Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 257 258 259 260 261 262 263 264 265 (of 580 pages)
lol 2023 all dreamer will wake up.... Focus on what works for you and let others too du same.... The farmers facing insecurity due to Bandits don't even av Television talkless of having electricity to watch TV na dem nd dere Radio.... The market women don't even av time for television na wu don tire after the day trading na him go sit down dey watch interview.... Everybody shuld du what works for dem.... We can see aw APC scammed the market women with 10k Tradermoni no b Debate or interview run am... What I know is 2023 no miracle go happen na wu play him game well go enta.... |
Wahala no too much for all Party to get am right and do Primary election hard dem na faction upon faction we dey always see.... |
broadman20:Continue crying na 2023 ur cry go plenty pass so dey rehearse..... |
lol when will Lagos opposition even get it right it seems dey av been jazed.... Even time wey dem suppose make use of opportunity nd get emotional vote dey will still look confused.... |
broadman20:You people will come out with your hypocrites Ruben is which people lord u are the one crying online and canceling him up nd down if u no come online come lament or cry nobody will even notice him.... We are just using u people stupidity to catch cruise... |
Lol dey want to blackmail the Govt.... Like say na today bank jus dey block account.... If you feel violated and he sure for u approach the court and stop trying to play the Victim card.... |
Lol did he have conscience when he was looting i just hope this a fake News.... The only thing I believe they should be talking about is how FG can help him with his case and also his daughter if there's any help they can offer... Not trying to save the loot your son looted from his people and taking all the development for his personal gain alone... |
Best TV station don run turn wetin dem don run hate.....Las Las na Radio Biafra dem go tell dere lord to dey go du interview since dey don't want him to be questioned whenever he makes himself available.... Nobody kuku force him go interview na u say na part of strategy to win so u mus be ready for any type of question that hit u..... Maybe they should petition NBC and Twitter to ban them..... Imagine people been intimidated with ordinary Like and share on NL and opening thread up nd down to say dey are Bot.... |
Lol the insult is too much for u ignorant.... When others are setting up meeting with business men and women affected by bad policy to tell dem dere own policy and Farmers affected by insecurity some are going for interview that People don't even have light to watch.... I just hope 2023 you no go enter market... Make everybody do wetin pay him you can't force others to act like wu u love.. Na u people cry pass open thread upon thread let ur candidate do what he believes he can use to win why're you worried about other people's candidate Crying like dey ar d one stopping you from progressing in life..... |
PointZerom:If it was other candidates that jumped to another party at the 11 hour will you come up with all this excuse instead you will tell us is a political prostitute.... You people are just hypocrites keep looking for excuses to defend him.... |
ok |
When you talk about hypocrites and 2face kind of people Obi and his supporters are the real definition.... If they accuse other candidates of something and you show dem an evidence of dere lord doing the same thing dey will look for excuse and tell you how's different.... They will come online and dey tell us the youth are the structure u will see dere lord visiting the Bandits lord the leaders we all complaining abt that's corrupt u will see dere lord with dem... They will come online and tell us his building bridges that's concerned abt winning and same you people are always telling us dey av only one vote when other candidates visit dem that they can't influence anything..... |
Lol there own type of Democracy I neva understand..... May the Lord help us.. Maybe they should petition NBC and Twitter to ban them since dey ar giving dere lord tough time... Imagine people been intimidated with ordinary Like and share on NL and opening thread up nd down to say dey are Bot.... |
lol this people jus want make ASUU suffer.. |
lol dem call something woman wetin Alex dey find dere.... Every group sha wan cashout left and right.. |
lol okay next... |
Make money flow in for Dec abg mak we use am detty Dec.... |
Make CBN sha calm down mak dem allow us spend all the Naira wey dey hidden for Dec.... Na now person suppose dey visit him uncle nd aunty wey be Politicians cos dem go dey du alot of Cash Giveaway.... |
ok |
Make dem kuku lock the school go sell the Key to iron Condemn people mak all student kuku accept University no dey for Nigerians again... |
lol with all the organic love the march still dey scanty are these the Youth dey ar counting on.... Every dreamer will wake up by 2023... Right now Lord Lugard is resting in peace.... While the Zoo av become a country all of a sudden.... |
Lilimax:Have never seen who's more confused than you guys you twist words to suit your soul and hide your hypocrisy... Simple question is a 61 years old man a youth if truly you want to kick old people out then 61 years old man must not been an option.... |
Wahala jus too much for this world u go fly plane say make u avoid bad road and reach ur destination on time still plane go still say he wan show u shege.... I think the world needs another rest like the Covid Lockdown make we go rest again we need am |
lol I don't know what we call old in this part of the world someone who's 61 too will be claiming youth... |
lol nobody will call the youth tribalist now bunch of hypocrites..... Everybody's a tribalist buh some will come online and be forming saint.... |
make the money sha stay one place which one be 870 for morning dey see 811 for afternoon... |
Odebayo4010:Lol what I mean is we always leave what's more important for frivolities like we are in show off competition.... How will I not have food at home and the next thing my wife come to me we should go to studio and do some photoshoot when we are supposed to use the money for photoshoot to buy some food at home till another money comes in are we going to eat pictures.... |
XerXers:Ok enjoy your tears while stock last... |
dawnomike:Lol you people believes in the BVas too much they've already tested it and still dere was rigging... In Osun we can see how they still rigged with the Bvas unless u just want to lie to ursef... There will be rigging and the results will be acceptable so abg wake up from ur slumber.... All those Election conducted was to test the machine and also know the loopholes build trust in u guys when 2023 comes you will finally wake up from ur slumber.... |
The Kwankwaso wey him supporter dey abuse daily since he reject the merger..... Well the 2face surppporter will kuku look for excuse if he agree... They will insult daylight out of u buh once u join dem dey will change dere mouth nd start to worship u.... |
Make 2023 show make all dreamer wake up... |
lol small yansh no fit shake |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 257 258 259 260 261 262 263 264 265 (of 580 pages)