₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,795 members, 8,513,727 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 12:32 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 299 300 301 302 303 304 305 306 307 (of 580 pages)

Pets › Re: Moment Dogs Observed A Moment Of Prayer Before Eating Their Meal (Photos, Video) by inoki247: 9:44am On Jul 31, 2022
Make dem go Calabar go observe Prayer before dem migrate dem to Pot....
Politics › Re: I Have More Than 20 Family Members In South West by inoki247: 9:41am On Jul 31, 2022
Enyimbafc:
We are scattered all over Nigeria to help reduce apc and pdp votes with the help of technologies introduce by inec.
But you're not scattered in Abia to rescue Abia from destruction...

Na Lagos be ur main headache....
Politics › Re: Nicholas Tofowomo: We Should Have Removed Buhari Two Years Ago by inoki247: 8:18am On Jul 31, 2022
He don late already....

Make he finish wetin he start unless the person just wan use him career nd CV commit suicide cos dere is no miracle the person can du....


If he dey possible make he contest for 3rd term sef so that he can finish the destruction wey he start....
Politics › Re: Insecurity: Anxiety In Lagos, Abuja, PH Over Undocumented Foreign Guards by inoki247: 8:15am On Jul 31, 2022
ok
Politics › Re: Tee Mac Omatshola: I was Quoted Out Of Context On Tinubu by inoki247: 6:57am On Jul 31, 2022
You can only get the attention of fake News eater and people wey fake News dey give orgasm....


So dem no fit believe you dem go come out nd tell us you've been paid and I'm sure If is fake news about derr lord and magician dey will never believe as dem dey follow front dem go dey follow bak to debunk it...
Politics › Re: What I Passed Through To Get My PVC (But who did this to Nigeria) by inoki247: 7:49pm On Jul 30, 2022
TooMuchStuff:
INEC needs to extend the exercise till January 31,2023
Na u go carry printer give INEC abi people wey register for Jan sef dem neva print dere PVC u say make dem extend am till next year....


Nigeria na tortoise type process dem dey run Country wey be say to Get ur international passport sef u go dey hear no booklet till 6 month, 7month knack na you will still need to bribe....


Na dem u want mak dem extend registration till Jan.....
Politics › Re: Deji Adeyanju Cautions Peter Obi On Religious Sentiment by inoki247: 6:27pm On Jul 30, 2022
Make dem all continue dey use religion play Politics las las any madness or terrorism wey e cause na dere region e go stay.....
Politics › Re: Malami Asks US To Extradite Azuka Jebose For Defaming Ned Nwoko by inoki247: 6:24pm On Jul 30, 2022
You wey no see Diezieni extradite...
Politics › Re: Questions Which The Presidential Candidates Should Be Answering To The Citizens. by inoki247: 6:11pm On Jul 30, 2022
They will all answer when they get dere dem go start to dey derail...


Or no be Nigerians again dey can always see Solution to Nigeria problem from far when dey get dere d solution dey hard for dem to run.....


Speech no dey solve Nigeria problem we need someone that can take actions nd setup team that's full of intellectual people nd can show result.....
Politics › Re: Why Buhari Should Not Be Impeached, Kwankwaso Warns Senators by inoki247:
He no dey go anywhere jarey na jus noise we die here....



Buhari For 2023 Insha Allah...


The Theme go be...


Total Finishing cool cool
Politics › Re: Buhari Govt- SIEMENS Power Deal : Nigeria Engineers In Italy by inoki247: 1:02pm On Jul 30, 2022
I pray say thief no start to loot the equipment and Transformers cos some Nigeria thief no like make Nigerians sef enjoy 247 light...
Politics › Re: 12 Senators Plan Defection, plot Ahmad Lawan's removal by inoki247: 8:10am On Jul 30, 2022
Advocate500:
not winning re-election have stopped them from been senators? The brain of an urchin.
If dem win dere re election dey will neva speak out and be enjoying the show....

You guy's are just blind and too emotional to detect a scammer dey hard for u people...


if I'm urchin let me assume like you...



You be IPoB member goan face your Monday sit at home.....
Politics › Re: Video Of Lagos Catholic Church Where Hoodlums Snatched PVC Registration Machine by inoki247: 6:26am On Jul 30, 2022
Gozac:
Tribalist, it's Tinubu boys that did, this is their mode of operation in Lagos state. Tinubu will fail this election as tribalist like you will do nothing than wail. Tueh
Yea I'm a tribalist av u deal with UGM wey no be tribalist wey dey disenfranchise ur people for ur region...

Bunch of hypocrites UGM can make law in ur region u are not worried abt dat buh Lagos is your major problem....
Celebrities › Re: Will Smith Finally Apologizes To Chris Rock, Reaches Out To His Brother & Mother by inoki247: 6:16am On Jul 30, 2022
ok
Politics › Re: INEC Press Release On Reported Registration Issues At Catholic Church In Lagos by inoki247:
tobby98:
There was INEC registration in Unilag central mosque yesterday. It is not new
You people will keep looking for way to justify illegalities....


Simple question shey INEC registration center dey that church if he no dey that's illegal....

The unilag mosque wey u dey talk if no be center also report it dey will all be packed...
Business › Re: Falling Naira: EFCC Raids Bureau De Change Firms by inoki247: 10:17pm On Jul 29, 2022
Confused people na AbokiFx dem first blame....
Politics › Re: INEC Press Release On Reported Registration Issues At Catholic Church In Lagos by inoki247: 9:30pm On Jul 29, 2022
I'm sure if this was tried in a Mosque dem go don get dialogue and dere regular ringtone how dey want to Islamize Nigeria....

Dey av been trying to twist the mata since dey av say Police are trying to do cover up....


Simple question shey PVC registration center dey d Church Yes or No.....
Foreign Affairs › Re: Biden Administration To Finish Portion Of Trump's Border Wall by inoki247: 9:27pm On Jul 29, 2022
lllegrant immigrant don tire u....
Politics › Re: Lagos Police Arrest 3 INEC Officials For Operating Illegal Registration Centre by inoki247: 8:32pm On Jul 29, 2022
Jostoman:
and so in the north they are even taking it to meet the northerners in their home.
You people will always look for a way to justify illegalities....

Then go to North and do that if anybody try that in the East and take it to the Mosque I'm sure you guys will burn the person that try it...
Travel › Re: Nairalander Touch Down At Montreal Trudeau Int'l Airport: Pictures & Video by inoki247: 8:03pm On Jul 29, 2022
Happy touchdown cool cool
Politics › Re: Lagos Police Arrest 3 INEC Officials For Operating Illegal Registration Centre by inoki247: 7:50pm On Jul 29, 2022
Imagine see dere names and dey are first person to come online to cry and play the victim card wen dey are against the law..

The INEC staff including Mrs Rita, Mr Ikechukwu Izuchukwu and Miss Agbokhna Ebigun, were arrested following a complaint by the Chairman, Residents Association, Raji Azeem, to the police about ploys by the church to disenfranchise some members of the public .


And you expect the community to just be looking at u while you change location of a registration center....
Politics › Re: I’m Not Tinubu’s Campaign DG, Says El-rufai by inoki247: 7:26pm On Jul 29, 2022
U don see as Dollar don tall pass ur height u neva get time to talk abt dat as he be say na ur lord dey dere.....
Politics › Re: 12 Senators Plan Defection, plot Ahmad Lawan's removal by inoki247: 6:52pm On Jul 29, 2022
Lol na list of senators wey no see dere re election win undecided undecided undecided


Bunch of selfish and clueless senators dem wan play the masses handicap for say dem see dere re election win dem no go talk dem go keep kwayet nd be enjoying the confused country.....
Business › Re: Central Bank Of Kenya Says Flutterwave And Chipper Cash Are Not Licensed by inoki247: 6:10pm On Jul 29, 2022
Jaqenhghar:
So Niggerian fintech is the only fintech available i the world. If una no operate no one else will abi.
Do you know how many Fintech that deal with Flutterwave almost all the Fintech that do money transfer to all countries deal with Flutterwave.....

Name it you will see is Flutterwave api dey are all using people don't use Paystack like that...

So if something is wrong I believe they can be made to get a License...
Celebrities › Re: Ada Ameh’s Family Announces Burial Date by inoki247: 6:05pm On Jul 29, 2022
Nothing dey diz life all na stress...
Politics › Re: Twitter User Slams El-rufai by inoki247: 6:04pm On Jul 29, 2022
lol this Vawulence carry petrol and matches....
Politics › Re: Video Of Lagos Catholic Church Where Hoodlums Snatched PVC Registration Machine by inoki247: 5:33pm On Jul 29, 2022
zukachris:
You have a very small brain.
Your got me provoked. But...
That's your problem if you get provoked goan use your provocation to challenge UGM..

or UGm na saint...
TV/Movies › Re: BBNaija Level Up First Pool Party (Photos, Video) by inoki247: 5:23pm On Jul 29, 2022
Anybody wey come this thread to come cry and lament is an hypocrite wetin u find come no be to come check nd look also undecided undecided

Or na Evangelism u come du for herr undecided undecided
Business › Re: Central Bank Of Kenya Says Flutterwave And Chipper Cash Are Not Licensed by inoki247:
No wonder to send Naira as KES no dey go untop Chipper again.....


I believe dey can be forced to get a License....


Unless dey don't want foreign fintech to operate in dere country again make dem confess mak we know....
Politics › Re: Senator Elisha Abbo Backs Call To Impeach Buhari Over Insecurity by inoki247: 5:04pm On Jul 29, 2022
Buhari no dey go anywhere we die here cool cool


Buhari for 3rd term...
Politics › Re: Video Of Lagos Catholic Church Where Hoodlums Snatched PVC Registration Machine by inoki247: 5:00pm On Jul 29, 2022
PROUDIGBO:
Both the one in Lagos and the false-flag ones done in the south-east…..ALL bear the hallmarks and have the imprimatur of APC! It’s not today, Tinubu started to send agberos to disrupt electoral proceedings in Igbo dominated areas in Lagos, so please shut up!
Yes blame Tinubu for the ones happening in ur region also....


Na Tinubu say no election in Biafra abi...
Politics › Re: How To Transfer Your Voter's Card From One Unit To Another by inoki247: 4:36pm On Jul 29, 2022
I think people complaining abt been disenfranchise in Lagos can finally transfer dere own successfully to where's safe...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 299 300 301 302 303 304 305 306 307 (of 580 pages)