₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,797 members, 8,513,735 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 12:40 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 303 304 305 306 307 308 309 310 311 (of 580 pages)

Politics › Re: Am In Full Support Of FG Banning Okada In Nigeria by inoki247: 8:54pm On Jul 24, 2022
Okada don comot your bumper or comot ur side mirror talk true shocked shocked shocked


Or Bandits don come use am transport person wey u know go inside Bush angry shocked shocked
Music/Radio › Re: A Review Of Omah Lay's New Album "Boy Alone Album" - TrendyBeatz by inoki247:
I talk am bak den say the boy no fit last cos he dey always use one pattern making all song to sound the same nd den I still complain abt him song wey no dey pass 2 minutes....

Be singing like say na Promo copy u dey giv us aw beta lyrics wan dey inside 2min song....


Buh people just dey jump on my mention talking anyhow calling someone haters all sort of names....

Me I neva hear any music inside this album cos my mind dey tell me say na still one pattern...


I'm not trying to bad mouth his work buh sometimes you need to give out something new so that people can always fall in love with your content.....
Travel › Re: LASWA Arrests Ferry Operator For Ferrying Passengers Without Life Jackets by inoki247: 7:25pm On Jul 24, 2022
Imagine be using people's life to play Gamble and dem suppose arrest people wey put dem sef in danger also....
Politics › Re: Presidency Reacts To Terrorist Threat Video, Reveals Next Move by inoki247: 7:22pm On Jul 24, 2022
oo
Education › Re: UNIMAID Teaching Hospital Spends ₦67 Million On Diesel Monthly - CMD by inoki247: 7:11pm On Jul 24, 2022
ok
Crime › Re: Police Arrest Fake Soldiers In Iju, Lagos by inoki247: 5:33pm On Jul 24, 2022
To even know what's real and fake don hard now....
Politics › Re: Protesters In Kaduna Demand The Release Of Kidnapped Train Passengers (Video) by inoki247: 5:21pm On Jul 24, 2022
Dem just wake up I think say dem dey enjoy the insecurity ni...
Politics › Re: Peter Obi's Anambra Statistics ( 2010) by inoki247: 4:13pm On Jul 24, 2022
Na why him people dey run away from dere region to go hustle outside....


The same people wey no fit stay dere region to enjoy all his invisible achievements dey try sell him to us....

if your candidate is so good with all this hype wey u dey tell me why you no move to his state to goan enjoy his beautiful policy....


Once a data don't favor dem dey will cry buh once the data favors dem the same institution dey call fake dey will goan copy derr link and open thread and boast about how derr state or region is doing great.....
Politics › Re: We Must Destroy This Country, Terrorist Who Fled Kuje Prison Boasts by inoki247: 3:25pm On Jul 24, 2022
Na ur region u go destroy...
Politics › Re: Peter Obi's Economy Record In Anambra Vs Ngige And Obiano by inoki247: 11:51am On Jul 24, 2022
Karlovich:
embarassed Druggie keeps getting credit for what Fashola, Ambode and Sanwo Olu did in Lagos
Buh he dey sweet u anytime Obiano project is mentioned and you open your mouth to say na money wey Obi save he use...

Hypocrite....
Politics › Re: Peter Obi's Economy Record In Anambra Vs Ngige And Obiano by inoki247:
Dem go soon come here dem go leave the message and start attacking people left and right....

Bunch of hypocrites if you talk about Obiano project dey will come out and tell you Obiano carried out the project because of Obi savings so all the Loan Obiano colet nko na for shopping....

Buh if u try to attribute Lagos progress with Tinubu successor dem go come out and tell you it's a lie say no be him influence am....
Christianity Etc › Re: Should Keeping Virginity Still Be Preached Concerning Christian Marriages? by inoki247: 9:50am On Jul 24, 2022
Who virginity help with everything we are going through in diz world na virginity be some people problem....
Politics › Re: Wike Warns Julius Berger After Paying 80% Upfront For Road Contracts (Video) by inoki247: 8:02am On Jul 24, 2022
Well all doz contractors be like woman wey be say na after you send dem transport fare na dat time dem go call u nd tell u dem don see dere period....
Christianity Etc › Re: Why You Should Watch What You Feed Your Mind As A Christian by inoki247: 7:00am On Jul 24, 2022
Na true no over feed ur mind cos too much of everything dey purge belle undecided undecided undecided
Foreign Affairs › Re: Taliban Says Teenage Boys Create Homosexual Temptation, Bans Them From Gyms by inoki247: 4:51pm On Jul 23, 2022
So 6 pack as been ban in Afghanistan in one word shocked shocked shocked
Health › Re: Monkeypox Is Now A Global Health Emergency - WHO DG, Tedros Ghebreyesus by inoki247: 4:34pm On Jul 23, 2022
Covid no work again u sha dey format left and right
Romance › Re: Texting Habits That Should Stop by inoki247: 4:28pm On Jul 23, 2022
I need your favor...

Abeg du me 2k...


Anytime I see person message me call me Boss I dey always fear to reply doz type of message....
Politics › Re: BREAKING: United Nation Direct For Unconditional Release Of Mazi. Nnamdi Kanu by inoki247: 4:28pm On Jul 23, 2022
Kingspin:
If they remember him or not, like or not you talk and talk.

#Love to hate.
is easy for you to always accuse the west of forgetting ighoho buh wen someone channel same energy to you guys....


You start crying everywhere and start shouting dey are hating on you....

Buh he dey sweet u wen u dey du urs...


so cry na ur tears....
Travel › Re: How To Get Your International Passport In 5 Steps by inoki247:
he easy to yarn for mouth until you've to wait till 6 to 7 month with no booklet story...


Abeg move this thing to Joke section....
Politics › Re: Power Rotation: Fayose Reading PDP’s Constitution Upside Down – Atiku by inoki247: 3:45pm On Jul 23, 2022
lol
Politics › Re: Nollywood Actors Meet Bola Tinubu (Photo) by inoki247: 2:56pm On Jul 23, 2022
millionboi:
swell say thy no settle them
Are you there with dem I av seen people using his picture as dere wallpaper so you want to tell me doz people are paid...


Bkuz u hate someone doesn't mean others will hate him so rest....
Politics › Re: Hard Times Loom In States Over NNPC’s New Status by inoki247: 2:47pm On Jul 23, 2022
Na wen hardtime no dey Nigeria before undecided undecided
TV/Movies › Re: How To Watch BBNaija As S7 Premieres On Saturday, July 24, 2022 by inoki247: 2:40pm On Jul 23, 2022
Thread for people to start crying on how a TV program's disrupting dere life to progress nd disturbing dem from focusing.....
Politics › Re: The Cost Of Servicing Nigeria’s Debt Exceeding Revenue Worrisome - Atiku by inoki247: 2:39pm On Jul 23, 2022
ok dey can all see Nigeria problem from far.....
Crime › Re: I Don't Kidnap, I Only Kill People – Aleru, Zamfara Bandit Chief by inoki247: 1:55pm On Jul 23, 2022
You be abattoir or mortuary cos I no understand undecided undecided
Travel › Re: Airline Operators Of Nigeria Has Alerted On Flight Disruption by inoki247: 1:37pm On Jul 23, 2022
Make everybody go bak to road...

Las las we go all dey alright....
Politics › Re: Tinubu Is The Most Qualified To Be President Of Nigeria by inoki247: 1:34pm On Jul 23, 2022
I see Vawulence sad shocked shocked
Politics › Re: BREAKING: United Nation Direct For Unconditional Release Of Mazi. Nnamdi Kanu by inoki247: 12:13pm On Jul 23, 2022
Him people don forget him na 2023 be koko for now...
Politics › Re: I Became Nigerian President By Accident – Obasanjo by inoki247: 12:09pm On Jul 23, 2022
So na accidented president we get shocked shocked shocked
Celebrities › Re: Don Jazzy's Mother Is Dead (Pictures) by inoki247: 7:45am On Jul 23, 2022
Nobody's leaving this life alive....

Na why I no even take the life serious again....
Politics › Re: Yusuf Buhari Visits Tinubu (Picture) by inoki247: 9:19pm On Jul 22, 2022
Abi himself go lobby for appointment even if na Okada Park appointment since he like driving Okada up nd down shocked shocked shocked

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 303 304 305 306 307 308 309 310 311 (of 580 pages)