Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 580 pages)
EFCC go work diz period dem go tire.... |
eh eh |
Food don dey for bloggers for the next one week dem go over flog the matter.... |
You people no dey tire to cry.... |
snoopz:And person no fit forget to cover am one day he beta make person no put am for house at all as things be now... You can even have visitors that will use it and forget to cover it back.... |
blank:Will the new owner sack the corrupt citizens also that always looks for way to rip the system.... |
we no even know what to believe again some say na Bank no be mikano office..... This 2022 he be something.... |
Anything pool mak my pikin no near am... Cause pool don become something else.... |
You no add Osinbajo.... if no be say Osinbajo na still VP we for don forget him patapata.... That Primary election is not for children... |
Na Dice Gambling lead to his death... Gambling jus get some spirit wey go dey make u dey aggressive I remember doz Monkey post game den wey we go put 20naira na so he go dey du everybody like say make we wound ourselves..... |
Kasssandra:Oga I'm not intrested anymore.... |
Penguin2:So can we now admit UGM are your people and not Fulani herdsmen and DSS.... |
I been dey plan to put pool for my house before buh right now that plan is canceled he be like say the thing wan turn hirekiller.... If the house get CCTV mak dem check am for any foul play also.... |
ok |
lol if dere Is no shortage will the food be affordable we can see how local rice price keep contesting with foreign price.... |
ZaddyJ:Lol if dem buy with this corrupt citizen also nothing will still work Nigeria will not turn Alaska with this crop of citizens wey b say everybody dey find way to rip the system.... If we are not bypassing meter na aw to rip each oda we go dey du you see people collecting Loan from Govt and not wanting to pay so if the buyer inherit the citizen nothing go still work.... |
kingmsookwagh:lol I no get strength to read am the heading no tell us say na local.... |
lol |
Even if dem put For sale tag on the country I no sure say dem go see buyer.... |
ryloy:lol buh naturally we categorize Lekki as part of island in Lagos we av 2 layers Island and Mainland and Lekki no dey under mainland.... And the way I see Sango ota is the same way I see Lakowe no Mata aw I cherish u reach if u av program in doz axis I will neva come no be me u go use holdup rewrite my day..... |
lol after alarm wetin remain whistle.... |
lol once people hear say na Lakowe u dey live dem go tell u no be island u dey stay again.... Buh like seriously I no know say Lakowe get something good like this.... |
DonroxyII:Then Baba go get high current... |
lol the true Odogwu.... Baba buy 1 colet 1 free.... This what you call 2 phase line if 1 current low u change to anoda current.. |
Which one be Kamoru again wey u come dey use English spell am ![]() |
Eh eh diz Year wan worst pass Pandemic year oh... |
Awoleesu:Cameroon no be West Africa.... |
Any aw u choose to live ur life sha no carry the werey come my side if u touch me any aw na 2by2 I go knack u.... The LGBTQ people jus like too much attention and trying to make sure the world accept them by force.... |
I just thank God for once me nd police neva get issue..... Almost all the Police in doz West Africa francophone country dey organize pass na bike dem dey use arrest Car and dey will neva chase u any aw... If you violate dere law na jus ur paper dem go seize dem no go even tow ur vehicle dey carry ur car wey no get paper up nd down if he sure for u.... And dey ar Less corrupt dem no dey put dere Corruption for face... Buh u see all diz English speaking West Africa country dem no go hide dere Corruption jus go any English speaking country u go understand say na d same blood dey run inside every English speaking law enforcement agency.... |
When you know say you hate marriage you should've run away.... So with all the treating well na Death the man deserves.... The first husband go dey thank God for him head like this.... |
Lol na Everything for this LP dey get editing Campaign council dey av to edit it more Dan 2 times same thing now on manifesto na so so editing up nd down... |
People dey try inside this Sapa time dem no born me well to even Near Airport during this period talkless going to rent a plane to propose..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 580 pages)
like they( america ) bought Alaska from Russia ��