Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 580 pages)
lexy2014:You people should be crying up and down... Instead of you guys to face your candidate and campaign for him vigorously and let us get it right this time around u will use ur type of silly approach and land us another failure from the 2 party.... Keep it up nd don't change strategy the same strategy you guys used in 2015 Nigeria will be islamized that land us this Buhari the failure.... |
All this Agricultural scheme sef na invisible cos people wey dey colet all the Agricultural grant no dey gri take the money to any farm... infact na people wey no get Farm dey qualify for doz package... |
President no dey useful for dat side.... Even for dere Movie I neva see dem talk abt President before na Prime minister everytime..... |
This CAN wahala too much make dem create a Political party jarey and allow us rest... Wetin suppose favor dem dey are making noise abt it.... Dey should use all this dere energy to campaign for Party with balance Ticket... |
ok send ur apology to ASUU convert am to money nd use am settle wetin dem dey ask for..... |
If INEC like make he extend am to 10 years people will still complain and wait for late hour.... |
All the money have no meaning in masses life.... All na jus dey chop the money Together... I just wish 2023 after Buhari tenure don end make dem pack dem all the Governors together make dem go lock dem all for Jail cos dem follow sign nd loot together all d money this regime loot..... |
ok send ur apology to ASUU convert am to money nd use am settle wetin dem dey ask for..... |
Campaign online now shebi Structure dey online Buh make dem allow dem campaign now.... Him deputy already get 20million online voters on lockdown all Jandor hustle more join abg.... |
Shey e go dey cheap... Na subsidize fare we want ![]() |
Last time na Covid send us to Lockdown this time around na Bandits go send us to Lockdown.... If dem see say people no come outside for dem to kidnap dem go take the kidnapping to home service route... |
This disaster don dey circulate oh.... |
this one na old Tweet Naira don finally rise sha he dey 695 ![]() |
All na Noise abg naso we go chop the complete 8years... Make dem give him 3rd term join abg.... |
Make dem file for Bankruptcy ![]() |
I'm sure Buhari go don call the girl make she borrow Nigeria the 100k usd ![]() |
I never understand this Year BBNAIJA dem neva even use 1 week Drama don plenty like Lekki flood it seems diz set wan over du dere own Drama.... |
Na when INEC go start printing cos na only registration we dey see dem neva even start to print people wey register since Jan own.... |
lol |
Even the one wey dey use Petrol dey increase dere own fare ��� |
Barca Fans will always 8 2 Cedis happen again ![]() |
Na only Presidency dem want make the rest Getat ![]() Na only Presidency dem want so that the man can concentrate nd du the magic all alone ![]() Dem go soon invade this thread now and start accusing other parties or INEC of disenfranchising dere candidate.... |
ivolt:Nothing wey u fit use satisfy Nigerians if dem add religion and the result didn't go some people way u will see people start ranting and debating about it nd start calling it fake data.... wetin u wan use satisfy Nigerians... We can see it in INEC PVC collection where some people don dey accuse INEC of Manipulating statistics just because isn't going dere way.... |
ok |
lol |
Sahararepoter no dey different from Gistlover.... |
Dere headache..... Dem need attention.. |
Africa the dumping ground of the world ![]() Africa the only continent with good land and and natural resources buh not useful to dem sef.... |
Dem suppose arrest the Rep member too cos if the package involve human being he go still partake in the level.... |
How many thread you people wan open to defend your hype man.... one person don open a thread before to defend him you people just like creating scene with everything... You just dey duplicate thread up and down.... |
lol will it be bribe free registration or doz staff go still ask for bribe as always... |
This breakfast long nobody safe for this country.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 580 pages)
