₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,785 members, 8,513,682 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:21 AM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 580 pages)

Fashion › Re: What Can I Apply On My Hair To Make It Grow Faster? (Pics) by inoki247:
Acid shocked sad sad shocked

U wey no see money buy Onion to dey put for hair abg aw u wan tak get money for maintenance to maintain the long hair or dem tell u say na only water u go dey pour for the hair....


People jus like wahala sha...
Health › Re: Medical Brain Drain In Zimbabwe: Government Blocks UK-Bound Nurses (Video) by inoki247: 9:17am On Oct 20, 2022
Gokoyer1401:
Well, this is our neighbor situation for instance.
Africa is a dark continent indeed.

https://www.thecable.ng/report-ghanas-cedi-now-worlds-worst-performing-currency-against-us-dollar/amp
No even go near doz ones between day before yesterday and yesterday almost 100naira don jump enter dere money...


Doz one are having dere economy in shambles.....


I be think say dem Buhari worst buh as I dey see some country right now omo dem Buhari dey try....
Politics › Re: 2023: Adeleke Pledges To Deliver Osun For Atiku by inoki247: 8:51am On Oct 20, 2022
Deliver people of Osun first leave 2023 mata.....


I see some clueless Governors talking abt 2023 and if u ask dem wetin the state wey dem dey rule benefits from dem dey will av nothing to say and dem dey put mouth for 2023 mata...
Health › Re: Medical Brain Drain In Zimbabwe: Government Blocks UK-Bound Nurses (Video) by inoki247:
I sha know no be only Nigeria dey go through all diz Jargons u will get to some Africa countries u will feel like so Nigeria still get hope....

Imagine having smaller populations he still hard for u to rule dem and du something of benefits for dem...


Africans no get Leader na Ladder we get de are just climbing us to loot every corner....


See now the leaders are making dere Citizens to goan join Modern Day Slavery all because derr comfort zone isn't conducive for dem....
Celebrities › Re: Asa Didn’t Reach Out Before Slamming N300m Suit On Me – Joeboy by inoki247: 6:55am On Oct 20, 2022
Then reach out to her she fit reason with u...
Politics › Re: Constitution Review: 25 States Demand State-Police by inoki247: 6:46am On Oct 20, 2022
How many years dem wan use drag this constitution review mata sef....
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Oshoala Scores A Brace And Provides 2 Assists As Barcelona Defeats Benfica 9-0 by inoki247: 6:09am On Oct 20, 2022
lol Woman league always scoring goal like say na PawPaw....

Until u put dem for ur ticket d goal will disappear.....
Politics › Re: Peter Obi: The Hypocrisy Of "Go And Verify" by inoki247: 5:41am On Oct 20, 2022
Peacemaker5128:
Another Peter Obi supporter
Lol na this dere bridge wey dem dey build I no understand is Gumi a Brick Layer or Julius Berger wey wan build bridge from Kaduna go meet Bandits for inside bush.....

They're just hypocrites once u point out dere 2 face type of life dey start telling you..

You're a tribalist, Ehn dere lord is giving you hypertension, ehn why did u want to die on Obi matter I tot u people say is strucureless,
ehn why so much hate on Obi ...


Buh wen you're doing it to odas isn't hate na love you don't want to be payback in what you dish out...
Politics › Re: APC Releases Revised Presidential Campaign Council List by inoki247: 5:31am On Oct 20, 2022
Why e come dark una dey put filter for documents again....
Family › Re: Help My Tribal Brother Has 8 Kids And The Wife Is Heavily Pregnant. by inoki247: 10:06pm On Oct 19, 2022
mad oh....

Calm down na Football team he wan form....


Buh people dey try oh as we dey complain abt the economy reach people still dey give dere wife belle any aw where dem dey see the Liver.....


Na why I say I don't think we Nigerians are really suffering person wey dey UK wey dey work like Jarkie to pay rent and bills no go ever try this jargons.....
Business › Re: Apprentice Wins N16m Sports Bet In Alaba Market, His Boss Orders by inoki247: 10:00pm On Oct 19, 2022
lol
Politics › Re: Fmr. Kenya President Uhuru Kenyatta Takes A Subtle Dig At Bola Ahmed Tinubu. by inoki247: 10:00pm On Oct 19, 2022
BiafraAburi:
The terrorist APC government that was brought about by Tinubu created the imaginary failure in Benue state. Use your brain, it's made for thinking.
I think your brain don block is Benue seeing terrorism more than Borno keep using insecurity to hide ur failures.....

Even hope of imo wey dey useless too he no see something du For imo people wey Buhari come commission..

Just put Ortom in same group with Yahya infact Yahya even better pass him....
Politics › Re: Fmr. Kenya President Uhuru Kenyatta Takes A Subtle Dig At Bola Ahmed Tinubu. by inoki247: 7:41pm On Oct 19, 2022
drlateef:
Do you not feel ashamed? When you talk of competence, can anyone between Atiku and Obi match Tinubu in terms of competence? Do you even think before you talk?
The guy's from Benue oh and his not concerned about the Failure dey av in Benue.....


Or na only President go du all the magic....
Politics › Re: Ortom: PDP Is Stopping Me From Working For Peter Obi by inoki247: 6:49pm On Oct 19, 2022
Doracity82:
But if he supports Tinubu now, he will be a nice guy
is none of my business if he supports Tinubu buh Benue people needs him more than the 2023 wey he dey pursue he jus wan remain useless like Yahya Bello...
Crime › Re: Video From The Clash At Alaba International Market (Pictures) by inoki247: 5:22pm On Oct 19, 2022
when you see say fight wan happen always carry ur two leg and run buh people na aw to Du video recording dem go dey rush to du....

Without safe guarding dere life....
Politics › Re: Ortom: PDP Is Stopping Me From Working For Peter Obi by inoki247: 5:08pm On Oct 19, 2022
Lol says a Failure.....


I no know wetin Benue people even benefits from this guy....

I no sure say ordinary borehole he dig for Benue people or gutter...
Politics › Re: UPDATE: Mayhem At Alaba Int Market; Hoodlums, Traders In Bloody Clash (videos) by inoki247: 5:02pm On Oct 19, 2022
People collecting in no man's land....


Wu win shocked shocked


Wetin concern Transport officials with market levies collection again....


I no even understand that Lagos again oh....
Business › Re: "Tribapay Dollar Card Is The Cheapest And Best At N705/$1" by inoki247: 4:51pm On Oct 19, 2022
Card wey I don use before na charges go kill u people
Foreign Affairs › Re: Sergei Surovikin, Russia War Commander Admits Kherson Situation ‘Very Difficult’ by inoki247: 12:27pm On Oct 19, 2022
War na 50/50 now General u think say War na Jollof rice weh u go dey chop any aw the 2 team mus colet....
Politics › Re: What Does It Mean For Nigerians, As China Open Police Stations In Nigeria? by inoki247: 9:47am On Oct 19, 2022
Thermodynamics:
You nor get sense, foreigners de try take over your country because of that Aboki for Aso rock when suppose to de sell suya for street, you are here taking it as a joke.
which foreigner dey tak over don't let bitterness kill u....


Are dey only in Nigeria or Africa....


they're trying to protect dere citizens or na dem say mak ur own government no fit protect u outside ur country....

check any country chart na China dey migrate pass so the Government av the right to protect his Citizens....
Politics › Re: Zainab Ahmed: More Taxes, Blocking Revenue Leakages Will Reduce Nigeria’s Debt by inoki247: 7:00am On Oct 19, 2022
lol you don block the flood wey dey affect the country first....
Politics › Re: What Does It Mean For Nigerians, As China Open Police Stations In Nigeria? by inoki247: 6:56am On Oct 19, 2022
Olasyke:
Y'all think the Chinese give a Bleep about us.
You think the same way your government don't give a fvck abt u that's how Chinese will be irresponsible towards dere citizens..


they've the right to protect dere citizens if you've a useless Govt that's your own cup of tea the police station is for dere citizens....


They're not only in Nigeria or Africa alone you can use Google to cure yourself from hate...

With all our Japa Noise na Chinese people dey leave dere country pass check any country chart and see which immigrant full am so dey av the right to protect dem...
Politics › Re: What Does It Mean For Nigerians, As China Open Police Stations In Nigeria? by inoki247: 6:28am On Oct 19, 2022
Olasyke:
Loll, Chinese people would be the worst. They'll shoot you Infront of a thousand cameras and nothing would happen because of skin color politics and leverage.
You people are blinded by hate how many times have dey shoot black in dere country....


And the police station is even for dere citizens at least dere citizens av where to run to for complaint or any other thing without any language barrier....
Politics › Re: What Does It Mean For Nigerians, As China Open Police Stations In Nigeria? by inoki247: 10:54pm On Oct 18, 2022
Lol we are tired of Nigeria police before and dere harrassment...


So make we try Chinese Police he fit work for us we need a country free of harrassment shocked shocked shocked
Politics › Re: Jandor In Severe Pain Over Wike’s Endorsement Of Sanwo-Olu - Lagos APC by inoki247: 10:50pm On Oct 18, 2022
JAMO84:
Honestly, Jandor and Funke Akindele are more of a comic relief than Lagos governorship Candidates.


Meanwhile, I have been in Badagry since yesterday and I haven't seen a single poster with Peter Obi's face on it. Peter Obi has only one job in this election, reduce Atiku's votes to pave way for the Jagaban.
Dem no dey give shi shi dey don't av money to pay LASAA na only to come online and cry dem get.....
Politics › Re: Jandor In Severe Pain Over Wike’s Endorsement Of Sanwo-Olu - Lagos APC by inoki247: 10:48pm On Oct 18, 2022
Lol make Jamdoor buy Pandol Xtra....


If Jandoor see 50k he try the way him beating go come he go be like wu go steal cable for inside Transformer...
Politics › Re: Osun’s Christian-christian Ticket, Apc's Muslim-muslim Ticket, And Religion In Y by inoki247: 10:38pm On Oct 18, 2022
duro4chang:
During the time of Oyinlola his deputy was also a Christian. The way I see it religion is not so important but competency among Yoruba. But the way it is being used now anything can happen.
Lol nothing can happen you can't use religion to break us....

If you're from the west and you're a Muslim and carry bomb and head straight to the church there's no way around it u will surely kill a member from ur family....

There's no way you can use the religion intolerance to enter us cos alot of married couple are doin different religion without no issue...

The only place where religion count is Ilorin and doz one don say dem don follow North go....


If na about religion As Tinubu finish him tenure people will protest that the next Governor mus be Christian buh wu get time after Tinubu it was Fashola after a Muslim don already spend 8years....
Politics › Re: Osun’s Christian-christian Ticket, Apc's Muslim-muslim Ticket, And Religion In Y by inoki247: 10:28pm On Oct 18, 2022
Most of dem wey we dey shout Christian Christian muslim Muslim still Jam for ogboni meeting....

Wu Cares abt religion in SW when we all sit down together and still do family meeting together...


We even go as far as Visiting the one that're Muslim to eat meat on Salah day and on Xmas the muslims also visit the Christian....


You people that can't tolerate ursef cause of religion can keep killing ursef....
Politics › Re: We Will Make Sanwo-Olu Jobless, Lagos PDP Tells Wike by inoki247: 9:10pm On Oct 18, 2022
Jostoman:
na mouth people like you get because you people said more than this against Adeleke but e go shock you and your Lagos landlord next year.
Find where u see me putting mouth in Osun business I only put mouth for Wetin I know.....



if he sure for ur Jandor just goan sell ur Family house and use it to bet on his head....


I no go talk pass dat since he too sure for una...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 580 pages)