Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 254 255 256 257 258 259 260 261 262 (of 580 pages)
Dem wan go dey du any aw u go dey create Oba for region of intolerance I pity una head Na even Yoruba Muslim as derr people dey always call am ![]() Derr elders and leaders are trying to be accommodating nd change dere ways while dere youth are getting bitter day by day I just hope when dere youth get frustrated as always dey will not goan use dem to du Suya..... If the guy wan kill himself he should just wake up and say his voting Tinubu and rally round on his people in SE to du the same na death sentence straight be that for him.... |
Obidient4life2:Lol how did Soludo attack him everything Soludo as ever said nobody as come out to debunk it instead is only tears we are seeing..... Again please how much is the Anambra investment again please tell us the worth since you said the truth is an attack to u.... |
Tenses:Lol they're pure lies but why's no one coming out to debunk everything he has said... You people are just hypocrites the investment he made please tell me again how much is the worth... |
Obidient4life2:So people threatening his Family is called what Friendly match I guess.... You people just want everything to go ur way alot of Yoruba av been criticizing Tinubu and nobody as ever come for anybody's head buh once someone criticize ur lord u ask for dere head..... |
igbobi hospital ya.... or take her to Ijaw people mak dem straighten the leg no time ![]() |
Na Japanese dey du open ceremony.... Dem suppose find us one Arab musician na ![]() |
lol wu no know say na scam before... |
Lol I guess nobody will call this group a tribalist..... Everybody's tribalist buh some group of people always come online and claim the holy one and start calling for other people's head and disrespecting others for supporting dere own.... They go as far as telling us that other group are been paid to support dere own.... Who's paying Ohaneze now or we should just call them Tribalist also... |
NDLEA just saved her life.... Cause where she dey go na death straight.... |
Lol so na Tinubu dey order Sit At Home every Monday in the east... I guess na also Tinubu spirit enta Soludo for revealing the identity of the miscreant they've been arresting in Anambra.... |
You dey smoke igbo ![]() |
searchlight:You that you're not foolish why wasting your life on the internet and not go out dere to hustle for ur life and stop doing cheap night Data in other to defend a politician.... |
rigarmortis:Whatever he says his a human being and nothing bad in making mistakes buh u people want us to see him as perfect.... Is dere anyone that's perfect.... |
Who come buy Twitter laik this ![]() It seems illusion too dey giv u guys orgasm... At least create new forum wey nobody don buy.... Ordinary ads you people are feeling intimidated the other day na Like and Shares dey mk u people cry.... And we av seen other politicians ads on this forum even ur lord don advertise here nobody cry buh anything Tinubu always makes u guys cry.... |
lol any yarn we wan dey yarn mak we dey always calm down cos u will always get different interpreters..... His supporters av been crying for some days now nobody's perfect buh na him supporters dey cause him problem they want everyone to see him as perfect human being..... is normal to make mistakes when other candidates makes mistakes they will be running around when dere own made mistakes they start accusing everyone of been biased.... |
lol Na UK dey cashout from Naija now..... The money wey we say he no dey we go carry am go UK.... Na the people wey dey sell cars and properties I just dey look.... Indians name too dey no country wey doz one no fit go na dem be the real Kwaku the hustler... |
DonMavin:Lol you're just crying show me one agent that's crying that Nairaland is queuing dere post Last week or so I don see Atiku Okowa ads severally..... Why's this one now giving you headache... this is the same way they keep showing us PDP ads nobody's crying but once is APC matter you feel intimidated... What if APC ads as also been on queue for over a month or 2 and the thing jus came up now or were you the one that made the payment to fast track the ads.... You're just bias and getting intimidated.... APC ads fit don dey queue for only God knows others av been advertising since all diz days and APC own is jus coming up what if they also waited like others stop been bitter when he also reach your turn your ads will show..... |
lol near her and be sentenced to death by missile..... |
DonMavin:U don't expect me to be doing screenshot up nd down I can still remember like 2month ago or so I don see OBi ads on NL when Campaign neva starts... so stop acting like hypocrites.... I insist Obi ads don show for NL severally NL no be NGO show us a paid evidence dey av paid for Obi ads lately and his on queues..... You people are shouting u don't giv shi shi and people that are ready to pay for ads are paying and you guys are still crying up nd down..... |
Lol and LP isn't paying NL we have seen alot of LP ads on NL severally.... Why're you guys intimidated by everything.... So you expect NL not to advertise anymore cause of your candidate.... Obi don advertise severally here Nd nobody don come here to cry you people just want everything to go your way if you're intimidated by the ads pay for your master and also advertise for him.... |
lol Where men womb dey ![]() Fruit of the balls or Just tag it Fruit of Fertilizer ![]() |
emmyluizzz:Lol I no really think Islam dey against weed buh u see that alcohol u go think say na juju I av a konk Muslim guy as friend he no dey near anything beer buh u see weed dem b friend..... |
Weed nko |
lol You dey smoke igbo ![]() |
BigIyanga:All under which party did they win with SDP or OPC party since you guys are trying to downplay structure.... |
ganisucks:Lol if we are to go by your analysis is Buhari not also a general or na conductor him be for supporting Tinubu.... Where are all this General when Buhari was loosing and had to come down to SW to merge in other to win... |
ganisucks:Even if dem show video u will still call it a lie.... I don't know how you people just brand someone like wu can't make mistakes.... I guess the Gumi picture with him was also a big lie... |
ganisucks:Continue with the fantasy nd keep giving ursef orgasm... |
ganisucks:The same way you gave Jonathan 17 states... Why not make it 32... |
BeautifulMind2:He will also clear Sambisa Forest..... 2023 all dreamers will wake up.... |
lol we always tell people u need structure to win buh him supporters tell us say he no need.... The man wey understand how things work na him dey beg for structure like this..... |
EPOMA:Your lord that's not tribal also arrange massacre in Anambra and dumped dere body in the river and you people that're not tribal are queuing behind him.... hypocrites..... or is Lagos youth more important than Anambra youth.... Kumuyi was threatened in Christian ruled state of Abia..... Wickedness no get religion... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 254 255 256 257 258 259 260 261 262 (of 580 pages)