Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 580 pages)
Lol we tell people the old note still dey exist... The new one don go into extinction like Dinosaur 🦖🦕🦖 CBN needs to come and tell us what happen that the new note come over scarce since last week... To my surprise same people wey dey always cry around telling us say Suffer no dey tire us na dem dey surpport make all the country dey suffer cos dey believe it will help the man they hate to lose.... They want the country to suffer and burn and dey are still singing shey suffer no dey tire u I Neva see Wu like sufferness reach doz people, People wey dem use Kerosene scam..... |
Jogs1900:LoL I know bro we fit show dem the crowd Olamide sef pull when he go Computer village so I jus dey use dem catch cruise the way they du to others always looking fault in dere campaign.... |
Hoelujohn:LoL you people thinks everything is money I think you still a kid.... There are people u can't beat God created everybody in different form dere are people smarter Dan u and I and dere are people we are both smarter than.... |
Lol |
Rivers and cult.... |
jmoore:LoL when did he tell you his bold na u people dey hype say your man dey bold he dey bold buh e dey fear him region u people should keep playing una eyes go soon clear.... |
And Obi no fit go campaign dere today nd he choose Lagos dem say he dey risk to Go Borno cos is Fearless I ask again why's he not fearless towards SE and campaign on Monday.... |
Where attention and social media go send Alot of people.... |
MarketDispatch:LoL you no need to rush election is almost here u go soon dey alright.... And let me know when your Principal too visit SE on Monday since they say Charity begins at home.... |
Lol u dey enjoy Lagos not like some state where u reach u no fit campaign for dere on Monday nd dem say u dey fearless.... Fearless to visit Borno buh can't visit SE to campaign on Monday.. |
LoL Pedro wey Tinubu show Shege den na Him I even first know wey contest under LP then for Governorship election... Oh ti pada gba fun oga eh even Obanikoro sef ti gba fun oga eh... |
HardMirror:So we can't leave CBN and be blaming banks this not our first cash swap CBN was the one Wu created the loopholes the Bank 🏦 are milking... If they've done the right thing the banks no go ever see any loopholes for the cash swap.... Imagine the new note is now playing hide and seek with the masses.... Since last week now u no deliver new notes to bank what du u expect them to pay with.... That's why bank like Zenith bank don even close down since last week before the masses use dem du Suya... |
Jostoman:You people are just crying up nd down the politicians are buying the note fine.... But since last week have you seen EFCC and ICPC bursting any bank again CBN sef no see any new notes to give bank so Wu EFCC and ICPC wan burst.... CBN is at fault right now cos I don't think any banks av the note for hand now... Like this is either CBN prints more note or they allow the old one to circulate bak.... You people are leaving CBN that is to be blame with banks that's trying to milk the Loopholes CBN created if CBN printed enough nobody will try to milk the policy.,. This not the first time we are doing cash swap we don du plenty cash swap and we have never faced something like this before... I pray people eyes clear when I was telling people this cash scarcity will even give the politicians more power to buy vote you people are saying No even clueless Obi support the policies, You're saying bkuz Tinubu doesn't support it that means his affected APC is scamming you people buh you can't see it... |
LoL we know..... Shey na today political party don dey Colet even APC still colet yesterday for Yobe dem no come social media come cry.... |
Ok |
Lol |
Lol you mean they're pumping back the old note cause na old note full here oh the new one dey du hide and seek... Who else don Notice since last week ICPC and EFCC no see any bank Manager burst again CBN no see money give bank again or the security agency don tire... |
LoL that means you will be suing the Federal Govt... Cause na Federal Govt property... They don't operate personal account so where u wan send the money put..... |
LoL enta street with any End Old Note protest if the masses no beat u like Werey.... If you sha wan start, Start from any Bank around you na derr your beating go start from.... You think Nigeria is like Biafra that the people are killing dem sef jus because they want actualize a country.... You want the country to start dieing bkuz u want us to be like Biafra.... You people are even funny the same Jubril from Sudan you want him to listen to you.... |
I pray say the man no put himself in trouble... I don't know what type of message his trying to pass to the congregations.... |
LoL pump action maybe them wan pump the old note back ... CBN wey no see money pump out since wen dem start dere implementation na now dem wan start.... Who else don Notice ICPC and EFCC no see bank manager arrest again since last week dem don tire or CBN no dey see money carry give the bank again... |
If his so fearless with the way them dey hype him he suppose conduct all him Campaign for Monday in SE you people should rest.... Naso alna hype una sef say una go shut down Lagos and it will be mother of all campaign till now we are still looking for the shutdown.... |
Nigeria Police can turn someone to MeMe avoid crime mak u no go turn unwanted MeMe... |
The country still confuse me we no even know which Law to follow.... People still dey spend the old note here any aw while the new one dey du hide and seek... |
Lol so in PDP domain there's Alot of new note you people should keep playing politics with the masses life... Delta, Edo, Oyo state say hi.... Why's Lagosians not protesting and crying like other state that people are protesting... |
This one be misbehaving he no know say na doz Market women be most APC structure for SW wey he suppose find aw to win dem to iz side so that whenever he run he go dey mak he go dey win with Wide margin... Buh I guess is a baby in politics... |
chrisxxx:LoL once dey know you're Nigerian dey always want to stay cos dey believe Nigeria sabi spend money for girls pass dere boy's Naija boy's to them na Cashout.... And dere billing they always start from a Thousand Ghana.... |
Lol the President throw the country into confusion... |
Lol so na because of rippers he carry Gun come church he wan turn himself to Portable.... |
Lol Yesterday crowd for Lagos still dey give him Trauma make dem give him some break e don dey clear for him eyes... For say na before e go don run reach dere buh reality don dey hit dem say all na noise.... |
Death jus dey waka any aw.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 580 pages)