Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 580 pages)
lol who wan buy iron Condemn na so everybody go dey make mouth see Nigeria problem dem go reach dere nd b clueless.... |
lol if I buy am that means I don buy BMW |
lol Vacation is over make dem open dere eyes bak dem don land for Nigeria... Why be say na woman come plenty pass and why dem dey hide from Camera Come and be doing ur TikTok video in Nigeria ![]() |
lol aw much he be for Benin Republic wey we dey buy am for cheap price den he don cost for dere couple with how Xefa is now stronger than Naira..... Na the local I no understand maybe na Flood dey affect that one rate sha buh before flood dey are competing with foreign rate with all the CBN loan wey dem colet.... |
Legend go still cheat mak dem calm down... |
Lol nothing dey happen u no fit scare us wetin wan worst pass the one wey we dey see before.... So Oga goan rest.... |
Lol where una see all this Fake Alhaji OJo nd making up conspiracy with fake names na Alhaji Chukudi u go see... That's aw u guys always use that Muric guy speech to make reference fool wey 90 percent for south west no know apart from people on Nairaland..... |
Bizibi:Lol they should pay him in South Korean won currency like 1trillion Won nd na Cash dem must pay am.... |
lol waste of time.... If a Mosquito contest under APC in Lagos is easier for him to enta than all this noisemaker..... Even Koro wey fit match dem with thug for thug everything las las he still lose stil no get option than joining APC bak...... |
SaLongs1:You be hypocrites cry more you people are 2face kind of people..... No region or religion wey monsters and no get barbaric culture buh instead of calling dem all out and tackle it you will be silent once is coming from the south..... So carry your cry ur comot from here I'm not the cause of your frustration... |
Biodun556:Clueless youth too much for this country when Ondo Govt dey give him tough time he moved down to Lagos who lose na Ondo.... I'm sure some Youth from that side too will be forming woke and shouting monopoly too while your state Govt dey pursue investors wey go give u people job... I'm sure that Dangote case made Bua to give Kogi that brutal reply when they're trying to force dem to come take dere land or dey p revoke derr C of O.... |
Some people are just blinded by hate that's why they keep supporting Yahya Bello... If something sure for u na court you go approach..... Even Wike will neva act like that he will rather study the documents and looks for Loopholes and approach the court..... Buh emotional children jus came here with different analysis and telling us how he has been monopolizing the Cement market like say other Cement wey no monopoly like Bua no cost pass Dangote Cement... Some still came here to cry that FG is supporting Dangote when they gave directory that the Factory should be opened FG stated that they should approach the court and do the right thing to settle dere differences so how did FG support him..... And they're also expecting Dangote to Tie all the road in Obajana, open hospital for them and Schls for the community.... Is just like Lagos State Govt telling investors in Lekki free trade Zone to start constructing road, build schls and hospitals for the people of Ibeju Lekki Epe axis.... |
Baba say mak him go use style take 2shot of whiskey with him last change as Nigeria people problem no dey finish Baba no know say he go jam hype man.... |
lol UK wey Naija people dey run too even dere Government confuse dem no understand again.... |
Person wan kill himself and dem still dey du interview for him dey record him for social media content.... |
lol which kain MeMe be diz person sef confuse he no know caption wey he fit give the MeMe... |
Baba no wan calm down he don vex |
Why she come dey du face like MeMe Oya so pe Oti lo Izgone.... |
The thread go silent as no be North or Muslim dominated area he happen.... |
Ok make I go find one wey me too go use ZOO as the plate number.... |
I think say he dey give tips on how to av long and lasting union buh him tips no work for him Las Las breakfast still reach him side.. |
Me no know dere difference all I know is I jus dey colet broilers dey rear am feed dem like mad wen 7wks to 8weeks reach dem don ripe for eating... |
You dey take Visitor mak I come ur house com pluck dem : |
You sure say no be Glo customer care call you cause the signal from where the call came from no clear ![]() |
Lol spy wetin this ones looks like Thailand people wey enta the country illegally... |
whofoolwho:Are this one constituting nuisance like the one dem tell to leave..... |
lol PDP never serious with Lagos mak dem dey enjoy dere child play wey dem come dey du every 4years..... |
TUTU147:But you think the monster's are dealing with the Govt most of doz facilities dey ar burning people are been employed dere that could be there family.... The truck dey ar burning might be from one of dere uncle the driver that lose his job cause his truck was burn might be someone from dere family.... You don't destroy your region thinking you're fighting the Govt cause along the line the fight will be sending some people bak to the labor market and making ur region get prone to more poverty.... And if we are talking about Govt when #ENDSARS anarchy happened... We know alot of steps Lagos took and money they gave out to people that lost dere businesses FG also gave dem money buh most work were done by the state Govt dey quickly set up panels at least to pacify the people it might be fake panel buh at least they were able to calm things.... Buh what're the Governors In SE really doing to pacify dere people from dere own capacity even dere Endsars panel till today we no see result ordinary the Nwafor guy dey allow him to run away cause dey don't care.... |
Lol make dem ban the politicians too no b only the masses go chop ban..... we go dey use Maldives for now till that one too cast we go move to the next one ![]() |
ok |
Lagos people and holdup na wetin make me leave the state I no fit come spend most of my precious life inside holdup.... Lagos people dey really try... Your car too go dey suffer wen motor de too see holdup na so u go dy visit Mechanic and rewire, steadily from one fault to another... |
His people will soon come and rant... wu wan invest in place where Sit at home will cripple his business wey Bank loan dey to pay bak and also prone to been destroyed by some frustrated people.... Imagine the other day person truck, GiGM truck chop destruction..... Dey will blame FG for taking development and private investors for taking dere business to Lagos.... Last year to this year alone we no fit count FG property wey dem don burn and u want FG to risk loan money and use it to bring infrastructure 2 ur region so that when you're frustrated you locate the place and burn it down... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 580 pages)