Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 268 269 270 271 272 273 274 275 276 (of 580 pages)
Jostoman:Lol when you're done with your dream let us know Jandor wey neva sure say he go see ordinary 50k the way Sanwo olu go beat him u go think say na him come thief the Cable wey dey d Transformer for ur street.... |
phorget:No be even abt the job there's nothing u can du to convince doz market women he go be lik say dem use jazz for dem..... That meeting which APC organize every week non stop for 4 years even wen election no dey..... Not like PDP or any other opposition that when election finish dey scatter dey come bak when's election time again... |
phorget:I guess you don't know anything abt Lagos.... He go hard for opposition to break that structure even with Federal might unless say God put hand... No state dey run that type of structure for this Nigeria na why he hard for opposition to win... |
2022 making sure he deals with everyone world wide some dey colet bomb.. Breakfast circulating Some dere economy is in shambles while some na natural disasters.... How the much hype Covid year aw we survive am I no still understand till now and worst part someone was even having more money pass now wey restrictions no dey again..... |
Lol when you're done with your jargons speech let us know..... The worst part be say no opposition wey dey come out for Lagos wey neva work with Tinubu..... So you're free to deceive the gullible... |
People wey be say in real life dem no born dem well to reason u any how...... All this uncouth children dey av neva for once called out dere son wey be Minister of Foreign affairs..... Can we just say the Minister of Foreign affairs is useless and clueless or dey ar scared to call him out..... If Ezekwesili isn't biased why she no tag the fool that disrespect her and tell him how to engage people constructively online instead of disrespecting dem... |
lol |
buksarki:if you're not stupid to stupor did Abike call the foolish guy name when she dey give update.... You can see you're stupid you making it sound like Abike was the first person to abuse the fool.... If you people are not hypocrites and you're not frustrated if anything happens outside you should be bold enough to call your son or should we say his useless since you guys are not bold enough to call him out... or you're just an hypocrites.... |
This people are hypocrites the minister for foreign affairs na From dere region for once dey av neva called the man out... Buh once you're from another tribe dey go online and start bullying other's..... You will go online and dish out what you can't take and when the person replies u start crying up nd down like baby..... Trump on Twitter if you bully him he go reply u he no care wether he be President den... You people shuld stop dishing out what you can't take later u will be crying up nd down that other tribe hates u.... |
if this one die she go still dey owe the country some jail term sef.. |
This people are hypocrites the minister for foreign affairs na From dere region for once dey av neva called the man out... Buh once you're from another tribe dey go online and start bullying other's..... You will go online and dish out what you can't take and when the person replies u start crying up nd down like baby..... Trump on Twitter if you bully him he go reply u he no care wether he be President den... You people shuld stop dishing out what you can't take later u will be crying up nd down that other tribe hates u.... |
Ire oh... We meuvee 2022 year wey hard pass Covid year... |
lol and Bua for reconsider buh with the way the Governor drag Dangote like Generator using him to gain attention baba no wan near Kogi... We tell people that stupid attitude will pursue investors.... And some people wey no understand aw things work dey shout monopoly up nd down... Like a state Government can't approach the court of Law to posses is possession.. Na dem dey use style beg and force investors now.... Dem say dem no want ur land go chop am..... Bua Just told dem the truth dere are no Good road and security before dem turn Bua to Dangote wey dem dey expect road from him and hospital...... |
Cyynthia:Lol who's now defending the Chritians dying in SE... |
lol with all dere mad Extra charges.... Them go dey advertise up nd down dem no go tell u abt dere charges now until u enta finish... |
lol Ewo tun ni COLDSTONE bayii abi COLESLAW |
toxtimmy:Lol how's it a shame on the Government that i went to another country to open a branch of my business in other country.. I went there to expand and enjoy something different we also see Americans coming to Nigeria to invest so what's the fuse... Na wu go dere go find job u go call economy immigrant I'm doing well at home and I feel like I need more so how's that Nigeria Govt fault... |
toxtimmy:Theyre not doing me any favor cause I pay Tax to dere system no b say na free and all the billing dey gave me for me to be able to do business I paid them in full.... And how many times do I go to the country in a year and I still pay all my taxes in full... so they're not doing me any favor cause na me come invest in dere country nd still paying tax..... What I know is if u believe Ghana is better than Nigeria Go Yaba tomorrow and relocate Asap and believe on the link you read on the internet... Nigeria still treats me better than the Ghana wey u dey cry say he dey help my life cos Naija no dey tax me all the kain Jargons wey Ghana dey tax me... I just have to pay cause I have no option... So Ghana no dey du me any favor na me dey du dem favor.... |
toxtimmy:Lol I will refuse it... I have Ghana Permit I du renew on my Passport every year so stop thinking I'm someone that just go to Google nd search abt a country..... Na country wey I dey experience wella... My friend earn 3000Ghc as Government workers is rent is 1000Ghc monthly if u see the guy life person no fit dey earn like 200k or 250k for Naija mak him life no get small meaning.... So no be me u go tell about Ghana na country wey I dey du business for dere wella nd I know wat I'm saying Nigeria is better than Ghana..... Go deer first and stop thinking one link is a reality mak u experience the good economy since you believe so much the country is doing well than Nigeria.... Ghana wey go turn Nigeria Millionaire to poor man naw naw wen Bill's and doing dere documentation locate u.... And the europe wey u dey use as yardstick so far we in Nigeria can afford the simple basic amenities nd we still get something at cheap rate den we ar doing better than them.... What's the essence of good economy when the people are suffering they can't pay dere Bill's or afford basic amenities.... A food for thought for you can people in UK, Germany, Europe do sit at home on Monday or go lock dere shops on Monday to go to rally and not affect the life of the citizen.... Ordinary say u no go work for one day in UK, Germany it will tell on ur rent and bills buh in Nigeria we can decide not to go to work nd we go still chop... |
Starzo:Me I'm just trying to inflate it so people no go talk jargons u know say price differs in some states.... |
He will soon be back na program he go for..... |
Nigeria Mata just dey somehow na why I make sure say I get one nylon wey I tie all my documents if I'm traveling Next week I go dey check that nylon everyday i no wan hear story that Touches..... Na that Covid card i cherish pass cos i no fit pay 50k or so for any test... |
lol |
Obidient4life3:Carry your cry comot for here since you can't appreciate the country for once no mata aw bad the country is we are still better than some people.... |
Obidient4life3:I know you're blinded by hate so you prefer taking bike for 1k to a distance wey no pass 5min to 10min distance.... Whereas in Nigeria that distance won't cost you more than 100naira to 200naira.... With 2k Naira you can still survive and rough it how many people in that same Ghana dey make ordinary 1k Ghs monthly.... You people will just go to Google and start getting jargons results and start translating that to real life experience.... Go Ghana first and experience the economy yourself... so like this now as Naira high pass Korean currency that means Nigerians life is better... |
toxtimmy:this are correct buh we are talking abt economy here and which currency is stronger not all what you listed.... When we get to that bridge we go talk abt that..... Buh someone with 2k in Nigeria will survive beta with his 2k than someone with 30 cedis.... What's the price of there fuel, what's there electricity tariff.... We are talking about economy for now is easy to survive in Nigeria than Ghana... the only currency I can boast of is Cefa which refuse to climb 700 cefa for long now.... imagine using 10 cedis to enter a bike from Ikorodu to Garage to Agric. That's like 800naira where on norms sef if things no gel u waka am... we neva even talk about 30cl coke dey sell for 5cedis+ that's like 400naira and we still buy Coke in Nigeria 35cl from 100 to 150 and 50cl like 170 to 200... |
Obi don Carry him supporters go where dem no know.... Buh as usual dey will hide dere hypocrisy..... I'm sure if na one of the 2 other candidates dem go don set the social media on fire... They're already telling us his building bridges and if u ask dem which type of bridge oh dem no go talk.... Maybe he wants to build bridge through Gumi Wey go start from Kaduna enta the forest go meet Bandits since Gumi is now Julius Berger... |
We are been marginalize by the Government in the West when dem go dey giv us our own Monday Public holiday...... We need to protest we can't take it any longer |
mod9:Lol is stronger have you ever spend the money in real life we are not talking about Google here.... Na currency wey I dey spend wella..... So in one words Naira is stronger than South Korean currency so Nigeria is better than South Korea ![]() Just pack go Ghana go enjoy the strong currency please... infact when you get to Ghana you can buy a plot of land and a brand new car and full tank of petrol for 20cedis... |
babaolofin:Before I can argue with you about Ghana and convince me I will ask you some questions..... If you no fit answer dem den you're a joker goan experience the country economically first and come back.. 1. Have you try to get there papers and know the cost and how much... 2. have you try to do business in Ghana before and also know the cost of doing company registration as a foreigner alone.... 3. and shey u don buy fuel for Ghana before... 4. shey u don spend the Cedis gan gan wey we dey talk.... at least if you can answer this I know you've experience Ghana den me nd u can argue... |
babaolofin:If we are to use dere analysis Nigeria is better than South Korea since Naira is bigger than South Korea currency..... Me no dey argue with anyone if u say life easy dere abg dey go.... No be me go stop you from enjoying the easy life u be adult na u go learn ursef.... |
Iriruaga100:Bro u no fit lecture this kids dey av neva spend the currency for once na Google dem du use.... They go to Google and type how much is Naira to Cedis whereas in real life you can never get that rate wu wan sell am for u..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 268 269 270 271 272 273 274 275 276 (of 580 pages)
