Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 304 305 306 307 308 309 310 311 312 (of 580 pages)
if magic sha happen by 2023 I sha hope say the same people praising him won't accuse him of rigging.... |
You get office for where hand fit touch you any aw wu for open office for outside country if no b u.... |
Lol na true the thing no be car na SUV buh nothing dey real again he fit be Skit..... |
Dollar don enta 665 lik this the country don dey some aw.... |
lol |
Stronger than Banana tree I guess... |
Lol be looking for attention nobody don eva come online say anybody don threaten him or her since na Labor.... Unless u wan use am play game... |
I see Vawulence and bitterness thread loading Dem go call dem sponsored buh if na d oda way round na free love..... Dey believe anybody wey dem hate no fit get love for free without dem paying for it.... |
Pornhubb fan and onlyfan left the group chat |
Abg wetin make we use now our hand abi.... I'm sure sef na inside Leaf we suppose dey put our food not plate.... |
Dem go get office for Nigeria where hand fit touch dem any aw anytime dem misbehave.... |
Nobody will call the NLC name now or say dey are been paid... make he be say na anoda candidate dem go rally around for dem go don dey rant call dem names and start finding fault and be saying dey are fake NLC.... |
The thread go soon turn warzone.... |
Send am to asso rock |
This one just dey confuse not stable at all... he fit wake up tomorrow come say jargons again... |
Kobicove:Na why I dey look everybody wey dey talk like Motivational speaker now Nigeria problem can only be seen from far.... Once you get there to get it fixed go hard cos no b wetin u think u go jam... |
NLC too dey compromised.... He fit be format NLC wey fit don colet money from Govt nd give dem scope wey dem go use so dat he no go be like say dem dey incompetent.... |
maybet081:wetin be my own if anything happens for ur region no b outsider u dey always find to hold responsible since everybody in your region is a saint.... |
Sit at home don tire all na no or you don channel the energy give anoda person |
After all the suffer wey person suffer for Naija all the hustle carry the money travel go another country still person no still enjoy life.... |
610 bawo u don go steal dollar abi..... Wetin don be 640+ |
The breakfast dey circulate like party Jollof.... |
make FG file for Bankruptcy maybe dem go help dem clear the money The next president go speak in tongue bkuz Buhari really damage things I no know the miracle wey d person wan perform... |
lol which one be diz again NCDC as been out of spotlight lately dem need format to enta the market again.... |
Bandits don finally win for that side... if care isn't taken dem go ban Train sef... Anything wey Bandits dey attack na ban dem go dey ban am..... When dem go ban Nigeria police |
You think say na play wen Buhari go treat him ear infection for UK.... Make he go hospital for here make dem go tell Buhari say dem don close for the day or say Light no dey nd fuel no dey Gen wen dem dey work on old man ear mak he go turn deaf forever.. |
He be like say na only destruction diz one come du.... Na only destruction and Loan News we dey hear for him side... |
Evolutionlove:if you like call any names you like cause you like abroad and want to go slave there 247 no mean say na all of us go like the same thing... I acquire everything I av here without mortgage so why will I rush myself to a country where I will be living on mortgage oga what works for u nd let me do what work for me..... |
Dem too don experience wetin d masses dey go tru..... |
Munamoqel:remove tax and see how much you've left I know how many times av cut corners in this Nigeria dodge some taxes which I know if I'm in Yankee I no fit du.... 120k sweet for hear buh at the end of the day you will still be living on mortgage.... |
Munamoqel:we are talking about USD here not Naira.... 2k usd earning in Nigeria is better Dan a $10k in Yankee.... |
sunboy:You think say na everybody dey suffer like you or you think I don't know what I'm talking about do the breakdown yourself.... When you buy propane for house, buy Gas for car, pay rent and pay electricity bills nd people at home still looking up to you to send something home and still pay Tax... You think I'm talking from assumption no be everybody dey assume like you diz a faceless forum we no need to dey brag... if you love abroad so much nobody's stoping you.... 10k wey if u still go buy car on credit buy house with mortgage dem go still dey comot am.... or you think the only state we have in Nigeria is Abuja and Lagos... I insist a 2k life in Nigeria is better than a 10k life in Yankee... You've right to your own opinion so please let me too have right to my own opinion and stop coming to my mention with bitterness.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 304 305 306 307 308 309 310 311 312 (of 580 pages)