Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 263 264 265 266 267 268 269 270 271 (of 580 pages)
Cashout left and right.... And the country dey debt... |
lol |
Some people still fit go corner the relief like Covid palliatives... |
lol we dey see this guy for News pass even America president.... |
lol where he wan see am... Unless say the Lecturer go pack money inside our foreign reserves.... |
You people will always make case abt everything dem swear for una.... You thinks say na only Nigeria dey speak Hausa dere ar some Africa countries wey get hausa as part of dere major language E.G Ghana. So rest... |
Aso Rock, GNLD, Neo Life, Tianshi and group |
How far na when Labor Party go release statement on the attack wey dem colet for SE wen dem dey du meeting or they Love Lagos more than SE region.... |
ok |
ok Mr Utaka.... |
lol |
lol the mumu app I sha see say person wey we suppose meet wey tell me 8.30 I drop him message e no gri deliver..... |
na to start snake hunting for doz side remain.... |
Epurogonogono:Say he worst you wan buy am for black market he no go pass 1naira to 1 korean won... What I'm saying is you can't use denominations to judge a country or dere economy.... if Cefa can still be holding is ground against dollar then no be about denomination...
|
Dalnadoni:Sorry my bad na 10k Cefa stop.. Yes dere is a single note 10k Cefa infact that's like 12k to Naira... So for now no currency strong reach Cefa for West Africa right now Anytime I change money and someone gives me that single note I dey look him with one kain eyes and the note is too small sef not big up to our 5naira note too small same as 5k Cefa... And Dollar still change between 660 to 690 Cefa in doz West Africa Francophone country for more than 4month now it as been stable like that.... So denominations no get any role to play...
|
Dalnadoni:There will stil be no difference cos this present economy wotowoto no b wetin denomination fit fight.... see for instance Cefa wey useless towards Naira na him strong pass for West Africa now... At least av hold 10k Cefa before is a single note that's almost 12k or so in Naira right now... Xefa right now is strong to dollar and all the currencies surrounding dem.. so denominations av no role to play in all this... Ghana only deleted Zero from there money buh he didn't stop dem from collecting wotowoto from the world economy problem... |
Lol all this 2 by 2 economy analysts sef.... As Korean won no get value reach Naira is the country still not doing well... Ghana wey delete some Zeros are dey not collecting it left and right now... |
Bontafa:A fool like you I'm sure if this is coming from other candidates you go don dey run around like mad man.... Buh now as an hypocrites you've no reply a fool and a zombie all in one..... |
Guyman01:The Video attached was short and not full buh goan watch the full one in the Twitter link.... You people are fast to call something fake so far is coming from who you support... I'm sure if this was coming from other candidates you will not even bother to watch you go don dey call for him head and set the social media on fire... |
2022 the year that want to turn almost everybody in Nigeria to Fish At least Lagos state is giving updates from time to time telling people to evacuate some areas.... Buh you see other states they're still waiting for FG to du everything see Kogi for instance that Yahya no even dey concerned.... |
This are the type of men that should be used for rituals.... |
lol you call a country a Zoo and you're been treated like an animal in the Zoo... Animal no dey go court the animal av to comply with the way the Zoo is been run so enjoy your Zoo life Mr Kanu cause the Zoo keeper no dey respect the law... |
lol Jamdoor the Joker... Make he go colet Past questions from Obanikoro, Jimi Agbaje, Femi Pedro dem... if he see 100k he try.... |
Bontafa:What's Ortom passing through he dey pass through wetin Borno and Zamfara dey pass through ordinary Gutter he no build for Benue people. You people will always surpport jargons.... You people will always defend your lord how will he be justifying people not been paid if you're in doz workers and pensioners shoes will you be happy.... We can see how Lecturers were dying during the ASUU strike du u pray for any of that to happen to u... |
His people will come and interprete the speech now and start telling us that's not what he mean..... Buh if na other candidates you will never allow dere supporters too to interpret dere lord speech.... |
lol I think say dem say ESN was created by the State Govt ![]() Shey na Federal come dey arrest state like this... |
lol you people no go rest no be say he dey come perform any magic we can see aw people dey run away from the post... |
Lol u wan start all this ur 10k loan turn to Billionaire again All the loan wey Farmers colet to plant rice and some other things we no see the result still everything dey cost.... Something abt Nigeria be say the real beneficiaries are always not farmers people in charge of the disbursement will be look for people on the street that are ready to letgo of some percentage while dey run it in dere names.... |
The water Minister be like okay we don prepare am shey make we send account... |
Ttalk:Nigeria is not really doing bad as people project it apart from the insecurity and the electricity..... Until u try cross border na den u go know say Nigeria dey try even if u try cross to ordinary Benin republic ur eyes go clear immediately nobody go tell u before u carry reverse enter the country bak.... Benin Republic wey we dey buy the rice cheap sef he don cost for dere and Cefa don go strong pass Naira again... |
Ttalk:Lol but you can't get dollar for 650 unless u wan go rob Bureau the change na 760 range now... Buh Just leave doz kids tell dem to go to Jibowu and enter the next Ghana Bus tomorrow and see what we are facing in Nigeria is Child play to what Ghanaians are facing right now.... I don't like APC buh the Govt are trying dere best even Euro wey much pass Dollar colet breakfast shey na APC we go blame for that... I believe the world and everybody's confused right now..... |
Lol what about Ortom, Taraba state Governor.... For once I never hear anything about Taraba shey that state no dey part of Nigeria anymore ni... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 263 264 265 266 267 268 269 270 271 (of 580 pages)