusions Lagos Vote is highly rated more than all the vote from ur region so in one words is better to win Lagos than win all the vote from SE..... |
Jostoman:You go bet your money 100k mak we play... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 235 236 237 238 239 240 241 242 243 (of 580 pages)