₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,786 members, 8,513,683 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:23 AM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 580 pages)

Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 6:27am On Oct 17, 2022
effort1:
Hope Yoruba Nation agitators will not way lay Tinubu and prevent him from showing up?
At least Yoruba Nation agitators are not turning we the citizens to prisoners in our own land or telling us not to go out on Monday....

Just goan hide under the table as always today's Monday.....
Politics › Re: Only A Mad Man Will Vote APC Again by inoki247: 6:21am On Oct 17, 2022
Buh Obi still takes advice from mad man to show you ur lord sef cherish mad man pass u wey dey come rant online.....


So far the mad man get PVC INEC go allow him vote the mad man will use his vote cancel ur sane vote.....

All this time wey u dey use cry online u suppose use am face ur life buh u ar waiting for one magician in 2023...
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 6:20am On Oct 17, 2022
godwinkessi:
You’re the only one crying ooo
Lol lie say u no dey under the table like this u wey no fit go outside today dey talk say person dey cry.....


Who's crying between me and u I av my freedom na u no get freedom...
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 6:18am On Oct 17, 2022
tegrianonigltd:
South East and my south south are the pillars holding Nigeria, why the so called north no want restructuring, they feed fat from the wealth of south south and south East. Who do commerce pass south easterners?? And the oil from the south south
Keep chest beating if you colet ur Biafra ur people will still stay in other region cos nothing dey ur region wey dem wan use mak money....


Nothing dey ur SE when revenue no dey come na why Soludo dey Tax Funeral.....


when he see say na the only way he can generate tax in Anambra ur people only go to SE for funeral nd build house wey dem fit stay anytime dey go Village...
Politics › Re: Nairaland Banned Me For Posting This! Seun, Check Your Site by inoki247: 6:08am On Oct 17, 2022
You people just like crying over everything you can see for ursef na NL bot ban u if u type that word all over again he go ban u again......


Derr are some words u don't use dere but go ban u....


Buh the bitterness u guys av will not mak u guys reason if na mod ban u it will b indicated....



if you believe the site isn't treating u leave no be say dem put Gun for ur head or u go die if u no use NL....
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 2:58am On Oct 17, 2022
Jostoman:
grin you can see that the difference is clear between Obi and your Lagos landlord. You can see the love that youths are giving to Peter Obi without collecting shishi from him so there is nothing to cry about.
is that all or you still wan cry while you're hiding under the table in ur region shocked shocked


Wether I see difference or not at least I'm not hiding under the table on Monday....
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 2:44am On Oct 17, 2022
tegrianonigltd:
Those states have the highest millionaires, sit the largest markets in the sub Sahara region, the good high percentage of the nations revenue.

That’s why Nigeria would rather die than see the Igbos go, if the Igbos were zamfara and co, them for don let them go since na.

Think.
Lol Billionaire with mouth like dey make dere money in SE u think say SE go still dey backward or be low on revenue derr Tax and the company they run Tax alone will be helping ur land.....


So if you like chest beat from now till tomorrow na the state wey dem dey mak dere money dey colet dere revenue....


Dey can only build house in dere Village and du burial that's the only thing nd development ur so called billionaire is adding to ur region....



Even ur Obi no gri open him Mall for Anambra he will rather open in Abuja where money dey nd that's the place where he dey pay the tax no b Anambra so wu dey lose...


Since you guys want to be competing with Zamfara enjoy ur terrorism oh....
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 2:39am On Oct 17, 2022
fx45:
So Peter Obi is no longer living in Tilumbu's Lagoshuh

Tilumbu lule
Lol i no be him tracker since he dey always live for Anambra wey he build na advice I give him....


Buh if na Lagos den he no believe the state wey he rule be that.....


The guy lie sef no let us know which one he dey....
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 2:37am On Oct 17, 2022
DMerciful:
Talking like a kindergarten pupil
If you like cry from now till tomorrow sha goan enjoy your sit at home by hiding under the table..
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 2:35am On Oct 17, 2022
ossrojustice:
You are only dragging yourself, if Obi and other people can't move freely on Monday in Anambra State it's the full responsibility and failure of your APC who is the head of the security system, your president is at fault, Obi is not the governor or military Head, the responsibility of the presidents is to secure life and property of a citizens
Lol If FG intervened and start killing the bad element you people will still come out and cry and say FG are killing the innocent wetin u guys want...


You dey enjoy your sit at home still blaming the FG abg carry ur confusion comot for here...
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 9:13pm On Oct 16, 2022
Jostoman:
you better face your Lagos landlord that is disgracing himself and his party up and down
I'm loving this your tears keep crying like Anambra flood....




Tomorrow is sit at home hope say u don dey get ready to hide under the table again....
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 9:07pm On Oct 16, 2022
Jostoman:
face your turning of rotten situation to bad one candidate and leave Peter Obi alone.
lol cry me a river carry your tears go Anambra flood....


we won't leave him naso u people dey drag other candidates buh u no want mak dem drag ur own....

u go cry tire ur cry go full everywhere like flood......
Politics › Re: Obi And Tinubu To Appear Before Arewa Joint Committee Tomorrow (Monday) by inoki247: 8:56pm On Oct 16, 2022
Tomorrow na Sit at Home for Anambra hope say Obi don leave for the event already make sit at home no go hold him sad shocked

Travel › Re: Assa community In Imo State Flooded (Pictures) by inoki247: 7:58pm On Oct 16, 2022
Tomorrow na Public Holiday for SE so make dem no stress dem sef the flood come follow du sit at home...
Politics › Re: Atiku And Tinubu Is Forgetting That Igbos Constitute The Highest Tribe In Nig. by inoki247: 7:54pm On Oct 16, 2022
We are being marginalized in SW shocked shocked

Politics › Re: Deji Adeyanju: Aisha, Rinu, The New Enemies Because Of A Man That Stole $12m by inoki247: 7:40pm On Oct 16, 2022
Chinatown1759:
How many times have you questioned the 80 years brain dead candidate your supporting. Low lives
Goan face your sit at home.....


Your tears just dey too delicious....

Politics › Re: Nigeria Not Safe Yet Says FG After Floods Claim 603 Lives by inoki247: 7:04pm On Oct 16, 2022
ok
Politics › Re: Breaking: Keyamo Plans To Dump Tinubu, Tired of Lying & Defending Public Gaffes by inoki247: 7:02pm On Oct 16, 2022
We are being marginalized in South West undecided undecided

Crime › Re: Gunmen Kidnap Motorists On Nkwelle/Isiagu/Nibo Road In Anambra (Video) by inoki247: 6:23pm On Oct 16, 2022
Dem go settle am
Family › Re: Throwback Photos Of IVD And His Late Wife Bimbo When They Were Young Lovers by inoki247: 5:11pm On Oct 16, 2022
ok
Romance › Re: In Japan, 1 In 4 Singles In Their 30s Doesn't Want To Get Married: See Why by inoki247: 4:25pm On Oct 16, 2022
The same way wey be say no be everybody go get money na so marriage too be no be everybody go marry....


Buh one thing is certain Death so you people shuld rest....
Politics › Re: Flood: Cost Of Goods Skyrocket; Garri Sells N7500, Fuel N500/L In Bayelsa by inoki247: 2:11pm On Oct 16, 2022
Bayelsa going through alot buh the media no get dere time....
Politics › Re: Why Presidential (& Other Political Office) Aspirants Should Honour Invitations by inoki247: 11:22am On Oct 16, 2022
Lol Garri no dey du advert na wu dey empty dey mak noise pass....


if you like ask questions from now till tomorrow dey will all answer buh make dem get dere first dat solution wey dem talk no go dey available again......
Politics › Re: Literacy Rate By Ethnicity In Nigeria, 2021 by inoki247: 8:09am On Oct 16, 2022
XerXers:
This is why Igbo marriages last better than other tribes
Lol so woman not entitled to inheritance makes a tribe last long abg this mata no smell for ur ear.....


Even the outside world no dey run on this type of ideology and dey are still doing well.....


Just say you love seeing ur women struggle.....
Politics › Re: Literacy Rate By Ethnicity In Nigeria, 2021 by inoki247: 7:13am On Oct 16, 2022
Lol derr woman go schl pass with all dere schl dey are not entitled to any inheritance....

Imagine someone from a rich family nd she go schl buh bkuz of custom she no fit take over family business what a waste of education......
Travel › Re: Devastating Flood In Bayelsa State In Pictures by inoki247: 4:50am On Oct 16, 2022
JBoss25:
silent in what sense? Abeg rest
Which one be rest Flood dey happen in ur state ur Governor is not worried no speech nothing nothing no relief material..

even the media are silent abt the state everyone see it as norms...


You people shuld keep supporting ur failure....
Sports › Re: Rasheedat Ajibade Scores 4 Goals As Atletico Madrid Beats Huelva 5-0 by inoki247:
All this women League be scoring any aw na the day u put dem for Ticket over 2.5 dem no go score one goal....


I feel like this people are scamming us imagine Man City wey don dey score non stop e reach week days dem no see 1 goal score....
Politics › Re: PDP Crisis Deepens: Atiku Loyalists Dare Wike, Ortom, Makinde, Ugwuanyi by inoki247: 3:18am On Oct 16, 2022
Mak dem no go face dere state shey na wetin the masses vote dem for b diz....
Business › Re: Abdulsamad Rabiu Overtakes Mike Adenuga As Nigeria’s Second Richest Man After Ma by inoki247: 9:13pm On Oct 15, 2022
Glo no wan upgrade so he reach mak the owner money no increase....


All the Money wey dem dey pack give celebrity sef he reach to upgrade dere Network and still colet change.....
Politics › Re: Deji Adeyanju: Aisha, Rinu, The New Enemies Because Of A Man That Stole $12m by inoki247: 8:22pm On Oct 15, 2022
lol before Dec people wey go don colet breakfast go don plenty....


Imagine we jus dey escape from one Govt wey we no fit question nd the next one his supporter say we mus not question him also...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 580 pages)