₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,786 members, 8,513,684 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:23 AM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 580 pages)

Politics › Re: Suspended Labour Party Youth Leader Urges Buhari, EFCC To Intervene by inoki247: 9:05pm On Oct 22, 2022
Make Buhari put mouth now make una people start to accuse am of trying to destroy your party and candidates.....
Politics › Re: President Buhari To Attend First World BIO Summit In South Korea by inoki247: 8:36pm On Oct 22, 2022
Make he branch North Korea shocked sad sad
Politics › Re: Obidient Have Become Quiet by inoki247: 6:46pm On Oct 22, 2022
Afamed:
So Obi go print dollar wey go make dollar N20 par dollar?
Lol just leave dem infact na Obi go make Euro rise above Dollar again....
Politics › Re: Nigeria Under-17 Girls, The Flamingos, Are Obidients - LP by inoki247: 4:51pm On Oct 22, 2022
if truly they're 17 dem no get PVC so make dem dey make noise online...
Travel › Re: Traffic Advisory: Eko Youth Walk For Tinubu Today. by inoki247: 10:27am On Oct 22, 2022
Na thread for people to cry and also tell us how dey are being paid since dey are the account officer of the Party....


Dey will start analyzing and telling us how people are frowning and also old and called dem sef Youth Forgetting wu dey are supporting is 61 years old and telling them he represents the youth....
Politics › Re: Apostle Biodun Sanyaolu Defends Inclusion In APC Campaign List by inoki247: 2:01am On Oct 22, 2022
Who religion help for SW.....


You people that can't tolerate each other religion should goan be fighting ursef in ur region and also enjoy ur intolerance.....


Some kids that think everyone mus think the way dey du and wey no hard dem before dem tag supporters as fake and quickly to detect fake Pastors go soon come here and start displaying dere bitterness....
Politics › Re: Lagos 2023: Babatunde Gbadamosi Attacks Jandor On Twitter by inoki247: 9:45pm On Oct 21, 2022
Jostoman:
forget you people said more than this against Adeleke in Osun state, JANDOR has come win and he will win.
How much u get mak we bet am nd find someone wey go Escrow am for us.....


Find someone on NL wey dey reliable wey fit Escrow am...
Politics › Re: Anambra Ban Yoruba Own Bet Companies by inoki247: 8:49pm On Oct 21, 2022
Where u people dey get all this ur stupidity from sef na inheritance...

Na everything we go dey put tribalism.....
Politics › Re: Lagos 2023: Babatunde Gbadamosi Attacks Jandor On Twitter by inoki247: 7:22pm On Oct 21, 2022
lol I go still dey talk no opposition for Lagos.....


the kain beating wey this Jandor go colet he go be like wu steal phone for Calabar....
Politics › Re: Trucks Set On Fire In Anambra Over Nnamdi Kanu Protest (Pics, Video) by inoki247:
Dem want make food price skyrocket for that side with this dere attitude...


Shey people wey dey commit all this things no dey think about others and dere family say dem go follow suffer inside the consequence of dere actions....


imagine the person wey get the goods and truck too if na Loan dem colet naso this people go ruin dere life...

He go be na ur revenue he go tell for him body when everybody nd investors start to avoid the region...
Politics › Re: Gunmen Set Ablaze Trucks of Tomatoes After Robbing Travellers In Anambra by inoki247: 7:16pm On Oct 21, 2022
Dem want make food price skyrocket for that side with this dere attitude...


Shey people wey dey commit all this things no dey think about others and dere family say dem go follow suffer inside the consequence of dere actions....
Politics › Re: Kperogi: Obidients Are The New Buharists, Get Ready For Their Rank Stupidity by inoki247: 5:51pm On Oct 21, 2022
lol b dialing dragging number dey ar coming for your head....
Politics › Re: Governor Soludo Bans Bet9ja, Nairabet, Other Gambling Services, In Anambra by inoki247: 4:25pm On Oct 21, 2022
lol Na even people go petition the Govt say make dem ban dem say dey manipulating derr cassinos mus u play doz games...


I just hope same people that petition him will not start calling him names for having a listening ears....

Na for people wey no sabi play online to dey travel go Neighboring state to go play Bet like this....

Buh people go still dey play am u no fit ban bet he jus dey like igbo na illegal buh people still dey buy m smoke....
Agriculture › Re: Flood: poultry farmer laments over loss of 3,000 birds due to flood in Bayelsa by inoki247: 4:21pm On Oct 21, 2022
naturalman:
They will move all these dead birds to a fastfood and garnish it.

I enjoy eating fastfood crew keep it up
Lol something must kill a man food wey u cook for ur house fresh fit still kill u so calm down....

We don see case where Fruit also turn poison people...


So wu go last go last.....
Celebrities › Re: Balenciaga Officially Cuts Ties With Kanye West Over Anti-semitic Comments by inoki247: 4:16pm On Oct 21, 2022
ok Balenciaga send all him Wears wey dey ur hand to Nigeria make we sell am as Tokunbo cloth undecided shocked shocked
Foreign Affairs › Re: Russia Proposes Law To Expel Foreigners Who Push ‘LGBTQ+ Propaganda’ by inoki247: 4:12pm On Oct 21, 2022
lol Gaybriel people go run dey book ticket nd start to run away from Russia...
Politics › Re: Adeyanju: Tinubu & Atiku Donated Millions To Flood Victims Quietly Without Noise by inoki247: 2:18pm On Oct 21, 2022
We av been told that physical appearance is better than giving out Cash and relief material....
Politics › Re: Why I Was Removed As LP National Youth Leader — Anslem Eragbe by inoki247: 11:47am On Oct 21, 2022
10b den don start to rip each other ...
Politics › Re: Flooding: King Charles III Condoles With Buhari by inoki247: 11:42am On Oct 21, 2022
Mak Buhari send Akant Asap make dem send money....


We no need ur condolence na money we need shocked shocked shocked
Politics › Re: Chude Media Reveals Oshodi Chairman Who Ordered Attack On Obiflagboy by inoki247: 11:10am On Oct 21, 2022
Pay money to LASAA and goan rent a bill board nobody will stop u....
Politics › Re: We’ve Lost Our Most-valued Crude Oil Customers – FG by inoki247: 9:21am On Oct 21, 2022
sell am for the citizens at cheap price...


Na customer u lose no be citizens...
Politics › Re: How Jandor Fell Out With PDP Governors, Party Elders In Lagos by inoki247: 8:39am On Oct 21, 2022
lol we always tell people Lagos no get opposition buh dem no go hear....
Politics › Re: Chimaroke Nnamani: FBI Not Looking For Me, I Just Returned From The US by inoki247: 8:26am On Oct 21, 2022
Na him people wey e dey follow drag run m the game....
Sports › Re: Oshoala's Goal Nominated For Goal Of The Week As Barcelona Hails "Agba Baller" by inoki247: 8:15am On Oct 21, 2022
lll
Politics › Re: President/CEO Of Siemens Energy, Dr. Christian Bruch Visits President Buhari by inoki247: 7:50am On Oct 21, 2022
ok
Politics › Re: Yusuf Baba-Ahmed: Calling Events At Lekki Toll Gate A Massacre Is Debatable by inoki247: 7:48am On Oct 21, 2022
victorazy:
What's there to avoid or criticize?
As a wise man, he balanced his points
When others were balancing dere reply did you support dere Balanced speech don't act like an hypocrites...


There's no way people won't die in that place even with fear when running away from the gun dere can be a stampede....


Buh we can't call it massacre you guys tagged the case to even the state Govt neva denied that people died buh u guys keep calling it massacre so that the matter go sweet for ur ear...

Now you're acting like an hypocrites because someone you love is saying the massacre debatable buh if is coming from someone you hate you will neva buy that speech from dem....
Politics › Re: Customs Generates N2.14trn In 10 Months by inoki247: 6:42am On Oct 21, 2022
tsdarkside:
can you keep quiet....??
all what we hear from you people is loot,corruption....

when jonathan was in charge una didnt make this much noise....

awon olomo alaba....
lol oga rest why u dey cry....


u think I don't appreciate d Govt in dere own little way I can see how some Africans country are doing right now as economy bad and I see say Nigeria Govt are really trying na wu no see m.....

if u step outside the country u will know the Govt are really working in dere own little way..

Buh that one no mean say make we still no criticize if we feel the revenue surge we need more....
Politics › Re: Customs Generates N2.14trn In 10 Months by inoki247: 5:26am On Oct 21, 2022
Generate to loot....

Why dem no go generate wen the exchange rate don shoot up....
Politics › Re: Peter Obi Was In Haiti In 2010 After The Earthquake by inoki247:
begoniaa:
Imagine. Always on every threads about Obi. Very restless and doing so so like an iyale ayan. grin

Wait. E be like say you be that w.w.wihy, because why are you so pained about the lie of that fake video not flying, lmao?

Leave the figure matter out of this one. E clear say Obi get compassionate soul. As him dey do for insiders, na so im dey do for foreigners - that is the point of this post.

Oya, go and bring where Baba Alagbado and Waziri Mikano did same thing, roundedly.
Keep crying this is a free space I don't know why u dey monitor me like say I'm ur future.....

I have the right to comment anywhere if he dey pain u goan jump inside the flood....
Politics › Re: I Know Of Abuses At Lekki Tollgate But Massacre Is Debatable – Datti Baba-ahmed by inoki247: 3:39am On Oct 21, 2022
greenermodels:
Peter Obi would set up an independent panel of inquiry when he becomes the president.
Lol he don setup the one Akwuzu river first....
Politics › Re: Peter Obi Was In Haiti In 2010 After The Earthquake by inoki247: 2:48am On Oct 21, 2022
Lol 200k ok oh I hope say na true we don't want something that will be debunked later and you guys celebrating it will start accusing the opposition of peddling the lies against your candidate.....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 580 pages)