Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 580 pages)
XerXers:Ok continue jus dey play I guess Ibadan too na Omo oni Rice territory... |
I can even see in Some of Tinubu campaign now Vote Tinubu for continuation of old note like seriously the thing don even turn wetin Dem dey use campaign.... And some fool still dey tell us say na bkuz of Tinubu na him dem initiate the policy buh like this now dem don add am to campaign strategy.... |
LoL some fools are still telling us is Tinubu that's sponsoring them while PDP too is telling us is APC state that's affected I guess Delta too na APC state... Like this now if the election hold the thing go even favor Tinubu more cause I don see say dem don add it to his Campaign Say Vote Tinubu for continuity of Old Note ah see as the election become so cheap for Tinubu like this e no go cost him too much..... When you've Alot of Old note at hand nd u Don't want it to turn to paper you won't think twice before you vote for Tinubu.... APC don scam some set of people..... |
You people are always concerned and worried about other people's campaign buh when they du the same to u guys you start crying that why's a Structureless party giving them headache.... You will be finding fault in other people campaign and when they give you same dose you start crying telling us structureless party giving people sleepless night... You will come online and tell us how SE is filled with billionaires same you will still come online and tell us how crowd is been bought there with all the Billions in the region una no see money to buy all the delgates from your region to vote for dere own talkless of seeing money to pay for other region delgates to vote for u..... |
LoL okay now.... LoL so Na CBN carry cash give the POS people shey dem know aw dem see the money... Maybe CBN should come and be sharing the money them sef... Print more note so that people no go dey milk the policy you say no allow us dey spend our old note with the new one u say no maybe CBN should kuku kill everybody... |
Lol |
LoL so people drinking beer and smoking cigarette is now a sin or something dey use for campaign now.... Same beer 🍺🍻 Obi invested Anambra money in so if you Campaign against beer like this now nd people no gri drink beer again that means Anambra investment will become Zero.... Both LP and PDP surpporter are just too confused LP supporter don open him own thread complaining Abt people drinking beer yesterday today now PDP supporter too don open him own u both are just confused don't know what to use again... |
scholes23:Goan sue dem no be person like you sue FG during the NiN cause to make the FG extend the registration since you guys needs someone to always sue for u.... You guy's av Neva done anything in ur life buh always bringing politics to everything If you believe something isn't right you can also start suing FG.... People are going through suffering and you here looking for justification to people sufferness nd u people dey shout suffer no dey tire u... This cash swap don really show una Tru color u really love suffering so far is someone you love or u support that's dishing it out.... |
Lol anybody wey like make he join suit my own be sha make me av access to my money.... And the fools wey dey support the policies telling us to du transfer I hope you're not using Nigeria Network to du ur own transfer cos MTN off Network yesterday.... And I also pray u no fall for Police hand this period na dere u go know say police no dey colet transfer or old note if not na jail u go sleep even on election day rendering ur PVC useless.... |
Lol receive drm for wetin Niger no far now.... |
Lol Tradermoni 2.0... When I tell people this Policy na APC he go favor dem say na lie say na to keep people away from Vote buying some dreamer go soon wake up say dey av been scammed.... I will keep saying it I love APC script writer dem go make people suffer dey confused sote on election day wen people see ordinary 200naira new note dem go run colet am go vote dem... |
PrinceOfLagos:LoL na u dey cry for the other thread now... People are going through pain and he'll just to av access to fuel and dere Money u still dey call am Tinubu sponsor protest.... Maybe you don forget Oyo na PDP domain so Tinubu must be so powerful to start his sponsored protest from a PDP domain.... If terrorist strike for SE also na him u go still blame I think this Tinubu is just too powerful to be making SE people dey go Tru hell and dey can't resist.... |
Lol them say make we go digital we don dey go digital now MTN still carry network off am yesterday..... With the way things are going People wey go die bkuz of this Policy go plenty pass people wey die during COVID-19 cos Govt hospital no gri colet transfer, Police no colet transfer.... Any aw u sha wan waka, any aw u wan du avoid police trouble for now cos dem no dey colet transfer or old note mak u no go die for jail.... |
Lol I see some Zombidient already praying for that they say Instead of make Tinubu win dey will rather opt in For interim Govt.... The same Buhari dey hate and told us was cloned is now there hero.... |
LoL you people are confused.... Do you want the sit at home to continue if is a Fake News you should be happy cause the News will help you put any mad man that want to du the rubbish again in panic mode.... When people say you guys are loving the terrorism going on in ur region u people will always come out to find someone to accuse buh deep down you love what's happening... |
LoL mak everybody calm down na that day people eye go clear u go know Wu dey for u and Wu no dey for u..... |
PrinceOfLagos:LoL you this boy I think you're always on drug na u go tell us you love the policy that's for ur future and you're still complaining.... Na u still create thread crying Abt people taking Beer nd ur lord nd savior put state money for beer company wetin u want sef stay one place.... |
This breakfast go touch everybody una wey dey tell us to always du transfer na so MTN off Network for like 4hrs bkuz of hate some people love the policy and telling us to endure untop our money again.... |
Lol |
Okestra01:Govt can't employ everyone I'm the only one in my house that doesn't work for the Govt cause I see it as been improvised.... That's why I choose to du my thing on my own I won't wait for any Govt to come hand over some peanut to me monthly... The Nigeria we are right now you've to create your own job for yourself if not u go wait tire.. |
Stanleynf:Save your speech till that day your eyes go clear e no far again.... |
LoL for him comfort zone he no fit use stadium na naming ceremony be this,.,.. Same people celebrating this will still come and tell us how crowd doesn't win election and when you ask them to show you who have won Nigeria election with a low crowd before they will go mute..... |
Lol maybe na CBN Policy push dem to robbery maybe dem need new note Benz wey u suppose sell and survive with or start Bolt, Uber with and the same people go dey follow shout the Govt is bad when they've something they can use to hustle and survive.... |
Lol Be like say na IMO Buhari like pass for SE... |
DSC7:LoL na so una dey make mouth online Monday go come now we no go see u defending ur land.... Online warrior.... |
Mrmb:You wey understand English if what they wrote up derr is the reason then Nigeria Police or Nigeria Army too should be banned.... I believe is an outfit that can still be re organized instead of banning dem.... |
NORSYK:If we are to follow this Judgement then Police should be ban cause everything mentioned up dere is what police du at least the outfit can still work on... |
Lol Omo SE go too colet bak to bak like this UGM go just dey operate any aw like this..... And why them ban dem is the court telling us the state Govt don't av right to protect dere domain... Everything wey dey up derr nothing wey Nigeria Police or Nigeria Army Neva du nd nobody ban den I believe they can re organize the outfit instead of banning dem.... |
NimrodEndOfDays:E conern dem as the Naira scarcity no reach derr side Na Biafra Dollars dem dey spend.... |
yesloaded:If u like kill yourself we go still dey spend our old note and people will be going to CBN office to change it na u go cry just pray Say Nigeria Police no arrest u for now cos dey don't take Transfer.... |
Alcatraz001:Mak I endure what na u suffer neva tire cos when Obi start dishing out this type of policy's you will still come and tell me to endure nd you're the one asking me if suffer no dey tire making me think with Obi suffer go finish not knowing na Suffering continue.... This vote buying theory is not working it will just give the politicians more power sef If FG is serious it won't cost dem anything to start bursting the politicians house na u people wey be kid dey reason say na bkuz of vote buying buh you're been scammed by APC buh u don't know..... |
yesloaded:LoL you're even contradicting ursef you said something is stale and you're still telling me mind you CBN can choose to reject it.... You think say people go dey pack the money go dere in Billion's... LoL and people buying old notes in 90s no be this type of issues cause am This not the first cash swap na u be kid here nd I'm sure na history dem tell u back in the days CBN designate agent will come to street with Bus and Megaphone 📣 speaking the 3 language with English also telling people to come and swap dere money for free..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 580 pages)
