Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 580 pages)
Lol tears go full this thread..... What I know's no miracle dey happen 2023 all dreamers will wake up next year... You wey dey believe too much in BVaS continue... Las Las everybody go dey alright..... |
lol Just say u wan raise am go up make we kuku dey compete with the neighboring country rate... |
Bad child get him own day.... Unless say person wan lie to himself doz people are trying even as beta weapon still no dey.... |
dyera:You people shuld keep looking for excuse the other day na Environmental sanitation una use du excuse.... |
ok all this Tips dey work for Lagos |
una no get aerial view or u don go jam anoda Nassarawa type of scanty crowd.. |
some people will still come and drag her ![]() |
This World cup as been jazed.... And na all this League wey no wan postpone dere matches make players rest.... Dem jus want make we watch boring World cup... |
lol be like say People don dey borrow Elon Balls dey follow him template.... Tech no be future again oh he beta we start to dey enta Farm the earlier we realize no future is guaranteed..... Before na Shell nd dem Chevron job people dey use brag buh Covid show people lose job for dere..... |
Who him be sef he no see project du for Benue na Fulani herdsmen he dey always shout weekly..... The only thing Benue people enjoyed from him is going to the TV always and talk about Fulani herdsmen menace..... Borno too dey face terrorism and dat one no stop derr Governor from working.... |
bomasek:if that was really done it will be in the News the Tinubu case you can see the money in his Citybank account was forfeited while they left the 2nd one in the other account..... If they've done all this dey would av indicated that if dey didn't indicate that means they too want to loot it so for accountability what was seized will be indicated in the judgement.... There's a plea bargain in that case and maybe snitch on some big fish which I think they negotiated with some of his loot... Caused there's no way around it everything forfeited seized will be announced in the court papers.... So I think the 1. something million dollars to return na jus to save safe and do like say dem no take any money back from him... |
I no sure say na all the money wey dey him hand dem say make he drop... Cause from the judgement na 11years and 1. something million dollars dem say mak he return to the owner..... What happens to all his blockchaiin accounts, cars and property.... Be like say if u play ur game well with this people dem go just split the loot with u ni.. |
Liamm:That's none of your business I'm not looking for a job so I av right to express myself aw I feel... Or you're intimidated with that also since you guys can cry because of ordinary Likes and Share aw people talks now too dey intimidate una again.... INEC won't count ur English on election day na the ballot paper dem go count.... so rest.... |
SeunWedsLinda:Lol u way no daft why the cry.... I know say na rehearsal u dey du ur cry neva start calm down make 2023 come.... Space kuku dey NL u go create thread tire... |
lol everybody standing by dere Kinsmen.... Buh some people go come online claiming saint say na only dem dey neutral and not a tribalist.... |
I never see who cry reach you people everything na cry cry..... If you believe the Forum isn't giving you and your candidate more why not just create a Forum also in using and to help your candidate..... Wetin u people no go eva cry about ordinary Likes and Share u cry create thread up nd down... We av seen on Frontpage where people mock other candidates and dere supporters no dey cry the oda day na small alteration between Obi and Dino someone created silly Post and when Dino was fainting up nd down and still that found is way to frontpage nobody cried on that thread instead you guy's were happy.... Dem swear for una must everything go ur own way..... |
yea |
PrinceOfLagos:Lol why not take him to court instead of calling on INEC and looking for cheat code for ur candidate to win... I just hope 2023 u will not run mad... |
lol |
PrinceOfLagos:You just like saying gibberish and crying your LP wey put him house in other how many candidate and court case du dey av in Lagos alone... |
Lol we are used to the darkness na... |
lol no opposition for Ogun too dey av been jazed and dey ar looking confused.... |
2RUTHHURTS:Powerbank nko I bought alot of Fake powerbank from Aliexpress tire they will lie about the capacity when you start using it u will see isn't more than 2000mah dem call 500000mah for you... So anything Aliexpress I no dey go near am and dere package dey too lost sometimes u might av hard time getting some of ur packages... |
lol 2023 all dreamer will wake up.... With all the killing happening before 2019 election Buhari was still voted for massively dere Atiku won with just a little margin.... So how u people wan take win 90 percent is what I don't know you people av never been realistic to ursef buh always living in fantasy.... |
2RUTHHURTS:Aliexpress too sell fakes so rest and most of Jumia products comes from Aliexpress sef unless u ar just new to Aliexpress... The only store wey I don buy original and never buy fake before are the US stores, Ebay, Walmart, Bestbuy, Amazon, buh anything Ali fake too much.... imagine buying wristwatch nd before he gets here the glass don break cos the Glass was too light which I neva jam before for any US store |
morikee:Aliexpress too sell fakes so rest and most of Jumia products comes from Aliexpress sef unless u ar just new to Aliexpress... The only store wey I don buy original and never buy fake before are the US stores, Ebay, Walmart, Bestbuy, Amazon, buh anything Ali fake too much.... imagine buying wristwatch nd before he gets here the glass don break cos the Glass was too light which I neva jam before for any US store |
TUANKU:Fool u think say na everybody dey suffer like you keep crying online while your life is wasting..... You people in Biafra land I know Biafra don dey happen to u guys na why u dey always hide under the table every mondqy..... Always coming online to curse people if your life is okay u won't be coming online to cry like an idiot... |
They will soon come and tag it APC debate..... After dere candidates don make him sef too available like purewater.... |
jk |
Urheadmaster:Oga prison don full make dem kill dem we no fit dey use tax payer money feed dem.... |
2m wey no even fit relocate person go abroad na why dem kill the girl..... This country sef dey tire person..... |
lol dey deceive ur sef so Buhari no know abt wetin dey happen with ASUU laik diz.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 580 pages)

