Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 580 pages)
Make Bet9jaa or Sprtyybet put this people for dere system na I wan check something at least mak person chop sure oddds... Mak dem come put APC to win the Govenorship election before 10am 20oddds... Make I go sell our family house use am run am sharp sharp..... |
orion7:Fool u wey no be slave why are u worried abt dere Visa if dem like make dem give Visa if dem like mak dem no giv he add nothing to my life.... You think say na everybody go leave this country.... Go to embassies na Southern full dere wey wan Japa even the North wey get beta format to leave the country no gri leave so rest.... Na u wey wish to Japa be dere slave... |
Na only Nigeria dem ban... Na half of the Africa countries colet ban.... And dere Citizens are not crying buh we just like noise if someone insists he doesn't want you in his country den look for another place na by force... Or maybe Buhari should just nuke UAE then ![]()
|
Lol no old notes dey expire this coming January wetin dem go drag enter Dec or beyond sef..... Lol the country sabi extension E.G NiN.... |
how dem tax the platform wey no be local ![]() |
Mak he come Nigeria mak I dash him 1 acres of land inside Kaduna bush or Sambisa make he come build one dere.... |
Abg du ur thing wen e red wu go dey for u... Some go even fxxk u for free... The goal na to survive u no dey owe anybody any Shalaye.... |
lol 3rd list |
Lol all na noise make dem rest wetin wan happen for Nigeria wey be new thing.... Every terror attack don norms.... |
Lol una still carry we no dey give shi shi go use am buy 2 mega pixel dey use am snap pishure.... |
lol all na noise.... Which attack we wan see pass the one wey dey happen before like 2months ago or so no be so Bandits dey go people house for Abuja go dey kidnap dem..... Any new thing abg make dem rest everything don turn norms for the country.... |
Moh247:Baba dey one corner dey count him loss right now... You think say that Primary election easy na why dem dey always talk say if ur skin no full no put body.... You think say na Child play wen u see Yahya dey pursue Dangote up nd down that Primary election really weak dere pocket..... |
lol with everything we are going through in this country na changing of currency be the next thing..... Buhari fit neva know like that maybe na inside Newspaper e go read am tomorrow.... |
lol country wey u use ur mouth call Zoo u dey carry am go court still want make he pay u.... Animal no fit carry zookeeper go court..... A zoo country can neva act like a normal country so be prepared to be treated like an animal.... |
Buy Life Jacket put for house also anytime u wan sleep dey wear am like Nighty... |
naptu2:Our Problem is we no dey calm down.... Any time I'm outside the country if I jam law enforcement agency or immigration if he ask for my papers I always tender it with calm I don't need to argue with u or cry wolf since I'm there legally any werey wey u wan perform du am..... I know with my complete papers if you say dere is problem I will contact my consulate I will not even shout or run come any social media.... Buh it seems in this part of the world we are intoxicated with social media.... if na someone from US when they've problem the first thing that always comes out from derr mouth is they need a Lawyer or they should allow them contact the consulates buh our own na SM first.... |
naptu2:Is either they're trying to cheat the system or na the Visa Agent run the game for them as family.... |
No be only Nigeria dem ban na almost half of the African countries dem ban.... Buh na we make noise pass first thing na Social Media we don run come. Dere arr times we need to be calming down.... No be the same Law all country dey run....
|
Snipper stock market go boom.... |
Obi supporters believe he can never make a mistakes.. his just too perfect to make a mistake... just like nobody from SE can never commit crime or kill his people na DSS and Fulani herdsmen..... |
Why dem dey always put filter for all this pishure.... Make the president sha follow him talk and also put Subsidy on Samsung products make we dey am for cheap rate ![]() |
![]() Who be this man dealer I need is contact ..... |
Cause people wey no get O Level too go run go court go colet Affidavits dey use the format... |
Bigchristo:keep crying you people always makes it looks like isn't what we av been experiencing in the past years like all this just started happening.... if things that needs to be fixed are not fixed the next person will also repeat the same thing so you're free to cry u wey dem no brainwash.... |
Bigchristo:You're the one having problem what I know is we won't go back to days of long queues of 2month a month.... |
Person WAEC Result don go burn like that na to dey carry affidavits up nd down remain laik this... |
Bigchristo:instead of wasting ur life at the filling station and not been productive and having a high rate and still get it which one u go choose.... Time is money I know this will be temporary we must not go back to doz stage again cos is not healthy..... I know aw many times I du wake up by 5am den stay at the filling station before i will now be getting to work around 10 to 11 when some people don open dere own shops already nd they're already counting derr gain.... |
Na temporary we don comot for doz stage wey we go dey remove Generator tank carry go filling stations like back in the days... |
Akinsete19:Are you not calling Obi a 61 years old man a youth.... |
Wether na for election or not anything built now and learned now can't be unlearned and unbuilt..... so smal smal we go gt dere... |
lol his people will come du the interpretation of his speech now... Buh dey will neva allow others to also interpret dere own lord speech.. Or dey come up with the Video was doctored... |
After the speech dem no sing India song and ladies wynin dere waist in Sari like dey always du in dere movies... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 580 pages)


