Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 261 262 263 264 265 266 267 268 269 (of 580 pages)
Lol our organic love people will soon arrive and start to attack him and start telling us aw he has only one vote and how Tinubu paid dem.... They think everything is about money sometimes people will du dere calculations and see what they can gain from you everything no be monetary... |
Lol why closing Dom account you think people are opening Dom account for savings purpose only.... As we have people with a Naira account and choose to save the Naira in dere account that's aw we also have people with dollar account... And dere ar people that receive money from abroad which the CBN exchange rate or bank rate will not work for.... And dere ar people with dorm account that do transaction offline and online that needs a dollar account to run dere business.... So why will dey close Dom account because some people are saving in dollars maybe you should tell CBN to also close people Naira account since people also save in Naira.... |
Okoroawusa:Lol wetin 14cedis wan buy for a distance of Ketu to Ojota it will cost you 15 cedis by bike in Accra while Bus start from 5cedis for that distance... Petrol sells from 17 cedis upward.... |
FromZeroToHero:That 14 you're seeing is like 850 in Naira.... Cause no bank will sell you cedis with Naira at hand you've to buy from black market rate... all those Google exchange rate are not realistic... Dere dollar is at 14 presently but if you wan use Naira buy the quantity of that Cedis you will be spending up to 850... |
FromZeroToHero:Lol you people sabi du calculations of what u don't know.... A single self contain in Accra a month starts from 1k Ghs... And taking a bike starts from 15cedis in Accra... Carry ur sef enta the nearest bus relocate to Ghana nobody go tell u before u run bak herr... |
lol just like SA complaining dey didn't qualify for World Cup or Italy not qualifying.... Apart from our boys always doing like big boy on the field is football Moi Moi that u think u can be wining with mouth... Even during Keshi time wey we no believe say we fit win anything cos we ar always using calculator in oda to qualify football is un predictable.... No be wetin u fit use mouth play... |
lol Just like you approaching someone and saying hello bros I'm not here to beg for money but please shey I see like 500 for dere... |
lol Buhari wey fit just dey see am for Newspaper the 2nd day.... |
Dem wan go sell for Neighboring countries as he cost for dere... |
lol no be all power you get through politics some can be purchased with money.... |
lol shey light dey to charge the line make we no lata dey hear the number is switched off... |
lol wahala mayb na Inside Newspaper Buhari sef read am the following day.m. |
wahala no too much for Abuja people like this if person Fart sef dem fit think say na Bomb make dem start to panic.... |
lol we no even know what to believe in this country again ![]() |
lol so in one word Adam don reincarnate he come chang him name to Vin Diesel ![]() Maybe na Jason Stathman b Cain while The Rock Abel ![]() When dem wan sketch Pharoah I sure say na Buhari pishure he go show ![]() |
lol so na Ooni signee be this na him be dere Coach |
lol I think say election is been run on not giving shi shi |
lol Wahala no too much laik diz for Lagos... Na why we dey always talk say no opposition dey for Lagos cos all the opposition are always acting confused..... And dey get compromised easily... |
Since the day dem announce the new note Dollar jus dey go up any aw join.... |
lol I remember den wey I go my friend side I no know say Pure Coco dey naso I see am Pour werey for cup buy beta big bread my friend no dey around.... As i dip my bread inside tea na so the werey bitter for mouth people wey dey tak all this thing dey try..... |
lol help bawo na we help u put ur thing inside ni ![]() When you dey carry ur sef go where u no know wu u call... Oga locate the nearest hospital to get the help you seek for.... |
lol Maybe Kanye too go follow colet him akant bak.... |
he go be.... Doz Bureau the change go soon turn this to business dem go soon dey buy old currency and selling new one at high rate... |
Whether na Monopoly or looted funds at least Dangote go rescue alot of people..... The white goes to another man land to loot for his country while black loot his country and take the loot to white man's land.... At least we are having someone looting or ripping the system, whatever and spending it in his country..... |
Make dem kill dem make dem no go choke prison.... |
eh eh..... 103 bank account he dey sell account number |
Good.... Make we start to get multiple rate na him remain laik this... |
derecho:Wetin be the work of foreign minister Sef he jus dey colet salary.... You people will always hide your own and start castigating others.... |
lol rest.. |
ok |
orion7:You also talk like a fool if the country doesn't want you then try another country must you go to another man's land to Slave.... Cause if you're not a slave you will never be worried abt dem denying you a Visa... This same you people are complaining abt Niger republic people coming to commit crime so if the Govt of Nigeria wakes up and ban dem is it not for our good.... So Dubai Govt protecting is citizens from cultist and youth from the so called Nigeria misbehaving in dere country You're crying.... |
orion7:You want to have an healthy conversation you will never call me a slave respect is reciprocal..... so you can't take what you dish out.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 261 262 263 264 265 266 267 268 269 (of 580 pages)