Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 258 259 260 261 262 263 264 265 266 (of 580 pages)
lol |
So na u go tell me the kind of music wey I go listen to just because you've your own brand of music doesn't mean it will work for others... Music is something that heal the souls sometimes a music beat alone can heal ur soul and cure your mood sometimes it might be the noise so rest.... Let everybody do what works for them.... You people coming here to tell people which music to hear I'm sure You've hear Despacito by Daddy Yankee or Psy Gangnam Style without knowing what dey ar saying did dey lighten up ur mood or not..... So I believe there's mood for everything and stop trying to talk down on people's work just because isn't your taste because say you no sabi eat one food now no mean say make u call am shiit for wu dey eat am..... |
Oga goan make money wu ur grooming help.... |
Anyone u like do wetin go last go last wetin no go last no go last.... What I know's we wake up with different mood everyday someone you've known for 10 years might wake up with a mood you don't understand and can't cope with all of a sudden... |
Make dem play the CCTV footage or which one be all this hide and seek or the house no get any..... |
lol be like say GNLD people don du OP strong thing before..... |
Abeg jus dey look.... Things we du in diz part of the world I no even understand he dey b like say some people stupidity carry powerbank..... imagine person wey neva Cater for the 2 or 3 girls wey he bring come diz world go dey follow dem shout he dey find male children... U don look after the female wey u bring come diz world first or the Male will come to diz world to eat the female as food.... I see someone taking loan from loan app in other to send to woman.... Someone complaining he or she's broke dont av food at home next thing you see dem going to studio to du 15k to 20k photoshoot for birthday.... |
Neduzze5:Access bank gives Overdraft even if isn't a salary account so far you run the account so well.... And the interest isn't killing... |
Lexit:And did I tell you I'm been forced or I don't av right to say my view so far my bank Overdraft is derr that's enough for me.... Buh u giving out outrageous loan intrest you should be able to also pay me outrageous intrest if I'm to invest my money with ur platform... You can't be ripping people and expect me the investor to be taking crumb.... |
Neduzze5:My limit too is like 2m buh as I see the 1m interest rate i just ran back to my Bank overdraft at least doz one still dey du me well... And the worst part if you've like some huge money with u and u feel like you want to keep it with them.... if u see what dey pay as intrest on ur money u will fear God after ripping people taking loan u no fit pay people investing well.... Imagine make 10m no fit guarantee you 100k monthly as an investor in dere app ![]() |
IfnobeGod20:If you like keep defending dem that's your own cup of tea... If Dino was never victimized by dem Yahya he will still be in APC so I will still insist all of dem are fighting for dere pocket not the masses.... You can see Ndume isn't going through any victimization he still choose to remain in the party let dem victimize him if he too no go leave.... |
This Fairmoney people just get blood for eyes dem no dey fear God.... I no know where dem dey see dere rate from imagine dem say dem wan borrow 1m for a year use am return 2m which kain loan be that..... is that not rebranded slave trade..... |
IfnobeGod20:Bro leave all this story they're all fighting for dere pocket.... In the West, US and developed countries if someone criticizes his Govt he resign to show he or she really mean well.... But here people will criticize and still be enjoying the corrupt practices.... Here someone say this people I'm working with are bad and you can't resign and stop working with them because you're still benefiting from dem is that not an hypocrite.... |
IfnobeGod20:If all this people are still given opportunities like Ndume dey will only criticize and not leave.... So leave doz format everybody's fighting for his or her own pocket unless u just want to lie to ursef..... |
lol you sef wan start sit at home..... Dem wan rebrand strike to Sit at Home |
Lol wu be Lai make e getat from here ordinary Local Govt chairman he no fit enta for Kwara state.... |
Mummyimbecile:At least who calls the country a zoo is tasting how zoo looks like so why're you guys crying up and down... |
7arrows:And I'm happy your lord is been showed how zoo run.... |
VirileNelly2420:Lol why're you worried I tought is APC boys that use to give out sit at home Like DSS and Fulani herdsmen so calm down don't be worried since you people av already told us isn't your people that's the criminal..... |
lol sit at home don tire una as Sit at home no work u went bak to default mode... Your supreme lord refer the country as a Zoo nd his been treated like a real animal in the zoo.... |
Bad child get him own day ![]() Buh we know say people no go ever admit.... |
lol song don finish na cruise remain laik this... |
You people no go rest for the next one week... |
This people stupidity carry powerbank make dem sentence dem to death.... |
Imagine make the States come be states wey dey owe people salary... They will rather keep the cash nd loot the state treasury and suffer the workers.... Na why I dey always look people wey dey blame FG for everything what's your Governor even doing for u or na president dey du everything.... |
Lol hypocrite u no join dem before for say u win dere Primary election den u will not come out and be saying jargons.... Nigerians only criticize wat dey ar not benefiting from..... Everybody's just fighting for his or her pocket in diz part of the world not like we really love each other... |
ok |
Na him life that's none of my business... |
lol dem wan take am to Mexico and Pablo level.... And if dem build barracks for NDLEA will dey not go to market nor leave the barracks forever.... The barracks can't secure dem from assasination that's all I know.... You no fit smart pass wu dey study u... |
Realist777:Lol so you think the President won't know about all this... Nothing wey dey happen wey the President no go know even when CBN wan change note no be him go print the money buh he still av to give go ahead.... |
Lol FG use Calculator na when you guys resume... You were only paid for resuming and dem minus the holidays you guys took... I never see wu wicked reach Buhari d man no dey mak noise his a man of few words sometimes u go think say he no know wetin he dey du..... |
habsydiamond:Lol in Politics anything's possible buh not in Lagos approach doz market women and ask dem wu dey will Vote for dey will tell u Sanwo Olu..... The kind structure APC av in Lagos comes with a lot of funding and maybe Juju cause you can hardly convince dem not to vote APC.... I even think with all the thing Oba Eko said during Ambode first tenure APC will lose still dem no lose shey na now wey dem go lose.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 258 259 260 261 262 263 264 265 266 (of 580 pages)