Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 271 272 273 274 (of 580 pages)
They don't care about Anambra Youth life.... |
lol Yeye bank na so so debit dem dey debit the 2k wey I leave for the account since January... Mak dm sha no sell my 2k join... |
lol Mak dem check hotels around abi the boy don go use the money lodge ![]() Or he don go use am carry Goal Goal.... Buh this Bayelsa people no dey try oh which one be Solomon UK as name again.... |
begoniaa:The same way Flood dey carry your family for ur region.... |
For the first time Bayelsa People Governor show for news since wen the flood don start I think say he don forget say he dey rule the state... |
begoniaa:Why're you crying abg carry ur cry go the next flood... Na all the candidates dem don post dere doctored video for Propaganda even some dere pictures nd dere supporters no dey cry like you guys..... Must you guys cry about everything if something is fake all you will do is to debunk it not crying around..... Where in the world do u see election not been run on Propaganda even in US dey du dat..... Buh u people will be crying up nd down cry under people's comments.... |
Qtrpst4:Lol have you been to all schools in SE... if you go to most schools in doz remote area you will always see this type of practice.... |
Easy5265:Lol if u still Japa if u die dere when u wan come bak alive na Nigeria u go still come cos na ur country of birth and origin be that u no fit cheat the system..... |
They're still waiting for Dangote na him go help dem fix everything for the state... |
Tinubuagbado:imbe lik your Papa abi... |
Bontafa:Carry your cry go the nearest flood... |
People go soon avoid this thread or call am Doctored... Our 2 face brothers |
Wizzzzmike:Lol try am fess nobody go tell u it will end in tears u people will jus go Google and be searching abt country Just buy Cedis this week and ask how much they convert back to Naira and wait till next week you go see say d money go don lose up to 2 to 3percent value... |
lol |
lol so na from America she dey cry wu go come cry from Russia like this . |
I ask a question in the other thread where dey ar showing us pictures of him inside the flood.... I asked between someone that give out 1billion Naira for Relief material and someone that showed up physically without relief to the community who's more responsible na attack him supporters dey attack... Dem no fit answer simple question... What step did he tak did he start packing the drainages and constructing more drainage in his state or na only the picture the people of Anambra benefits from him.... |
Oga goan rest abg with your 2 face character.... Eye service.... |
30years later he still come America why he no come like Nigeria or Sudan at least taste other countries |
Skty:Why're you crying about my comment I av the right to quote where something similar happens i didn't even mention Abia cause nothing similar happen... So make your own comment and mention where things similar also happen at least to show you're not a 2 face type of man.... Or me mentioning Anambra means I'm talking to all igbos... Something similar happen their so I av the right to speak that they also need justice dere or is life of people in Anambra not useful..... |
MasterJayJay:Why you dey cry wu colet ur biscuits... |
Lashist:He ran away you guy's are hypocrites you're only concerned about Lagos u think Govt that locate Kanu in Kenya won't locate the Nwafor guy buh since you guys are cool with it nd will always defend your own you will not protest and tell the Govt to find the killer... |
if u know say he too sure for u sell ur Family house and ur property and put am on the 5odds.... And wait for the magic since dem say someone av all the state in the bag.... |
EmmyDJourno:So I have no right to talk about people killed in Anambra since dere life no matters.... I bring out the hypocritical behavior of you people if truly we are not playing politics in Nigeria as the Lagos dead youth deserves remembrance is the same way every state that's every experience mass police brutality should also du remembrance for dere people.... Buh as be say na only Lagos youth life matters others don't deserve remembrance let's just focus on Lagos... |
EmmyDJourno:You wey no be fool keep defending murderers in ur region... Since Lagosians life are more important than people of Anambra..... Hypocrites... They will come online and cry abt things while dere own people are playing politics with dere life..... |
WibusJaga:omo this guy wey dey diz pishure no go ever reach that toll gate again if he remembers aw he had to run that day.... |
Emyogalanya:You see the problem abt u Guys a guy from your region killed your youth you're cool with it without seeking for justice till today... The Lagos own shey dem still no dey put the anarchy for IPoB head..... If truly you guy's are not hypocrites you will make sure you protest till Govt finds him if Govt can go all the way from Nigeria to find Kanu u think dey won't find him buh since you guys are cool with the atrocities he committed and also trying to protect your own at the same time you will look for excuse.... |
Mourners no dey for Anambra Youth dumped in the rivers or na only Lagos people life matters.... If truly we love each other in this country and not doing something's for Politics anywhere Police brutality And military killing happens dere should be a day to mourn dem not just focusing on one state.... Dem no dey protest in that Anambra that the Govt should find the Nwafor Sars guy till today I guess the citizen are cool with it.... |
emmanuelbrown26:You see the problem abt u guys simple question what did he do for the people in that community apart from taking pictures..... You're quoting me with jargons is like you've decided to av a wasted future without results.. |
Nigeria problem everybody don turn Geography teacher..... Rain dey fall everyday nd u expect the ground not be tired of drinking.... or Maybe the Govt too dey find scope not build any dam if the problem dey come from dere in other to be cashing out yearly..... |
This what people don't get if people can be hired for Protest, Campaign what gave you the impression same people won't sell dere Vote... Dere vote will be hired that day also.... Na why I dey look all dis pikin wey dey use emotion follow election..... |
Electricity no dey tak any ![]() Or we don finally agree say we are allergic to 247 electricity.. |
So what're the relief material he gave to dem.... Any money disbursed to the victim... Abi na to just go dere go take pishure inside the river he go du.... What're the steps he took in his own power at least dere are some little things you du without waiting for FG, like clearing drainages in the states and constructing more drainages... If we ask now between wu approved 1billion for relief material to flood Victim and the one that only came to pishure who's more responsible dey will dodge and start giving alot of Shalaye..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 271 272 273 274 (of 580 pages)
Why are you on this thread tagging Obidients criers if you oh-so-don't care and are not bothered? Na lie ni? Did ww.wihy not post a fake video yesterday? Does pointing that out and defending Obi makes it any less of a lie? So why are you making it seem like it's a baseless cry, lol?
.