Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 305 306 307 308 309 310 311 312 313 (of 580 pages)
Another drama na so we drag Buhari waec certificate... |
how many Vaccine we go take like diz Covid vaccine dey person body so we neva rest untop dat one mak we colet malaria own too... Abeg make dem send my own Vaccine money to my account I go enta bush go cut leaf cure myself.... |
Wetin make we du with diz News..... People wey no know about cars go dey think say na all diz 20k usd car.... That Vintage fit be 200k to 500k like that... |
ok |
is better dey allow him learn the bitter way... Na because say him parent still go dey bail him pikin wey no wan learn for home go learn for street the hard way.... For say Prodigal son Papa dey beg him wen he wan comot for house say make he no go he no go ever get sense he no go ever value wetin he get buh when he go street learn the hard way nd him Papa don du him best let him go.... Nobody tell him before he waka come bak home wen he see as street be... |
Which schl dem wan enter the one on strike abi which one ![]() |
Rastaramsey:Lol every prison get a VIP section in Nigeria.... You people too like making up theory..... |
lol he no wan die naso he dey be for people wey you guys too dey kill in extrajudicial killings..... Dem for even shoot one of ur leg mak he no balance again mak u sef feel the pain oda people u guys condemn derr life cos dey are not ready to dance to ur tunes.... |
Mak dem go sell everything wey dem use the money buy now nd use it to repay the loan ![]() I sha no go follow dem pay back wetin I no spend inside.... |
sunboy:lol u think say na everybody see traveling out as achievement so far I'm meeting up with my bills I av no worries my life still dey beta Dan some people wey dey d abroad so u people shuld rest no b everybody he worst for in Nigeria.... |
xtivin:lol that's your choice buh he no mean say u wise so stop thinking everybody will reason like you... Have a lovely night... |
People think say outside sweet the way dem dey hear am ni I pray dem no regret dere steps.... Apart from insecurity nd some social amenities someone earning 2000usd in Nigeria monthly is beta dan someone earning 10k usd monthly in the state.... and living in doz country sef dere type of work be like slavery for my eyes people be doing 3 to 4 work in a day kilode... as worst as Nigeria dey apart from having side hustle nobody fit du 3 to 4 work in a day in Nigeria.... |
Comrade off the mic abg.... Abeg no wake Vawulence |
Abi this story get anoda part ni cos he wan look like say he no clear robbing with platform wey get ur KYC ![]() Can someone be this dumb Whr all na conversation and when he block u abg make we see the screenshot... I know say people desperate buh this one shock if na true... |
Naturally wickedness dey almost everybody blood for diz country buh na wen the power neva reach ur side u go dey cry.... You will see ur old friend wey go join soldier dey wear camo up nd down wanting people in the street to fear him and if thief enter street u call him mak he come show some Vandamme skill him number go switch off... Na aw to oppress awa sef we sabi for this country..... As Politicians dey oppress the poor, the rich too dey oppress the poor, the law enforcement too dey du dere own.... |
I just know 2023 na between the 2 failure..... if all na like make noise from now till tomorrow.... |
Truthisunique2:I don't know why you people dey cry pass APC na ur failure let dem fail abi why u dey get headache..... |
lol I know say people will surely protest..... Buh nothing wey derr protest wan du d name don enta INEC server already make dem use alternative party if dem feel dey need to be represented..... |
Electricity na rocket science..... Abeg sell the country no time... |
lol |
ok |
Wetin them wan use 1m du dem no pay Lawyer for all the sittings dem no pay to file case... Abi na free dem run all diz for dem na jus useless judgement be diz.... Na even four people so na 4 people go share 1 million bkuz I no see 1million each for dere.... The judge needs to be flogged... |
You don finally know say all na don lose.. . Na Oyetola neva know say e don lose he still dey gather 50 Lawyers together wey go help him clear him doubt.... |
Imagine he no fit take defeat in peace.... Well mak him too feel am for body how opposition dey go court dey feel cheated... |
Imagine dat Lawan dense d same Law wey he sign na him he still dey break am... Well I no blame him he no read am before he sign am na after he sign am finish some of dem start to read am nd see say dem don Fvck up..... |
Na sign of End Time |
This News don expire now na Dr Dre na.... He be like say NL mod don dey patronize Portable dealer.... |
Temptee101:I book ahead most time and Green Africa still dey give me 25k to 30k range so still cheap to me... |
Some people still fit go dere tomorrow to go protest... Nigeria every year with different topic use 7 years talk about cow.... Na religion mata we go face now..... Other countries are progressing na jargons we dey debate on vote in who you believe is capable if not na anoda Failure we go colet.... |
Marriage come hard pass Playing Sportybett at least if bet chop u.. You will go bak to where you're coming from buh Marriage will take all your time still render you useless for so long..... |
kingyakos:Ehn na Economy I dey fly I'm not in this world to compete with anyone why will i put myself in debt flying first class.... The goal na to reach where I'm going any comfort wey I want I go get am wen I reach my destination not inside the plane.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 305 306 307 308 309 310 311 312 313 (of 580 pages)