Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 271 272 273 274 275 276 277 278 279 (of 580 pages)
Moh247:Dere ar some states in this Country wey u go think say dem no even get Governor E.G Taraba see Bayelsa also wen Kogi and Anambra dey trend on flood Mata Bayelsa too dey suffer nd nobody come outside to talk... Even dere Govenor jus dey mute.... If na to share money u will hear dere voice.... |
Moh247:Lol if you dey call Makinde wetin mak Benue people go come du wey dem neva see Ordinary Gutter or Kogi people wey dere Governor no get dere time pass make e dey fight Dangote.... |
NaijaRoyalty:Yes our President in Biafra... |
NaijaRoyalty:Lol if you like cry from now till tomorrow.... Dem don tell you say LP na PDP Lite.... Buh hatred no go allow u admit am.... |
brain54:me I no dey even stress when u ar suppose to be calculating 2+2 and be productive na food u dey use am mak... if na Tea and bread abg run am sharply... If na rice boil am no time for stress... |
lol Na Bandits sell u the Onion.... Abi why the thing come cost like ransom...m |
brain54:My woman dey always fight me anytime she cook and she ask me to rate it next thing I tell her I don't know sha cook mak I chop so far u no kill me with Maggi I'm good.... i no go stress myself on cooking so i no go stress anybody too sha cook make we chop make everybody go rest.... The stress of pounded yam sef mak me ban am from day 1 I tell my woman I no dey eat am mak anybody no come kill her sef because she wan cook.... |
lol Wahala wey people dey go through because say dem wan eat sef too much.... No mata aw food sweet reach wey the taste go last for ur mouth for 2min.... Na why person no fit use food get me... |
Make una dey use una people life dey play politics Kontinu.... Your people are not kuku bothered na Lagos be dere problem... |
lol no tell dem if dem like make dem no work on dere life make dem dey put dere hope on people wey b say wen dem rule dey didn't add any single value to dere life..... |
lol before IPOB go burn Emeka and him family house dem still dey vex for him for not supporting derr lord dat one still dey down... |
sultan003:lol 8month wey some people use go hustle, learn hand work.. So I go dey on strike still dey read fear God na..... |
I always tell people no where wey monsters no dey.... White and Black monsters dey dere midst na only skin color differentiate dem na blood dey flow inside everyone so wu go wicked go wicked.... |
Na the next president go use head carry all d damages..... Just prepare ur sef for more hard time.... |
You people eyes go soon clear.... He dey sweet dem wen u dey criticize oda candidate buh when he reach dere own turn dem go carry shovel and hammer... |
NaijaRoyalty:if you're not an hypocrites then answer where was Obi during the #Endsars Saga and why did he have to approach the court to avoid been probed since his a saint or why the thing dey pain u no cry I just schooled u also and show the world say u be first class hypocrites.... if Tinubu is a Youth Killer Obi too is a killer cause he had to approach the court in other not to be probed..... |
Na this people dey make student dey unproductive..... Exam without putting any knowledge in dem wetin dem wan go write compositions abt aw dey spend dere strike..... Is better people start using dere 4years to learn Mechanic, Carpenter even Shoe Maker pass all diz jargons..... |
ok this one no like Freedom next Abeg.... |
NaijaRoyalty:Lol you're just an hypocrites and the name of the Military officers that engage in Lekki case wasn't mentioned..... Why did your lord approach the court to stop the Panel from investigating him if truly his hand are clean.... This same Obi was silent during the #ENDSARs where was he or the youth were not important then..... You're just an hypocrites... |
NaijaRoyalty:Who now killed Anambra Youth dump dere body in the river that's to say even your Lord is a killer buh u b hypocrites I know u will neva admit..... I just hope u don colet ur attack fee for today from Tinubu..... |
Kasssandra:The worst part and this people crying Bua and Lafarge cost pass Dangote buh dere hate will not let dem see.... |
That Ortom guy needs to be stoned u no see anything du for ur state u dey run around dey follow 2023 mata.... Ordinary gutter he no gri commission for Benue... |
sultan003:At least the students needs revision.. |
This Lecturers are just greedy imagine u sleep for house for 8month u still colet ur pay.... You resume instead of putting knowledge inside the student na Exam u call next no wonder the students are not productive.... When the Lecturers are lazy.... At the end of the day na student dey lose.... |
At 12 na so life run hard.... He still go therapy e no work.... When at 6 some kids here don dey learn Mechanic, hawk different things, some lose dere 2 parent and dey still didn't give up..... |
Na student still loose Both FG and ASUU wasting the youth future..... imagine one university just resume the next thing na Exam lata we go say the student are not productive.... |
This set of generations just love Fake News even if you show dem evidence say na fake dey will still insist that the News is true... |
This one is just waking up at quarter to 8... How this Politicians keeps winning election and reelection needs to be studied cos someone will be a failure and still win with margin..... |
lol Exam ke dem no go du lecture first refresh dere brain... This people no wan even du any work at al.... |
lol Motivational speaker wey no fit win ordinary Local Govt Chairman for him Village.... The 10k money wey u share den I hope people don turn am to 10 billion.... |
The kind of hate Tinubu is getting from some people if Dangote try to contest he will get that kind of hate..... Go court u say u wan colet ur 10 percent true thuggish method if something sure for u why you no sue him buh I guess the foool is just looking for attention... Na why Is bad to jump to conclusion u say person dey owe u, You organize thug, organize paid protesters what happen to the court take your own document dere nd prove ur case.... |
imadiyi:Lol why u dey cry the way you people av been wailing on other party case u don't want odas to wail also if u like keel ursef we go use una catch cruise u dey du am to odas e reach ur turn u dey cry..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 271 272 273 274 275 276 277 278 279 (of 580 pages)
