Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 251 252 253 254 255 256 257 258 259 (of 580 pages)
Cryofigbos:Lol you know aw many weeks before u get schedule for ordinary Capturing it took me like 4month before I see my passport colet den with all the Xpress money and always hearing no booklet story.... |
Party wey neva achieve dere main goal don dey face confusion... |
Delta state even colet money pass River state.... Na why I dey talk even if we have president wey fit du magic all this useless Governors will not allow the magic to work.... Na dem run go court the other day when Buhari Veto LGA and Judiciary the other day..... |
Schl no be achievement and life no be Competition if he no work for u just quit no reason am wetin people go talk.... U no carry certificate come from heaven wen u die nobody fit inherit ur certificate... So if he no work just quit and don't mind what people will say go find hand work learn.... Nothing dey diz life no stress ursef things we even call achievement in this part of the world doesn't even look like achievement to me buying Cars, building house, getting married, Going to schls, Youth Service and Travelling out of the country... you can still live your life without all this.... |
Lol why she dey cry when dem dey bully others dem no know..... Dem don dey meet derr match now cry don start.... They always come online to shout democracy I'm sure she go follow criticize Aisha Buhari sef dem don give her that type of medicine too.... |
lol which kain wahala be this..... Maybe shaving the hair dey part of the vow he made to her that anytime he wants to shave he go dey inform her..... People always looking for different excuse lately in oda to exit dere marriage once dey ar tired..... |
I fit use the International permit drive for outside the country International passport we neva see am distribute we jump go International Drivers License.... anyway Issa welcome development.... |
People gettking sick left and right make God continue dey giv us good health... |
lol |
lol True Love in the Monkey Shadow... |
So Ghana neva move on..... Na wu suppose dey apologize to Ghanaians daily na the Penalty taker.... just as Yakubu Aiyegbeni owe us daily apology for losing that chance against South Korea..... |
on |
Ghana, Togo the country's that advertise Ritual publicly and on TV stations, Radio.... |
lol |
What if na sacrifice by him party in other to get people sympathy vote... Nothing wey we no dey use play Politics in this part of the world people life be like fly.... |
Until you want to withdraw your last 1k and the bank debit u 1Naira that's when you will know and understand every 1 Naira counts..... |
Nobody fit run things alone.... I remember when Nigeria lock derr border den na everybody know for body we still neva recover till date sef.... |
Him people love him like that.... I'm sure him people too go dey follow others talk Vote Wisely... Is this the type of Wisely dey ar talking about ![]() |
You wan dey form say u big pass ur teacher ![]() |
All this fools disgracing men should be killed.... Na death sentence suppose dey b dis people judgement.... |
ok |
ok |
lol phone wey go enta some country Network no go gri show on am ![]() |
trutht828:I said approach the court but you're looking for excuses up nd down..... Using emotion to judge people cause you hate dem... |
psgodwin:So if people no gri go colet am INEC should start forcing them to come for it is PVC an international passport wey people go dey run go colet.... Cause I don't understand why you're trying to blame INEC for people Negligence in this part of the world when things no get ultimatum people no gri go dere.... |
AcuraZDX:Lol be looking for justification before we count 2 INEC center burnt in the West we don already count 30 incidents of such in ur region.... Since you people are looking for wu to compete with.. Don't face the monsters in ur region and be looking for wu to blame or compete terrorism with.... If they kill people in ur region u will compare ursef with Zamfara or Borno u guys shuld keep it up... Maybe you need to also tell me any other region that do Monday sit at home.... |
lol dere people will come and blame APC and Tinubu.... |
lol Obi shuld contact Tanko for anything Technicalities.... |
Na Home Vs Home... |
lol |
lol CBN dey come for u na u dey make our Dollar rise Like AbokiiFX abi |
Whenever it involves sharing of money SS elders are always coming together... Through out the flood period we no hear dere voice..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 251 252 253 254 255 256 257 258 259 (of 580 pages)
