Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 238 239 240 241 242 243 244 245 246 (of 580 pages)
BeardedmeatR:If he sure for u go confront UGM for SE and upload the Video on YouTube make we see am as u dey confront dem and also mention ur Moniker in the video to confam say u be real man ... U wey no fit confront UGM dey come online the chestbeat..... |
Papichulostunne:Cry more you sabi mock others now you're crying 😭😭 when you're been served same meal u serve others keep ur tears for now u go need am in 2 weeks time.... |
blahc007:LoL Wu no know say na only abuse una sabi If the real movie start una no fit wait.... You people that can't face UGM and Ekpa dey talk we no know una na only noise una sabi mak... If una sabi fight we go don see am for SE.... |
Jflex07:LoL save your tears for now on 2weeks u go need am I go supply you bucket.... |
Make dem defend dem sef self defense is allowed under the constitution why're dey calling on Police wey dem don pursue comot from dere region to come rescue them in another place..... |
Alpharey:Nothing special Abt you guys you're been served the same meal you serve others why're you trying to hype ursef.... You people are so used to this lie you will du it to others buh u don't want others to du it to u why's people not doing same to Sowore or Kwankwaso dere surpporters no dey behave like una so you're been served wetin u dey serve others u don dey cry with ur normal line say people are worried Abt structureless party..... |
LoL INEC confused body up till now we Neva understand dere over hype BVAS.... Make the election sha come mak all dreamers wake up... Since yesterday reality don dey hit dem small small..... |
PrinceOfLagos:LoL and who's dealing with Obi empty stadium 🏟️ Masses are suffering u still dey talk jargons we don't even know whhch Currency wey dey legal or illegal again....
|
The same way they accept Reality that Buhari is no more Jubril from Sudan na so dem go accept reality and go back to default.... |
mikebabs101:This was also an early picture then find us the one without space you people have been bursted and been served the type of breakfast you serve others nd u still dey get mouth abuse people Wu be fool if no be u still in denial...
|
Felabrity:Ok no problem the day is almost here may we all experience it in good health so that we go see plenty cruise catch after the election.... |
Felabrity:LoL another excuse all youth can't be In schl at the same time During Endsars were student not in schl stop looking for excuse that Rally was a flop na all the party don experience flop stop trying to over rate ursef.... |
Felabrity:If truly Youth support Obi the place no go dey scanty compare Endsars crowd in Lekki Toll Gate with that crowd you go see say Obi rally no Joke the same youth wey u dey shout say dem dey for u know say na Joke una dey joke... |
Felabrity:LoL if Church dey run am Wu be Politicians wey no fit run am.... That's a 50k capacity.... Unless u Neva go TBS before av seen Alot of programs wey dem don host for TBS wey people full dere ... Stop looking for excuse APC too fail for Abuja today.... Na u people chestbeating wey clear today na him I jus like with all the mouth u think say election na one small thing.... |
[quote author= post=120833018]Where is Tinubu campaign rally pictures held in Abuja today [/quote]Go post am now buh we are here to mock you guys at least we dey use u guys catch cruise with all the shutdown space full everywhere.... |
Felabrity:LoL if Tinubu fill the stadium you will still come online to tell us they're Paid crowd abg wetin una want una still no wan accept reality.... No worry all the dreamer go soon wake up... It seems Lagos av left u guys Bag already..... |
This what I'm saying Alot of General Oversea will shut down TBS dem dey du am like say no be anything he reach Obi turn the place looks empty..... When Renard Bonke sef dey use dere everywhere dey full aw he come hard for ObI.... Even inside Channel live Video d empty space still dey show ...
|
Demolakay:No body dey du competition with una cos everybody know say una no fit win na una dey make mouth nd boasting aw u will shut down Lagos thats why people dey mock u..... Na una chestbeating dey bring u mocking if Sowore or Kwankwaso try am nd crowd no dey nobody go get dere time cos dem no chestbeat or dere supporter going around to circle other people campaign venue.... So na wetin una dey dish out people dey serve una also maybe we should tell Lagos state to slim Fit TBS for u people because of next time.... |
toprealman:Lol two more weeks of hardship when people are supposed to be using dere time to hustle make more money dey are using it to queue at filling station and At the bank and you call that sacrifice..... Jonathan can Neva roll out this type of stupid policy I voted for Jonathan twice cos I no believe in Dix Buhari sef.... Since the implementation tell me 1 thing wey d thing don add to our economy ordinary 10naira e no reduce from Dollar so which jargons I dey sacrifice for.... |
Eh eh Christland needs to go for Deliverance Village people don branch that side again... |
The same way you don't want to show us Lagos Aeriel view of your campaign today...... To see if you're winning Lagos truly and Shut Lagos down.... |
[quote author=PraizHim post=120831515][/quote]LoL after bursting ur lies u dey reply me with jargons today rally don make reality dey hit some people already.... |
LoL una don dey change lyrics afta the Lagos Rally... Make una wait till that day dem tell u the Election is between APC and PDP una say na lie... Buh If people can be lied to that the President was cloned and dey believe what else dem no go believe again ... When you people are supposed to stay in PDP gather all the Billionaires from SE and use it to buy dere ticket as u people dey always say people dey use money buy Primary ticket una no du so now reality don hit una say u dey go bak to Factory reset in 2weeks time.. |
Acidosis:LoL aw did Tinubu name enta here now na person wey talk I dey follow talk I know say Tinubu dey give u headache sha no kill ursef bkuz of him .... |
fuckingAyaya:LoL I no ask u all this Shalaye why u dey dance around like Wu dem knack Juju why una no see 50k surpporters pack full the stadium na wetin I dey ask u be that with all your chestbeating and how you guy's will shutdown Lagos.... |
kettykin:LoL another excuse Wu ask u all this Shalaye and for your information Na 50k capacity be TBS things Different Church General Oversea dey run easily and he dey full stampede no dey happen so find us anoda excuse.... Or you go try blame Tinubu this time as the reason wey people no come.... |
They're going up and down telling us the pictures are fake they took it around 7am... Then show us the one wey Obi dey wey dem no snap around 7am.... |
fuckingAyaya:Lol why u dey change mouth again I no ask u Abt Abuja what happens to Lagos shutdown na wetin I dey afta be that..... after telling us aw u will shut down Lagos space still dey show...
|
fuckingAyaya:LoL nobody's crying even for here empty space still dey una no see am crop comot....
|
LoL says someone in US not inside the sun to queue for money..... If he sure for u come home and deliver the message physically in front of people wey queue for Bank if dem no beat u to factory reset.... |
Lol Tears go full this thread dem don use today Lasos Rally predict the election say na Noise some people dey make.... People wey no fit Full 50k capacity wan pull out 50 percent make dem continue dey dream... |
Yea keep rising online and winning online while offline campaign ground looks empty...
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 238 239 240 241 242 243 244 245 246 (of 580 pages)
[/quote]Go post am now buh we are here to mock you guys at least we dey use u guys catch cruise with all the shutdown space full everywhere....