Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 239 240 241 242 243 244 245 246 247 (of 580 pages)
Biggeststar01:LoL jus dey play all the online Poll are through Online survey una eyes go soon open ... If you can believe Buhari was cloned I won't be the one that will wake you from ur dream... |
Ckonnet:LoL what happens to people in this stand or think say I no sabi TBS... TBS wey General Oversea of different church dey shut down easily he reach Obi turn una say make we buy Glass is the crowd too much for us to see or I no understand..... You can see us two step the first step na manage he full the 2nd step empty unless u Don't know TBS....
|
PraizHim:From what you posted space still dey una no see Lagos shut down or the person wey wan help u shut am down no dey around....
|
Deprofessional:LoL I guess this one are also from Atiku campaign una Neva see enough excuse calm down in 2 weeks time excuse go plenty....
|
This man is on drug.... |
PrinceOfLagos:What about this u guess his Tinubu Rally..... I knkw say u dey one corner dey cry like 😭😭 this... Don't worry u go soon dey alright in few weeks ...
|
LoL for people saying is 7am.... I guess this one from Channels too is 7am.... LoL una excuse before is that the capacity is 50k buh some people excuse now is a 7am pishure... You people will soon come with that ur normal lyrics also you don't rent crowd others du or campaign crowd doesn't win election thoery......
|
Alcatraz001:LoL cry more.... |
habsydiamond:Am not counting on anything naso dem dey use EFCC scam people for polling unit since wen u see dem dey arrest people u don see dem sentence anybody or telling dem to provide who gave them the money.... Na Dreamer go dey think say 2023 election go dey different.... The BVAS for Osun now dem use am finish everybody no understand aw e dey work... |
habsydiamond:CBN can't curb anything if worst come to worst dey will rather park the money and Give the money to who dem want make he win..... You people are been scammed by CBN buh u don't know.... Vote will still be bought that day nobody will win the election with Love alone... At least since the implementation the 2 big parties are still doing campaign and everywhere still dey full so if we are to follow ur thoery are the Parties paying people in Paper..... |
jmoore:After telling us aw u will shut down Lagos why're u now crying Wu asked u all this Shalaye.... |
trutharena:This 2023 election you will see people will still not come out that much like previous one I don confirm say na Noise full everywhere like this.... |
habsydiamond:Ok continue with ur thoery If some set of people can believe the President was cloned I won't be In the position to tell dem dey are dreaming..... If crowd can be bought then Vote can also be bought Love alone will not get anybody elected in diz country for this era wey New Note even scarce people go dey rush am dat day.... |
habsydiamond:LoL if Crowd can be bought then automatically vote can be bought in this Nigeria wey we dey Love isn't enough to win election just as Love isn't enough to go into marriage..... So u people should rest with ur thoery.... Obi defeat will start from Lagos with all the over hyped nd telling us how the youth will vote for him massively where are the same youth today to show him surpport..... |
LoL anywhere wey Obi sleep tonight and he start to watch the Aeriel view of that Lagos rally he go dey look like horror movie for him eyes cos he no go believe am say with all the hype.... |
Lol mak dem go put am for Freezer we go use am celebrate afta the election |
LoL wait for Anambra1son to come and give us reason why derr are empty space he fit come blame Tinubu..... He as been running up nd down doing comparism and telling us how the place is 50k capacity so with all ur chest beating una no fit see 50k fans cough out continue.... You people will wake up from ur dream in few weeks..... If you can believe Buhari was cloned nothing wey una no fit believe again.... Dem dey hide the drone shot even Channels help dem pad the crowd small the thing still show,....
|
LoL there supporter will hide dere hypocrisy now dem no go tell us how his arrogant or him telling us what theyre Willing to du instaed of abusing others.... |
[quote author= post=120825549]TBS seating capacity is 50,000, while the one used by Tinubu is 24,000 [/quote]LoL stop looking for excuse if you people are up to 25k space no go dey that stadium wetin Dem church General Oversea dey du easily he reach Obi turn u dey look for excuse....When Renard Bonke dey du crusade for dere everywhere dey full so whyre you guys looking for excuse that u can use to cover the empty space.... |
Even Channels live Video still capture doz space.... Dem go soon storm here with different theory now telling us how Crowd doesn't win election after you don make mouth say u wan shut down Lagos....
|
[quote author= post=120825043]This is Tinubu's rally in low capacity stadium, can Tinubu take his final campaign to TBS with bigger capacity [/b][/quote]and this OBi Rally What happen to this free space show us ur area view una dey crop ... Even with your Artist performing space still empty....
|
[quote author= post=120824907]Tafawa Balewa Square, (TBS) is a 14.5-hectare (35.8-acre) ceremonial ground, The square has a capacity for 50,000 people. Obi didn't shutdown markets in Lagos and force them to come he took his campaign to Alaba, imagine if the crowd were force to come, this is just one market [/quote]LoL I didn't ask you all this question you want to compare and contrast and I'm also showing you the empty space you guys are hiding from people..... Once you guys fail you will be dishing out different excuses and theory or telling us how crowd doesn't win election... At least this OBi Road walk in Lagos compare it with any Tinubu Road walk and see for ursef u will see you're just a joker.... |
Continue dey crop picture....
|
LoL why you dey crop ur picture show us beta pishure even the one you guy's av been posting space still dey Is this aw u plan to take over with empty space....
|
LoL what happens to all this place even with in ur upload space still dey.... Are you taking over with this crowd.... Na jus noise full everywhere we don even see am LP defeat will starts from Lagos. .. LoL Datti don talk am say na Oversize place dem dey always give una... If you are true to ursef compare this crowd with same Endsars crowd u go see the difference people no dey fall for scam again....
|
LoL av u deal with UGM and Simon Ekpa from ur region first..... Or Lagos Vote is more important than the Vote from ur region.... |
I think this man is on drug... |
Lol confused set of people now acting like APC that looks confused |
Workch:LoL why's the place I circled not filled up wetin Dem church General Oversea dey du easily with all ur chestbeating e b like say na Lagos u people Loss go start from sef.... |
LoL buh this place still looks empty with all ur chest beating..... I tot Lagos was on shutdown with the 50million people from Obi Region dem no still see the Stadium fill up wetin Dem Pst Adeboye, Pst Kumuyi dey du easily....
|
StonesA:LoL how he wan affect it seems na everybody u think say na only Naira we dey spend I pay at border several time with transfer to all doz Bureau De change and they always credit my CFA account which I always use anytime I cross over and if I choose to withdraw my CFA the Daily limit na 2m CFA.... Waka any aw if Kindapper carry u any Currency wey dem bill ur family dem go provide am.... My advice to u is be careful out dere mak dem no go kidnap u because of ur thoery..... |
LoL Noise makers INEC will not count Noise and Abuse on Election day... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 239 240 241 242 243 244 245 246 247 (of 580 pages)