Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 269 270 271 272 273 274 275 276 277 (of 580 pages)
Iriruaga100:Bro u don't need to convince this people or lecture them a Liter of Petrol is at 12.7 right now people in Accra are taking bike for short trip for as much as 10 cedis imagine going from Ikorodu to Agric Bus stop make dem dey charge u 1k.... And where du u want to see Cedis exchange for 25GHS u wan go rob CBN you will be buying your cedis from black market maybe at 16 right now that's if you've luck wetin u wan use 16cedis buy.... He no even buy Semo 1kg wey be 20 cedis.... The money I can say rugged now na Cefa and you will see most Ghanaian going to Togo to buy things..... Cefa wey worst towards Cedis before now na him dey beat cedis blue black and derr dollar no gri jump any aw... |
lol omo aw many Governor PDP wan get for Ogun state..... Re election don sure for that failure Dapo be that oh like this he no get opponent... Imagine same issue dey av during the last election still repeating wen will Ogun state PDP get it right at least mak dem gri for dem sef.... |
lol I feel like Nigerians are not hungry people that can go to campaign ground on Monday and abandon dere work.... Who fit du that kain thing for UK wey he no go tell for him house rent and bill..... |
owobokiri:Ok goan take over MTN and make it Useless like NITEL wetin d Government don manage wey dem succeed.... Just say u want to turn MTN network to snail Network like Glo.... Na u people go complain abt Dangote abt been monopolistic foreigner still come invest and doing well u still dey accuse dem of another thing..... I'm sure if MTN was owned by one of ur tribe men u will not be saying this... |
lol I know say na all doz Monkey post match he go be that thing sabi cos fight especially if una Put money.... He go be like say na war una dey fight..... |
They're all useless like dere Debit card wey no fit buy something from international market pass local market..... You see that UBA dey need to seize that bank license dey are too useless na dem dere card go fail online and dey will tell you to wait for 2weeks in other to get ur money back.... UBA no be bank wey dem build for Life and death matter the person go die if na UBA him treatment money dey..... |
owobokiri:Lol this your type of yarn go dey pursue investors... So if someone from the North is killed in SW or SE so the best advice you will giv the state Government in North is to take over Southerner Company's in the North... No be MTN send them to be killing in SA so why pass the blame on an innocent man.... |
Doz fool don start again Inflation don dey hit dem dey ar looking for way to go anoda Looting spree |
LeoDeKing:I will not even argue with the person pack go the Ghana first when you get to Accra nd dey tell u just a room self contain is 850Ghs per month.... And doz fools once dey see you're foreigners dey start billing u in Dollars all the Documentation I did in that country dey took dollars from me for once dem no take cedis from me.... Dem no even look say na West Africa I come from say we carry same Ecowas passport... |
Anytime people say Ghana is better than Nigeria I feel like giving the person a dirty slap..... As at Today derr petrol is selling at 12.74 almost 900... And you say Nigeria worst d way dere Dollar dey jump sef I no understand na per minute.... No be rate wey u buy dollar for morning u go buy am for night which kain Inflation be that..... Wetin still sell for 11.95 this morning right now is selling at 12.47 which kain Inflation b dat... I believe Africa is cursed with bad leaders na only to dey speak accent dat Ghana president sabi... At least Nigeria can still lie say na Over population buh what abt all this small countries... apart from Cefa wey dey du strong head wey no gri crash buh see Cedis na him worst pass right now.. |
You wey no run sharia in ur region u ar always hiding under the table every Monday in ur region in other to capture UGM with ur camera phone doing action film..... The question should be are Nigerians ready for Monday sit at home.... |
MaliCampus:Mad oh.... Same you people that always call him terrorist is God not wonderful..... Bunch of hypocrites..... |
MaliCampus:Like Obi isn't a thief he just finish meeting with a terrorist in Kaduna... U no go take your country from terrorist also.... |
Jennifer663:So you will force your workers to vote someone.... So in one word if they're not willing to vote him you will sack dem you people ar just intolerance... I'm sure if your husband or boyfriend is voting another person na poison you go give him..... |
Na only social media I dey see dere Hero Beer I neva jam m for any state in SW... so In one words the beer is only useful to the people in SE... |
Lol na Jetlee dey campaign which one be sword again dem wan fight kungfu... If no b uselessness aw will someone be going to campaign on Monday wey person suppose dey work or dey one corner dey reason him life... |
Na the wife dey pick call while the husband dey build format.. |
Themandator:Why're you crying you drag other candidates buh you guy's ar always pained wen others du same.... You guys can't take half of what u dish out.... |
elderbros:How many people come dey see the tear leather acquire oh.... And with the tear leather sef u can still test it within the premises and check the button and features to know which one your shuld go for..... |
elderbros:Lol na where u dey buy ur own brand new car from..... You've the right to check it out.... Dem no say make u drive am From Ikorodu go Ajah.... |
no.... Can you pay for a car without testing.... Union wey go last go last wether sex before marriage or after marriage.... |
Na the flood area dey suffer m pass... Even if the Govt open border right now mak dem pack rice enta the country the Naira don useless.... |
Trek.... Just say u no wan resume again the strike sweet u people like Jollof rice... Student neva resume na Exam be the first thing wey u dey call..... |
Evacuate go where Bush ![]() Or evacuate go Aso Rock... |
Some people will still come and cry here and tell us about Dangote monopoly.. The other people wey no get monopoly derr Cement cost pass Dangote own shey na Bua ni.... I know say Yahaya no get case na Noise he jus dey make if he get case he go don approach the court... Even Wike no fit seek that kind of attention he will still approach court first nd get judgement.... if he wins the case na the case he go use counter the FG buh if he no win he go study the case again for loopholes.... Buh an attention seeker like Yahaya just choose to display his stupidity..... |
The breakfast circulating Kidnapper or terrorist no dey ask for party before u colet.... No Politicians fit waka any aw for dat side wey no go colet... |
tuborme:You like crying alot dere are some words u type the bot will ban u dem program m say mak people no use the word if na Mod ban u it will be indicated..... Buh ur bitterness only makes u believe you're the only right one u people will not listen to correction... Before if u type cryptocurrencyyy the Bot will ban u dere are alot of words that will get u ban..... Buh ur hatred and bitterness will always blind u.... Type that word wey get u ban again the Bot will ban u again... You think say if na mod ban u na 24hrs u go colet doz one dey dish out 1 week some sef months.... You cry about the site bitterly everyday aw u ar been maltreated and you guys been marginalized and still you guys refuse to Leave.... NL no b Nigeria wey no allow u guys leave for Biafra Seun isn't stopping anybody from leaving the site so why the 247 tears like say dem tie ur destiny put for NL.... |
effort1:Lol the atrocities wey Amotekun don commit I'm sure Ebube agu go don commit times 100 of it..... You people love killing ursef like bush meat enjoy your killing spree.... |
tegrianonigltd:You sha dey SS join SE na u people the real Unity beggar u wan go u still dey find means to grab SS land grabbers..... |
effort1:Lol we are not daft like your people even if dey are given Gun we no fit experience the kind of stupidity ur people are passing to u.... |
effort1:But our own version are not killing us goan deal with ur killers and stop blaming imaginary DSS... Enjoy your Monday sit at home.... |
I neva see one goat like this use the E Naira even the MTN Momo wey jus start people don dey use m..... Buh people no wan trust anything coming from the Govt.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 269 270 271 272 273 274 275 276 277 (of 580 pages)