Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 255 256 257 258 259 260 261 262 263 (of 580 pages)
Thread for people with intolerance and bitterness to come and wail.... |
ok make we export the poverty go another country... |
This what I keep telling people just as no be everybody go make am na so no be everybody go marry some go force am nd end up where dem no know..... Some people av even turn everything to competition.... The only thing that's certain on this earth is death... |
No party dey organize for this country even the so called third force no fit get am right... |
obyno82:You that have sense keep up with the gibberish so nobody as right to criticize who you worship cos his so perfect..... Oga this reality everybody can't love u so if someone doesn't love you that means he has been paid.... Maybe you should start putting gun in people's head in other to get people's vote.... |
Jaisman26:show me anywhere people are been bullied for supporting PDP den or shut up forever.... You people are just bitter... |
Anybody telling dem what dey don't want to hear is been paid.... if this people enter if the masses talk sef dem go say dey are been sponsored..... |
luizpippo:Which supporter were canceled stop trying to look for ways to justify derr actions... They're causing the guy more damages.... APC even hired SM influencers for propaganda targeted at the main party all dey were doing was towards Goodluck and people in his cabinet and not any supporters.... so stop looking for excuses... We can say thugs invade polling unit in some strong holds and that one is Normal in Nigeria election no be new thing so how dem take resemble.... |
Na the guy supporter dey go xtreme dey build him more enemy.... is this how APC supporters were attacking everyone in 2015 that have different view since you want to tell us you're following dere template..... APC was only attacking Goodluck I can't remember where APC surpporter start cancelling people or reporting people's SM account for blocking cause dey av different view or using Gunmen to threaten people that have a different view.. If any Thread about Obi flaws grace the frontpage the supporter will start crying and started saying the Mods are biased and also feeling intimidated by ordinary likes and shares are these all done by APC supporters in 2015... We av seen how many times Tinubu drug case av grace the front page the supporters will never cry nor calling the mod biased and demoralizing dere candidate.... We av even seen on frontpage the Video where some people are mocking Tinubu on frontpage with different song some are with the agbado song... Still him supporters no come online to rant and call the mods out or say NL are been biased you people just want things to only go ur way.... If na Obi News wey Youth die under him watch and go dump den in d river dey grace frontpage like that dem go don set NL on Fire.... |
[quote author= post=118399521]And the candidate you are supporting killed Funsho Williams ![]() Obiano supported Buhari in 2019 still he didn't get upto 10% in Anambra state[/quote]And your Candidate killed Anambra Youth and dump dem in the river ... Are you telling me Funsho William's life is more valuable than the Youth Obi killed and even dumped in the river..... when they say campaign constructively no instead u will rather be saying jargons..... Buhari didn't get up to 10 percent in Anambra please tell me again how many people even dey SE sef wey Vote una reach 2m Region that can brag abt voting SE no even dey d list so wu takes ur Vote serious if u like Vote Yam or Unknown Gun men wu cares.... |
[quote author= post=118399363]Soludo did nothing his rant will end up in the same bin where Orjj Kalu, Nnamani, and Dave Umahi latest two days Obi is unstoppable, Soludo will even lose his polling unit to Peter Obi mark my post, I'm APGA member I don't see how his rant will change or influence voters in South-east or any other Eastern States go to his page on Facebook book and feed your eyes[/quote]Lol na Facebook and Feeds go vote on election day wu for dey Soludo page pass people from his region nd I'm sure na so so curse and attack go full dere.... And you guys keep calling ursef the bravest tribe in the whole world brave tribe wey someone else no fit have contrary view u will cancel him and if care isn't taken sef he or she should be killed..... We can see how you guys nearly kill Ifeanyi Uba... |
lol naso dere matter be attack any how... How can you be attacking people just because they've different view from urs nd any small talk u will be telling us that's how APC run dere campaign in 2015.... So APC go around attacking anybody that decide to vote PDP... |
una go open thread tire.... Thank God NL get alot of space mak una dey open am go... If future sha come and u present us Soludo at least thread with alot of tears go dey.... The same people that always come out and say na igbo brave pass for this world dey don't worship Politicians..... Someone as come out to shows braveness and say it how things are dem still dey attack him so what's with all the bravery una dey shout when someone from region can't castigate his own..... Maybe Soludo is a Tribalist now for say na someone from anoda region yarn wetin Soludo talk dem go don tag him Tribalist and unity beggar that word even rest lately.... No more unity beggars... |
lol take ur Dickk for deliverance... |
Make dem take the case to court na SM no dey win case... Dem convict him yes or no.... Make we start from dere.. |
WibusJaga:Money have a role to play in politics but if Tinubu no step down in the Primary it will be hard for anyone to beat him you know he as boy's everywhere which most of doz Politicians doz not know as is own value.... If you've made alot of people in Life it will be easier for you to win things.. Tell me just 5 people that u know Osinbajo as made can he boast of making anyone Tinubu even challenged Dapo.... So everything isn't abt money sometimes if you du ur work well even if u don't spend a dime it will be hard for u to be beaten.... |
WibusJaga:You people sabi talk jargons wu fit beat Tinubu even with Open ballot wu get loyalists reach him for the party remove money.... Osinbajo can't beat Tinubu stop using emotion to reason Akpabio wey step down for him aw much Tinubu wan give him.... Doz delegates know is easy to get something of benefits from Tinubu than Osinbajo... Everybody's out there for survival we saw how people still pay delegates and dey still get scammed so everything no be money... They did open Ballot for Ambode without money and he still lose so u think is easy for anyone to beat Tinubu in any Primary election unless he steps down... That's why he was saying then that Buhari shouldn't interfere and let everyone go out and fight out any type of ballot dem wan use is ready.... So you people shuld take this ur money cry to dustbin and stop using emotions.... |
lol whr that one dey for the Amended electoral law or na wrong one we read ni.... Pat Utomi mus av the original one. |
ok |
toprealman:this not about great wisdom you can't outsmart wu his monitoring u everything no be Politics so calm down.... As u dey bring one policy some are looking for loopholes... |
lol u no fit geh sense reach criminal.... As u dey du ur own dem too dey run find loopholes.... |
ok |
ok who will you now hit ![]() When APC don hit everybody like bomb... |
y |
Tears go full this thread..... If na dere candidate dey du diz dey will call it building bridges buh if na the other way round dey will tag the people at the town hall meeting as corrupt people.... |
Johncarlo07:When they say you Obi surpporter are daft you will never agree how can you compare Dangote that's building a refinery and needs alot of money still worth how much he has when he was not building the refinery..... You people are always looking for a way to justify your lord stupidity nobody is perfect buh u want us to believe Obi too perfect... Anybody can make an investment error no be all investment will work so why're you guys trying to twist it when he made investment error...... |
porthouse7:Lol where you wan see 522 naira that's how you guy will go to Google and be checking exchange rate that's CBN rate nobody will ever sell you that rate in black market na like 18 cedis to 1k... |
Starzo:Abg leave doz kids wey no know anything right now Petrol sells for 17 cedis and diesel 20cedis plus... How derr people dey cope like this is what I don't understand if a Nigeria stays in Ghana for one week nobody go tell him before he go bak home.... |
lol |
lol ban am now where una go campaign if u ban am... Maybe NTA... |
ok with mouth ![]() Maybe the road need more checkpoint |
omo Naira carry people handicap the way he tak dey carry reverse since yesterday nobody expect am.... Wetin sell for 860 yesterday for morning reach evening don dey sell for 730.... Right now Dollar is at 670 range people are loosing right now the money which miracle happen like this na him I neva know.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 255 256 257 258 259 260 261 262 263 (of 580 pages)
